Walefresh3's Posts
Nairaland Forum › Walefresh3's Profile › Walefresh3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 122 pages)
basilo101:See for yourself... Others go dey laugh at you... See the thing wey you dey take dey compare Honeywell.. abeg show us thier products and yearly profits |
Yoruba be your father
|
basilo101:Oando are doing both ..olodo... Up stream and down stream oando dey gidigba.. Google it your friend |
basilo101:Oga no dey fear.. I no be 419 like you ... I go do that one... Your people go soon join us tommorow dey post aba fake products wey no body from other of Nigeria recognize .. I still get plenty pharmaceutical companies own by Yoruba... No rush..make we still dey play... |
basilo101:Far greater than Nestor oil...con oil it is far better than Nestor oil... Oil company plenty.. naa beejah dey rush... |
basilo101:Oga E choke you ? So you mean say dis one be agbo for your cannibal village ?
|
Beejayy20:Beejah.. abeg no dey show am big company... Come to his level... |
We are far better.. we don't do fake Yoruba amaka
|
Yoruba products
|
basilo101:Oga we no dey do fake like ibo... Imagine make I dey profile those list wey I post for here... Ok I go join you with that... For your see better products from Yoruba pharmaceutical companies Note I'm posting those wholly owned by yorubas and the ones yorubas have share in Now to business Tuyil pharmaceutical company Biofem group Health plus group Med plus group Olpharm Miraflash Nigeria ltd Sewell pharmaceutical limited Carrot-top drugs limited Tabade pharmaceutical limited Yemkem international Yemkem group Megacare group Morrison Ind Ltd Nigerian German chemicals PLC otta Ogun Drugfield pharmaceutical (produces the highest number of drugs in Nigeria by a single company) Bentos pharmaceutical limited in Oyo Ashmina limited Oyo Biomedical limitsd in kwara same as tuyil Bioraj pharmaceutical also in kwara De-shalom pharmacy laboratory in osun Efunpo pharmaceutical industry Greenville pharma limited Ibadan Kwara chemical company Peace standard pharmaceuticals company also in kwara Sam ace pharmaceutical company osun Vital medex limited Oyo Gateway pharmacy company ijebu ode Doyin pharmacy company Abosehylde limited Jimoh Yusuf pharmaceutical company limited Jagal pharmaceuticals limited. Alvid Nigeria limited Bolar pharmaceuticals limited Barata pharmaceutical limited Leady pharma Ind Ltd ota Kessignton pharmaceutical limited(owned by the famous billionaire family,baba ijebu) Mecure industries Mopson industrial limited See,lemme stop here I got the list from a reliable source Now I can't post more than 10 industries pictures Got tired of downloading pics and had an headache. I can't kill myself
|
basilo101:Oga Yoruba no dey brag like ibos.. we are far richer than you people.. fact... Name the industries... You go surely see us there doing perfectly well... Check this out.. Note I'm posting those wholly owned by yorubas and the ones yorubas have share in Now to business Tuyil pharmaceutical company Biofem group Health plus group Med plus group Olpharm Miraflash Nigeria ltd Sewell pharmaceutical limited Carrot-top drugs limited Tabade pharmaceutical limited Yemkem international Yemkem group Megacare group Morrison Ind Ltd Nigerian German chemicals PLC otta Ogun Drugfield pharmaceutical (produces the highest number of drugs in Nigeria by a single company) Bentos pharmaceutical limited in Oyo Ashmina limited Oyo Biomedical limitsd in kwara same as tuyil Bioraj pharmaceutical also in kwara De-shalom pharmacy laboratory in osun Efunpo pharmaceutical industry Greenville pharma limited Ibadan Kwara chemical company Peace standard pharmaceuticals company also in kwara Sam ace pharmaceutical company osun Vital medex limited Oyo Gateway pharmacy company ijebu ode Doyin pharmacy company Abosehylde limited Jimoh Yusuf pharmaceutical company limited Jagal pharmaceuticals limited. Alvid Nigeria limited Bolar pharmaceuticals limited Barata pharmaceutical limited Leady pharma Ind Ltd ota Kessignton pharmaceutical limited(owned by the famous billionaire family,baba ijebu) Mecure industries Mopson industrial limited See,lemme stop here I got the list from a reliable source Now I can't post more than 10 industries pictures Got tired of downloading pics and had an headache. I can't kill myself |
basilo101:Abeg weytin dis former Minister company dey produce ? Abi u don port to capital investment company ? Yoruba be your papa ooo |
Beejayy20:Even for that pharmaceutical business Dem no reach Yoruba... Dem get plenty nonchalant one... But solid and wel recognize pharmaceutical companies , Yoruba be number one... The one wey be original me emzor wey dey anwanni for Lagos |
basilo101:Oga we don't do fake...we are too solid to do that... I want to see the factory of orange drugs.... Person weybe marketer.. come dey rebrand goods u come dey show is shit... Orange drugs wey no get money reach nairabet... Bonanza bet.... Tantalizer .. taste fried chicken... Abeg coming here with your fake products... I go soon join d link naa anambra1tson I dey wait for.. cus you no Sabi work |
