Walewunmi's Posts
Nairaland Forum › Walewunmi's Profile › Walewunmi's Posts
Hameenat94: Hmmmm.I fear 4 Nancy nd EricU dey fear 4 nancy abi u no fear 4 ur job ehn all dis people 4 front row u nava serve dem drinks oh!abi u don forget say u re our store keeper/waitress! |
D9ty7: Update suspended until the bouncer and the secretary settle their differences.Tarrh we don settle my ogami,LOGOWHIZ na my boy him just dey form macho man **logo cum ova here (gives him a friendship hug n pat his head n he chuckled)* u c we don settle @stefkal I dey vex 4 u n d9ty7 (go n chek ur thread on d story meant to be)& even logo sef bt I don 4give logo sha bt u n d9ty7 una dey my detention lol... |
Mr king hope say body don dey strong sha!ehen make God grant u good health oh cos we dey gbadun u for here....nice update bro rily enjoyed it hope say dem no go kill samuel oh! |
Ah d9ty7,LOGOWHIZ and stef...xo dis kind tin dey appen and una no inform me walai iyaf binu 4u all...abah una no try oh I just dey para scatter all d chairs around *fuming in rage hmmph hmmph* Hmmmn started reading from page 0 2day by 7:00pm naw its almost 9:30 stef u got me glued I lyk d twist n turn of evrytin in dis storyline....I like d way u put each character in his/her own story line with different settings... As for constructive criticism tin its because u aint updating regularly sum people mite av lost interest I know its not easy 2write a story as complicated as dis bt try ur best 2update regularly,just lyk magic u wud c people's comment coming tru **cliche** bt nevadless great work my dear I'm surely following dis thread...**like oliver twist** I nid more...still I follow! |
Taofeek don enter one big time rush! |
*crashes into d thread wow mr.ade don update**finish reading d update n sigh in happiness* mr ade u just made my day I'm glued on criously u shud put dis in an ebook application it wud make a lot of sense!newaiz nice write up...still I follow! ![]() |
thelmapromise: when i clickd on course reg nd accommodatn...it was statd dat it has closd for the session...y??I don't tink its 4dis session,it must b 4 d last session I was told by sum1 dat d course registeration wud start by january!!! So cool down dnt panic just yet ehn ...me I go kum chop chicken wit u on d day of ur matriculation oh lool |
LogoDWhiz: I've been busy bro... My work as a secretary is really stressful, so many things to be done.. Yours is to stay by the gate and carry out your duties...See dis otondo oh mosquitoe leg u won challenge me hun u dey blind abi u no c my biceps and packs abeg if u no want visit hospital just maintain ursef oh...loool let's nt derail dis thread we go meet for room...hope say u don sign dat paper n make sure u send am 2d gal oh if possible via email...ehen my people hope say una dey enjoy d tori if u nid anytin 4dis thread let us knw...*we re here 2please ur reading pleasure * |
Hameenat94: im interested afterall ive been hungry since yesterday.Aiit u've bin offered d job bt abeg no b 2dey chop chop evrytym oh ehen u knw say 2much calories in a day is nt gud 4 d body...a round of applause 2d newest member of staff...*KPA KPA KPA* so apy finally we av a lady in d team ,LOGOWHIZ no go scope d girl ehen else I wud just transfer u lolU shall resume immediately secretary LOGOWHIZ sign ur employment Letter,wia dis LOGOWHIZ dey sef.. Ogami nice work I enjoy ur update bt una lyk 2dey put us 4suspense hun!lool |
I'm so happy mehlena finally av compassion on us 2kum update wat more can we ask for...looool!nice damsel |
Bridggy5: I can't stand staying in an hostel cos of the hygiene and that's y I need an outsyd accommodation, as 4 my email and FB I don't visit dem 2 often. What wrong will it do if u see an appeal as dis and reply thru dis same medium.@ least with bbm I can delete @ anytym unwanted persons.yea u re quite rite d hygiene is very very appalling bt I plan staying in d hostel though u know its more better 2stay within d school environment we'll as 4d bbm tin well dats wat u want since its ok by u...wish u luck***do u mind me adding u cox I'm on bbm 2*;-) |
D9ty7: Seconded!tank u boss *grinninig widely *Dis update totori me oh bt as stefkal has said dere sum naija form of english here n there...bt all d same nice work ogami...LOGOWHIZ abeg wake up joor see ow e dey snore sef *gives him 1hot slap 4bak * |
Bridggy5: My dear, he wasn't trying 2 give any advise, everytin he wrote dere was an insult 2 my person. When I wrote out dat appeal for help, I knew wat I was doing, it's either sum1 responds thru this medium or thru my bbm chat. I have had ppl sending me request on my bbm since I posted my PIN without tangible info 4 me so I don't tink he was really helping in any way.My dear he was actually trying 2advice u bt his choice of words was kinda appalling truth b told,bt nevatheles I'm sure wat e wanted 2say was dat nt evryone has a bb wich is quite rite,dat if u rily want 2get a greater chances of wat u want u shud av mayb dropped sumtin dats more general(sumtin most student use)lyk letsay ur email address or ur facebook page...I knw u dnt wana giv ur number if I were in ur shoes I wudnt giv my number 2...cos u knw one has 2kip one's privacy...bt newaiz dats just wat I felt e shud av said..*no offence meant* Bt y can't u just apply 4 hostel in d skul wen d form cums owt,u re a full time student rite? |
VACANCY!VACANCY!VACANCY! Post:STORE KEEPER...very urgently Anyone interested shud contact I or secretary LOGOWHIZ... *We re here to serve u* ![]() |
