Waffibabe1's Posts
Nairaland Forum › Waffibabe1's Profile › Waffibabe1's Posts
1 (of 1 pages)
tonychristopher: I DID MY SERVICES IN EDO AND I CAN'T ADVISE ANYBODY FOR HONEY MOON THERE. THE TOWN SUCKS NO CLEAN ROADS NO GOOD HOTELS.I WILL ADVISE GO TO CITIES LIKE JOS COS OF IT'S WEATHER..IT'S FINE. GO TO OWERRI IT IS THE PEARL OF THE EAST SO MUCH HOTELS AND SO MUCH INFRASTRUCTURE ..U CAN DRIVE TO OGUTA LAKE...THEN CALABAR OH IT'S WEATHER AND NICE ENVIRONMENT BUT BENIN NO.Jos? men na boko haram go finish d honey moon. Benin is far better and safer dan Jos |
abeg, honey moon not good for benin oh. those kipnappers go think say d couple come frm yankee, di next thing na to kidnap dem , latter dem go dey ask for 100 million naira .why benin of all place? a place wen luv juju pass their own like. a place where 90 percent of people worship idols ![]() |
ask Eniola badmus what she eat dat make her fat. if u need her number, i can giv u ![]() |
i use u as a point of contact to reach ini edo, stephany okereke, uche jombo and others dat er looking 4 dis kind of divine blessings. dis year wil not pass them by in Jesus name |
smart kids |
1 (of 1 pages)

