Vosquare's Posts
Nairaland Forum › Vosquare's Profile › Vosquare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 128 pages)
njokusboy: Damn, I hate dis show meen...dats ur p..cnt talk 2 much |
mikeyhernadez: Spear tribes!!!big1 |
abeg....ur chant no swit jawe...c hw dem dey laff 4 talking drum even mokeme sef ![]() |
chai....gus dn dey tuff ooo...mokeme no dey laff again ooo...no gatekipas again...c hw e evict peter...no shigbinshigbin......no piti ....chai |
dz kunle gud 4 washin clots ooo....kum hep mi wash ma clotes ooooo cos mi sef dey jungle....fans edition tinz ![]() |
Shuga jay: Kaiiiii... Nepa oooo, wetin I do una?? Y naw?? Since mrning, una no seize dz lyt.. Na naw wey Chidi dey call out taskgo traditional ways ooo |
abeg ooo....shey na pako dem dey use wash deir teeth b4 ni ![]() |
peter gone....chai....dz ifunnaya grl na anoda tin entirely |
C'est moi:yes ma....make we no gv dem hypertension ![]() |
now....2 al haters...cn u see nw dat d sword tribe x just great...... |
now dz is gulder ultimate search |
Ivyluvie2: you for just write LWKMD OOOOOenihw....d main koko na b say u understnd wetn i min |
abeg...i go nid ya hep ooo...i miit nt watch 2day's show cos my papa dn use d remainin diesel finish to watch 9ja ball..pls oooo..una go update mi on hw d tin dey go |
Anuoluwap: @shinelle If you know the meaning of adventure, you wouldn't complain. If you know the meaning of 30days, you wouldn't complain. If you know about the story involved that led to the grouping you wouldn't complain. If you know they will still be merged and form hammer tribe you wouldn't complain. End of discussion.lobatan!!!!! |
Ivyluvie2: Still keeping my hopes high for teamspear(anything can fit to happen abi?)loving my namesake to bits#teamifunanya#laff wn kill mi die ooooo |
homesteady: Biko! Please don't bring your politics section trash here! Which one come be hating again?hep mi tel am oooo |
homesteady: Today's show was as usual! I hope tomorrow will be a better game for spears!Amen in Jesus name FIIIRRREEEEE!!!! ![]() |
fashrola: why hating? The Show is hosted in the state, and its GUS' responsibility to advertise the state, cos AKS has contributed to the show in terms of security, logistics, financial aspects, accommodation etc....If the show was hosted in other states it would be the same thing...So stop hating...that's allim nt hating man...akwa ibom x nt d 1st state nd wl nt b d last state to host gus...@ least dey do advertise d state dat host dem bt not frequentli....dz state own dey 2much abeg |
homesteady: Apart from the palm kernel matter, he also quarrelled with anthony and peter over wood!na talent |
njokusboy: This GUS gan, no suspence, no action, no intrigue... Nothing... Walai this guys are on vacation.. The show now looks like a picnic... Nawaohwhich picnic...d toyota picnic or d dictionary one?? ![]() |
23:42 nd i neva slip.........kai |
Shuga jay:bye |
abeg ooo...liv dennis alone ooo...dnt 4gt dat emma x no more |
homesteady: He is always quarreling over little things!shebi na dennis....dem supos dn blend wit am na |
homesteady: Enn! Anthony and Martha! Quarreling over boot! In the night oh!chai!!!!...wetn d lida kum do? |
Shuga jay: Dats where their major problem lies.. They just lack this *oneness*..dem stil dey do family biz |
Shuga jay: Yes ooo... Serious 1 oo.. Lolx.. #acting like kids#dey no wn mature |
Anuoluwap: e pas physhical o lolmake dem go traditional ways nw...tank God say na akwa ibom dem dey |
Shuga jay: Aaaarrrggghhh!! See serioux drama ooo... Hehehehe... Spear!! Not again naw... Y d beefing?? Kaaaiiii..no more new jawe |
shey i go go church 2moro sha? |
Anuoluwap: Oh I promise to remember spear's tribe in prayer tomorrow. They really need itwetn u min na.. U min say deir case no b physical again?? |
homesteady: Not again!! This spear tribe needs some serious spankingwetn hapen again?? Dm strt deir fight again? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 128 pages)


