Walewunmi's Posts
Nairaland Forum › Walewunmi's Profile › Walewunmi's Posts
Waow baddest nigga eva liveth chai mr.uduak *eleyi gidi gan oh*(dis one na strong tin) |
stefikal: it doesnt matter d tym now, just d last person...oyaaa be decisive and give ur answerOwk rite now I wud say AMEN cos I kinda still luv ha so much...stefkal hope u re apy |
Ormorlehwah: I av no choice dan to wakka dey follow una thread.Tanx omolewa we appreciate u,if nid anytin lemme knw,I am d boucer of dis thread...kum take a seat at d front row damsel |
TO ALL OUR ESTEEMED READERS&FOLLOWERS I wana use dis moment on behalf of I n d9ty7 2apreciate all of u guys,u've bin my oga's source of encouragement we rily wanna say a big tank u all,dis also xtends 2all our ghost readers we luv u all...ur reading satisfaction is our motivation once again we wanna say tank u all! Signed:D9ty7&walewunmi |
stefikal: lwtmb...see conditionDamsel abeg go ansa my oga oh e no dey play wit condition oh! |
D9ty7: take it easy on them please. Let them settle down first. After they must have settled down you can then collect a bottle of smirnoff and vodka from each of them. With the exception of LogoDWhiz, Queen xster, who again? No other person.Ok sir it's noted stefikal go n update oh! |
Dchiefpriest: Where this op na The rock5555: *sneaks to back seat* oga thumbs up. Bulcqlay: Whaoo, i was able to enter despite threating by d9ty7 bouncer,,, let me grab my sit beside dis beautiful gurl,, excuse me wat ur name?Oh I just pity u ni oh because my boss d9ty7 say make I take it easy on una! |
[color=#000099][/color] Wow I've kinda missed a lot oh!bt tank God I'm here naw...hmmmmn I c a bit of KMJ's(AEVE) And 24hr here n there...nice work Mr ade u re just 3mush just wen I tot I wud b missing KMJ crime stories dis year u came up wit dis blockbuster...m glued bumper 2bumper...maka y adegwu y u go offer me zobo ehn dat aint fair oh!stil I 4low |
Upon all is degrees e never get bsc 4 naija common sense hmmmn newaiz taofeek is abt 2av an experience e wud neva 4get in an hurry loool nice work chistar still I 4low |
If u ask me dis question 2months ago I wud av said AMEN bt asking me now criously m nt rily sure of my answer lemme say I'm indecisive. |
[color=#000099][/color] Hmmmn anoda suspence again pheww mehlena u sure know ow 2kip ur audience addicted 2ur story n I must say its a very commendable attribute 4 a writer bt pls watch out 4 typos ur last updates u made lyk 2 or 3 typos most especially using 'her' 4 'he' but all d same nice write up *winks*...still I 4llow! |
[color=#000099][/color] Hmmmn rily geting 2d end can't wait bt I av 2say my guy I luv wetin u make happen 4segun... |
All of una wey just enter make I introduce my sef 4una,my name na 'walewunmi' d self acclaimed bouncer of dis thread...so 4 all of una wey just enter u've 2settle me wit one can of smirnoff. So I can induct u into d thread...EXCEMPTION:mr adegwu n mr.rock 5555 una b big boys oh so uuna own go b fresh hennesy nt smirnoff... Signed:walewunmi |
PrinceAdepoju: abeg no vex oo, me jst come look if ehmmmmm...i come look if light dey ni oo....NEPA no bring light?Here resemble nepa office abi abi give me a reasonable excuse b4 I bounce u out Dchiefpriest: [/quote][quote author=PrinceAdepoju]abeg no vex oo, me jst come look if ehmmmmm...i come look if light dey ni oo....NEPA no bring light?Here resemble nepa office abi abi give me a reasonable excuse b4 I bounce u out @dchiefpriest sorry oh bt u nid 2go make use of d bathroom I don't want blood stain in dis thread |
[color=#000099][/color] Hmmmmmmn mr adegwu tanx 4d offer of 'alomo' bt in as much as I wud luv 2acept ur benevolent...I wud av 2 decline I dnt take alcoholic stuffs bt I wudnt mind anoda teem lemon though lol...ehen dis ur tori dey sweet my belle oh glued on man! |