basilo101:Oya show us orange drugs factory... I want to see the equipment and worker... Or post the YouTube video here let see. Oga you be confirm mumu... Naa reparkage Dem dey sale here... Most of ibo importers dey sell reparkage products for Nigerians... Abroad company go help Dem produce.. Dem go bring come nigeria give am name ... Show place and inside the factory...or documentary videos how dey make thier production... 419 people |
basilo101:Oga you naa too poor ooo... Show us multinational companies you still dey repeat all dis never do well organization... Weytin erico... Oya you yourself compare that one with first bank... or globacom... You see say you no get sence ? Beeja abeg ... Stop dis argument or else the page go reach 500 with all dis small scale business wey dis ibo boy dey mention... Dem no get anything oooo...more than 20 million of companies full my head wey Yoruba man get weybe small scale shit wey dis ibo boy take dey compare with multinational companies wey you dey post here... Abeg come to his levels |
basilo101:Abeg comit here ... Unaa too poor..show us multinational companies like air peace , gli , con oil.... Not all these Nero pharmaceutical companies wey no even get money reach amny bet companies wey Yoruba dey control... Abeg we want to see ibo company here.. abi make I help call on anambra1tson ? Becos that one dey lie small , bit him lie get sence pass your own |
basilo101:oga show is multinational companies... Which one be Nero's again... A pharmaceutical company own by foreigner... Shame no dey catch you ?.. people dey mention con oil you dey show me Neros... That's why no body for that region reach 1bilion dollars... ![]() |
basilo101:You dis nyamiri .. you no even get the gist ...he dey ask you why your poor billionaires no fit invest in your dungeon environment... ? Why Yoruba land... Abeg no dey compare yourself with Chinese people ooo... Unaa be economical migrants not an investor |
Baawahala:Baba I disagree with you... |
Me and my household we vote Honourable MAXI OKECHUKWU BOLA HAMMED TINUBU.. Igwe general of Ndigbo in 2023... Pls miscreants should not quote me and type against my wish.. Thunder fire all enemies... HOPE 2023 NAA TINUBU... SAI JAGABAN DAO TINUBU... |
PrinceOfLagos:Where you gondey after 2023.. cus I dey assure you say MACI OKECHUKWU TINUBU.. IGWE GENERAL OF NDIGBO HO be Nigeria president in 2023... I don't want you to commit suicide...so stay away from social media in other to avoid story that's touch |
Some people go die if honourable Jagaban maxi okechukwu bola hammed TINUBU igwe general of Ndigbo Become president of Nigeria in 2023... In Sha ALLAH... HEAVEN AND EARTH We make him president of obodo nigeria... Don't quote and type rubbish... Vote for your choice... I will vote TINUBU |
holluwizzy:Abeg no kill yourself... Say after me... BAT 23 GO JAGABAN... THE NEXT PRESIDENT OF FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA IS BOLA HAMMED TINUBU... Oya kill yourself... ![]() |
aminusodiq:You are Yoruba doesn't mean you are OMOLUABI... |
lexy2014:Imota rice Mill, it's 92 percent done... So wait till the end of 2022 before you start your castigation ... The Lagos rail has 2 lanes ... The blue lane and red lane.. they ve completed the blue lane .. it remain the red lane for completion dis year.. For your information.. jagaban is the next nigeria president.. |
Mr alex come and see the work of tinubu for obodo Lagos..
|
NGpatriot:I don dey follow the thread since.. the hatred wey the guy hey for tinubu too much.. weytin the man do them selve I no know... |
dragunov:Oga I don't know who is kadoso .... People like you said same thing to Buhari..... Nothing special about your assertion...it is same story... Tell me something new... If it is one of the bear parlour gist in onitsha...I will be here to counter and also discuss it.... |
lexy2014:Mr alex otondo... Enemy of tinubu and Yoruba Nation.... We not allow revisionist to us our story... We can do that by ourselves... If you can not show me any tangible / functioning magnificent project similar to this by any of your governors in your eastern dungeon... Pls stop quoting us again... We will vote tinubu... Do your worse... This is the same Master plan of TINUBU... Otondo Alex oya kill your self
|
freshalien:Oboy go sit down... Science , technology are under education... How are going to discuss science and technology without medium for impacting knowledge... Investment in educational sector will help us to grow in the areas I mentioned above... You can not be a doctor , engineering , and a scientist without formal education... I am insupport of jagaban on dis... Those criticizing tinubu are miscreants from across Niger.... that's why thier is no tangible development except builds of private residentials in thier domain.... |
dragunov:Tinubu will be one of the best president 8n the history 9f Nigeria.. fact |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 122 pages)
