Vosquare's Posts
Nairaland Forum › Vosquare's Profile › Vosquare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 128 pages)
i'm done,i'm out |
na 10:30 i go watch ma own...i dn postpon am....mama wn watch film....#suicideking |
wetn b d minin of al dz advert |
im here ooooo.....dz task na maths jor |
Anuoluwap: haba lolna only mouth i just dey make ooooo ![]() |
Abu Mikey:na ur nscdc(oga @......) dat wn ban mi i wn see ![]() |
Abu Mikey:so.........u beta talk nw or i ban u 4rm dz thread.... ![]() |
weda na shock bands or sure bands or sharp bands...i sha knw say s strt d name 's.... Bands shikena ![]() |
fashrola: focus on school...u have some english to learnhw dare u tell im dat?? 1st lady no worse pas dat 1? be warned oooo... ![]() |
wait ooooo wu b abu mickey nd wu b mickey7.....u b twins or na 2 acct u gt ![]() |
god_of_music: You remind me of Fork adict! ![]() |
C'est moi:i remain spord til dey form hammer tribe |
god_of_music: Who are they?? @Vosquareno knw oooo bt i knw say na boy nd boy ![]() |
C'est moi:gv it up 4 shock bands... ![]() na wu dey watch dat comedy live in lagos show b4 dem strt gus??....d show funi die bt old |
god_of_music: And you just edited my post just to tell me to grow up cause i said i hate an entertainer in a TV showso u wn turn 2 dennis nd tony?? |
i wn go slip oooo....im out jawe |
god_of_music: Lol, i no watch that oneu no gt t.v den...u just bort 1 ![]() |
JOYCEOUS: Na hen abi na cock?na toaster jawe...i dn 4gt |
Dannyxy: It seem mary transfered all her luck to martha, martha is operating on double luck... #Team spears, *kicks voxsquare* i told uwetn hapen again na....na mi tel dem 2 loose....abeg.....#teamspord |
superflakie: Lol..just my thought jarei no gri.....wetn una tink 2 dat extent |
god_of_music: Yeah!d nurse weh dey 4 fans edition advert weh dey laff pas nrmal nko....na ur immediate sister ![]() |
god_of_music: Abu Mikey no reach!!!e dn turn 2 ASUU na |
god_of_music: What's thatd name of d hen given 2 sword tribe dat day.....u dn 4gt??...d day u wn folo dem chop 2ru d tv |
god_of_music:o boy.....u dey form oooo....d barman sef luk lyk ur broda also ![]() |
god_of_music: Abu Mikey??if d guy cashew......wetn b ur name wil b ma question ![]() |
C'est moi:it exist..... Spord tribe!!! Imposibu x nutn winning x sumtin hehehehe ![]() |
god_of_music: Have you noticedpedro ![]() |
chycoroxie: Africa dey vote during GUS?u dey mind am? |
god_of_music: Ok, they got two ifunanyau min tracy sapele? Dat 1 na mickey babe ooooo...no trespas be warned...... ![]() |
C'est moi:wat about spord tribe ![]() |
god_of_music: Chidi talks like a wicked man!na normal tin na.....dnt 4gt spear's own......bunch of bandits.....d tin pain mi ooo |
Mickey7: get a good tvu b t.v distributor abi....dash am 2 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 128 pages)




