Vitool's Posts
Nairaland Forum › Vitool's Profile › Vitool's Posts
not paid, no condom, why |
tell ur papa make he return the jazz abi no no where una go carry am again?. see no make me vex for u oo nna na wetinself, anyway my sister's no dey among these sugar yash wey u don jazz, abeg pity for them make dia eye clear u hear? ![]() |
see ur big head aboki, u fine pass me |
TUFIA KWA, Another King David family, Where this guy or whoever from self, run oo I think this is cuz by too much body contact, Give me ur cousin info, have u told her anything/ una need deliverance |
[flash=200,200]you say men are dishearting,but by your tory, na the woman sister, be the wicked one naa, the man just did what men do, see free obo, enter, abi? why will the sister o( not even Friend) go dey sleep with her sister husband and she is so hard hearted that she actually broke the news to her sister her self, not even the man. abeg, that girl is heartless and so are most women dishearting. Correct is she happen to be a good sister she will leave that house after telling her parent about it, she is not supose to open yash for that he goat |
EGO, MONEY & LUST |
put yourself in her shoes if you are female and that happened or if the both are your sister's, Just done do it, if u r no longer interested in ur girl friend back off and keep distance in that way u will be far enough from both. |
another scam link? |
d guy na mumu, mugu, ode. I will go with you to get that damn as preg test, on my own prefared hospital, I have heared it uncountable times, and we have done the test to prove though are, ![]() Maybe the boboo is no dey give her unless she lied to am, the other way round it's not her fault make let the mugu be mugued |
Well no big deal about it, abi make a talk about our men here 4 yankee wey don use dem women do working machine while dey seat at home drinking corona beer. Just dont ever give her that impression and then watch her move towards whatever. She no dey craz to know that u hv been with her b4 she gta that job, How much be her salary nnaa? |
though we never heared from both side, he have no right to do slap em, But some of the secu's don't have manner. Sorry Secu |