Nice work mr.chistar |
So happy 2b d latest addition 2dis family,bt I wnt say av nt bin here b4 bt av just bin a ghost reader and I can't but help n give u a thumb up mehlena nice work gal...still I 4llow |
[color=#000099][/color] Oga rock tank u oh chai me siddon for front sit *2day's my lucky day (grins lyk an idiot)* 4my plastic mind naw I don turn chairman*sit down besides ruthia *winked @her n she smiles* waiter abeg bring me teem lemon n popcorn make I use am enjoy dis tori...oga rock I luv dis ur gud morning update oh! |
[quote author=stefikal]hehehehe...our bouncer...hope u go show me mercy shaaa hahahaaha Me na gentleman oh wey d live 4mandela century,I sure will take it easy on u damsel just u!ehen |
Hmmmmn hmmmmn *clears throat* grab a popcorn n a teem lemon pet boTtle,deposit bottom on d third chair 2d rite in d front row of d cinema **Mr.Ade m ardently following** |
Prince and dygeasy una no c me ehn abi una no fit greet d bouncer in d ause...hmmmn dnt make me bounce una out...oya sharp sharp my rojar |
D9ty7: Oya give Walewunmi his smirnoff as the bouncer to avoid him bouncing you out.I lyk u,u are a very gud boss tanx 4d aproval...ehen bak 2 action in *john cena's voice* kingphilip&skycraper dis one wey una enter lyk dat una no c me abi una no fit greet!pls dnt make bounce una out oh! Ehen hope say una bring my rojar ehn! If nt read me earlier comment n run sharp sharp go bring my rojar oh! |
stefikal: If only Segun's father knew...My lady I cudnt agree less if d man knew d kind match wey dey apen 4 I'm dommot even uduak sef go use hand close im face sey sumbody don pass am 4 bleeping tins lol...nice work d9ty7 rmb say na me d bouncer 4 dat ur second tori...stil I follow |
[color=#000099][/color] Finally I catch up with u guys from season 1 reach page 27 4 season 2 woow if no body hail me I hail mysef *panting lyk seriously*...ehen mr rock5555 guy u dey try u've got me lmao,nice job n more power 2ur elbow...waiting 4 next update |
Na me b bouncer for here oh (self appointed) make una pay respect wit one one smirnoff from evryone oh dis is non-negotiable at all |
[color=#000099][/color]u sef don dey form macho man lyk KMJ una won kili person wit suspense ehn...abeg do us small nah kipin my hands crossed |
"Life can be said be to be the battle field where one has to hustle 2 forge ahead and realises ones goal here on earth" Walewunmi says so |
Don famous: Pls can i join the meetin. Want to witness it my self.Walai my guy I go take d sit next 2urs as per amenbo press correspondent loool...segun ur own don finish hmmmmn Don famous: Pls can i join the meetin. Want to witness it my self.Walai my guy I go take d sit next 2urs as per amenbo press correspondent loool...segun ur own don finish hmmmmn |
KMJ u re d best even this sneak view has gotten me wanting more can't wait till it all start dis wey I go resume school next year I just hope I can cum online regularly thumbs up bro...AEWE was more dan awesome its just sad I cudnt post my comments...bt newaiz m glued 2dis bumper 2bumper kipin my hands crossed |
[color=#000099][/color]*in pastor's voice*Dis jummy n segun sef,ow kan dey b immoralising d house of Mr.Akinola ahan no respect 4d ause at al hmmmn **BaBa segun abeg dey watch ur son oh d buy don dey lyk bleeping tins lyk #uduak# no offence mr.Rock555 ![]() |
ksolo2: oga sir nawetn thnz on point o 4 d nxt update. Nd hey i got nokia 3310 dat snapz. Dz ws a shot of d wrld fastest manWow if I hear nokia 3310,tchew I look on in my 4d glasses |
Pls dont keep me nd my queen waitinooooo, erm bouncer come carry this dead body out of here...