Vosquare's Posts
Nairaland Forum › Vosquare's Profile › Vosquare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 128 pages)
[quote =homesteady]if Anthony was still around, he'll still be struggling with kunle[/quote]Haha....what do u min |
So kunle dey go? |
Tracy vs kunle |
Kunle wn use laff kill mi ooooo....d guy remove his shoe ni sha. ![]() |
Tracy oooooooo |
Gab-real:i min 'high voltage'...satisfied? |
Oluwacolded: guy if i carry chair for you,you go regret ooocarry am...na ur hand u go use cari am,na ur hand u go use drop am....lyk fada lyk son |
Oluwacolded: comment reserved till another daydats foolish of u....y u no talk pass ur boundari again...na u i dey wait 4... |
Oluwacolded: Who be this aboki na who say make ur papa no buy i pass my neighbour or dstv for housewoooo....because i ask ppl mak dem update mi dat doesnt min u shuld insult mi....hv replied here b4 dat nepa brot high currency nd blew my decoder nd antenna @ d same time......y wil u go near my papa....wetn put my papa 4 dz thred....guy,i no gentle 2 dx extnt o..i go beef ur family @ once.....filthy animal |
no one 2 even gv us update....oga oooo ......#taNK GOd.....im done,im out... |
no 1 2 update??....tnks pals |
cn sum1 just update us wat x hapenin na....plssss |
make persn tel mi hw d tin dey go na |
Presbulg: And why is Kunle always showing his teethna talent |
so na tracy loose 4 2day?? Hw meni days dem dey nw....day 16? |
Viewing this topic: austin4reall(m), dedainty(f), anitank(f), onimcee1(m), Numero uuuno, Toe_cynne(m), Mickey7(m), priscasmart(f), pweetyface(f), temhab(f), zicky(m), caseless, StateOfMind, Amaechi5(m), JOYCEOUS(f), Chukkasy(m), xGun, No Qualms(f), hardeydeb, demmyzenny(m), Presbulg(m), jessyumeh, kreezzy(f), 2rue(m), Shugamania(f), vosquare(m), Oluwacolded, dharmsexy(f), toms55(m), lemma448(f), dailydolar, Durielsmomma23(f), Yinkade(m), superflakie(f), Uchmangunner, Uchenna42(m), Manus17(m), Maureenah(f), zeelo2014, C'est moi(f), Rochero(m), yolash and 17 guest(s) na front page cos am ![]() |
toms55: I'm very sure chidi doesn't wish denice to win this task...u guys should just watch him weneva denice call him..wen dennis go dey cal am 2 kum nd say wrong...e no go gt am e go dey cal |
ifunanya winz....ok......na wu folo am |
C'est moi:u dn dey practice ur police job....weldon.... ![]() |
toms55: Water don carry tracy tin go otracy tin ?...hw kum |
xGun: Sum1 sud pls update M̶̲̥̅έ , ma decoder ȋ̝̊̅§ messin upu no tank God....my decoder blew 'gbau' nd ma antenna booster also 'gbau'...na wetn i hear |
na puzzle dem gv dem again ....puzzle dn taya mi ooo....shey na puzzle? |
Uchmangunner: oboy forget o! the babe go trip for me when she see me. no be mouth! ....i hear u oo...u ft go hep ha in d jungle |
Uchmangunner: Ifunaya don't disappoint me o! i just have this bad feeling. Every night in my dream, i feel Ifunaya laying beside me loltank God u mentiond 'dream'....na 4 ur dream u go dey see am ![]() |
StateOfMind: But how do these guys understand chidi's instructions once? as a viewer, I don't usually get it until they start.abi na....sumtimes e b lyk say dz guy dey spik in tongues |
Chukkasy: its so clear even a blind man can c it. chidi likes ifunanyac hw u dey tink....ifunanya came 2nd @ d task dats y e gav ha d role......y wil u say chidi like ifunanya...haha... |
Dannyxy: when pple dey talk of ASUU strike, ur own na thunder strike, lmao, i go help ur situation, no worry, make ait startd tin vex mi ni jawe.....d light full pas nrmal....na so i hear ''pa''...i tink say sumtin fal dwn nd i hear anoda ''pa'' again....dats wen i knw say sumtn dey hapen |
Mickey7: lol them dey interview tony and martha nd deir journey so far...d interviewer lyk trouble sha..asked if tony thought dennis was happy he got evicted before himwetn e kon talk |
Mickey7: Dey yaf started osha dey update mi ma son |
hw d tin dey go |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 128 pages)


?...hw kum