Vosquare's Posts
Nairaland Forum › Vosquare's Profile › Vosquare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 128 pages)
homesteady: Must dey show this akwa ibom advert everyday?i taya ooo |
spear tribe b lyk... Spear:r u ponderin wat im pounderin? Ezugo:no spear! Spear:d same tin we do everidae ezugo try to win d challenge ![]() |
homesteady:u no supot d red tribes again? |
Dannyxy: Oluwa is involvent in spear's case ![]() |
wetn b spear's punishment abeg 4*k nepa |
njokusboy: Dem for name am messi na, no be only pedro... I don't have preferences but am tired of seeing the swords win... Its becoming boring abeg... Wat nonsense...d show neva end |
homesteady: Why pedro of all names?d hen na barca fan ![]() |
Anuoluwap: You should know that spear's tribe has got nothing new to offer than to lose. This time around no weak link. All fail join....lollwkmd |
Anuoluwap: Spear's tribe ewe ee ewe wo chai ewe e.wetn u min |
njokusboy: Emma fine oh... Without makeup all this girls worwor aswear... Meen, d power of makeup cannot be overemphasized...u 2 c am |
homesteady: Na lie!serious |
i dn off gene abeg hw d tin dey go....na whr dem gv sword chiken i reach oooo |
homesteady: Reporting 4 dutypele ooo...u dn lose again....Obii |
yellow dn win again....close dz tym bt oyinbo no hear weldone.....up swordzzzzzzz ![]() |
Dannyxy: Abeg make una no spoil am 4 us wey rely on ait,a ti subscribe,ehen,if u look me i go slap u,u knw urselfna mi? |
spear tribe dn dey mak sense...ifunnaya dey try |
africa magic no repeat am ooo...1daful |
dz emma fine oooo...chai...jungle dn chop her beauty |
Anuoluwap: @c'est moi & kslib apology accepted. However, such discussion shouldn't go on when NL'rs are commenting on the show. Thanksoga dn land bt shey dat 1 dey 4 NAIRALAND 21 COMMANDMENTS ![]() |
Anuoluwap: Now back to the matter......i'm enjoying this thread thank y'all for making this my best thread of the year. So emma got evicted last night? Wow! I really missed something. This night won't pass me by.whr una go sef subsciption finish? Petrol finish? Baby dey disturb ??Tv no talk wela abi signal lost?? U busy wit ur wife(s)?? U go slip pas nrmal?? Wel..ur favorite station africa magic will repeat it ![]() |
C'est moi:hw i wish dz guy neva mention d word 'hate'...now i dn dey piti im lyk d spear tribe |
Kslib: Even the @Op didn't complain,besides did you miss where i apologized for derailing?bobo....haba....una dey fight b4 ![]() |
u dz ppl ehn....God go save u |
homesteady: Na now now I just remember the namepersn dn talk am b4 ![]() |
homesteady: Yes oh! Na us go sing victory song tomorrow! Dannyxy: no worry,we go win tomorrow..@teamspear. Awoof! Awoof! homesteady: Yes oh! Na us go sing victory song tomorrow!u just dey look 4 a way to clear d sadnes of ur loss 2dae...sori though...u ft win nxt task ![]() |
homesteady: Spear tribe! Team spear tribepele oo |
Dannyxy: if na like dat spartans dey shout am.walahi b4 battle start dem 4 don yanka all their neck like kaza.haba!!!!!! |
homesteady: Ehen him name na ezugolate |
Kslib: Now she's insulting me!!whr d insult |
Abu Mikey:im nd hz shut1 team |
Dannyxy: Una notice how dem dey shout the "awoo" is mre like "awoof awoof",bt na true sha,afterall gus na awoof.hv u eatin 2day nd y r u hating |
homesteady: I don forget him nameabi u no knw am.....emma hubby ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 128 pages)



#spear tribe