LogoDWhiz: Ohh. Thats true.. They are spoilt and I don't want to serve spoilt drinks... New order for it just arrived... All is well.. In walewumi's voice *we are here to please you guys*..WTF...y wasn't I informed earlier u guys are stalling me lyk LATU...newaiz TANK GOD new order av cumed tru...hmmm owk LOGOWHIZ tel dat guy 2chill make we quikly arranged d drinks inside d cold room make dem cold...*we re here to please u* |
D9ty7: L.A.T.U wasn't informed about the attack as a result of their inconsistency. I wuld have loved you all to kip ur fingers crossed and know why L.A.T.U was scrapped off from recieving news immediately. Anyways thanks for the observations.Ur reply is noted but honestly u've go a whole lot 2explain...still kipin my hands crossed,bt if truly dey av bin deny access 2info I see no reason y dey shud b dat pressured just my thought though newaiz as much as I've critized u I nid 2commend u its nt easy 2write dis kind of story I've read a lot of novels n I wud say u re trying knowing dat u re still learning is a great thumbs up... ...*rushes bak 2my duty post logowhiz u sure say zobo no dey 4dat freezer 4dat 2nd cold room wey dey backstage go chek am wella!!! ...we re here 2please u guys ![]() |
Oh mr rock y u kum put us 4 suspense naw e no fair oh!I dey enjoy u...still I follow |
Mr adegwu u won killi me wit suspense oh aba see twist n turns I lyk mr.amos see ow e pursue d thief in split seconds...mr.ade nice write up I dey gbadun u lyk madt ![]() |
Walai spirit of oz dey follow banji frm him ause loool aba only u in one day surely d devil must b dancing skelewu ontop his head lol ![]() |
[color=#000099][/color]great story so far bt my guy I av sum observation 2make: abt dat vice presido attack according 2ur write up u made us believe dat it happened sum 20mins ago,u also made us 2believe dat LATU is a top intelligence security unit,now dis is my point if d so called LATU is dis important I believe dey shud av bin informed earlier nt 20mis after n definitely nt frm d press its so absurd 2 tink dat d press got d news b4 LATU n actually reported it b4 LATU knew abt it, I believe all dis top intelligence security unit av a general time line in which dey share info among oneanoda so I believe LATU shud av known abt d news earlier b4 d press reported it,guy dis is a top security write up u nid 2 watch out 4dis kind of small loopholes....aba enuf seriousnes *turns off my critic mode switchs on my bouncer mode * hope u guys are enjoyin d show rmb if u nid anytin lemme knw...hey secretary logowhiz dat guy in white t shirt @ d far end of d 1st row nids sumtin pls go attend 2 him tanx....*goes bak. 2my duty post* nice work ogami d9ty7... |
mariyaizah: so there is ghost mode association of NLI thought I was d only one geting anxious I'm glad I av sum1 who agree wit me! |
kingphilip: see person wey no sabi action de talk*in bobby lashe's voice* Mr oga kingphilip abeg coolu jeje oh!na my oga sister b stefkal if u no want make I bounce u out,u beta compose ursef oh I don yarn u b dat |
There sims 2b a mole everywhere u turn dis is absolutely geting interesting watching in 4D glasses...rushes bak 2my duty post...*hey u small small na can't u see d damsel coming tru b a gentleman n let d lady pass* *ehen dats gudt u can go now;d[color=#000099][/color] |
[color=#000099][/color] Uduak u sure say u go ever change soo imagine c big temptation,dis christy no do u gud oh,and yes mr rock tanx 4d update ![]() |
D9ty7: point of correction, my storyline is different from 24hrs. In 24 we av president Logan, in the undercover agent we have president Lujan.Oh yes!sorry I tink I got it all rong u knw its bin long I watched 24...I just knew d names were familar wit dose of d cast in 24...although ur story mite nt luk lyk 24 bt dere sum simlarities in terms of sum aspect...ENUF said already lemme quikly rush bak 2my duty post b4 any kasala burst...still I follow ![]() |
m003: story starts 2014Dats so tru my guy we all came 2book our seats lol ![]() |
Wow mr ade u got me glued on,hmmmn dis ur suspense sha wetin go apen 2dis doctor oh |
Rest in peace banji lol...bt wait sef all of us dey type *RIP* 4banji if Im die d story go die naw ehn abi wetin una tink...make e no die abi!!!tot as much |
Dis betty sef her own 2much...on a more crious note I tink betty got more tins up sleeve dan wat we know rite now! |
Dis early morning update dey totori my belle even as I dey watch 4rm my bouncer duty post...as a 4lower I av sum observation 2make...hmm firstly I tink u re an arsenal fan(cos dat name gazidis was frm one of arsenal board member),secondly dis ur crime story is beginning 2luk lyk 24hr(d names dey familiar wit dat film 'keeler was d secretary of defence in season 5,bill was d director of ctu,logan 2 was d american presido)bt anywaiz gud job ogami!stil I follow |
Almuhsin: *Enters again and sits at the back row* No more trouble making.* My oga am OK o. The kind water wey that bouncer pour for my body on top dat en so called king size bed b4 I regain consciousness eh! E full my bellie so tey I almost drown sef..My oga I'm very sorry oh I 4no won pour water bt d way wey u dey snore chai u dey disturb evrybody na I'm make I pour u showers of blessings once again I'm very sorry ur presence here is appreciated...*grins widely* |


neva knew oo..nyways king KMJ,2014 is kinda far!!..this one that the first cinema hall is almost filled sef..na wa for all of una oo..lol