NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:30am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Yes...including Donasere You wan kill be that oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:29am On Oct 21, 2015 |
winningbt: MBAnu,lialia the shikini money wey remain for that account nah him I wan go use ball for camp thou shall not touch Hahahhahah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:28am On Oct 21, 2015 |
donasere: Dis one no be elmisti brand oooo! Whose brand this one come be  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:26am On Oct 21, 2015 |
donasere: Make she vex na!!
I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija. Only she no fit pursue Mtn Comot for naija |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Oct 21, 2015 |
debris: A FRIEND JUST GOT ALERT NOW
WAS POSTED TO RIVERS
STREAM 1
RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED
TERMS&CONDITION APPLY Elmisti weed is working  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:23am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:21am On Oct 21, 2015 |
jatau7: hahahhaahhaahahahah....baba u wicked ohhhh....see wetin u dey use take describe pason head....eggroll.....lwkmd Hmmmmm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:20am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Every power, that will not make me get posted to where i will make it...Holy ghooooost... Consume them! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:19am On Oct 21, 2015 |
winningbt: Patiently waiting,sips coffee You better go sleep or dey watch movie like don |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:18am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:18am On Oct 21, 2015 |
ademasta: See people queueing as if they are lining up for food...
Viewing this topic: umbrochi(m), wunmi590(m), eclipsehemmy(m), aattaheer (m), seun305, Holaideh, kingsoboy99, nifton (m), Chylala, Gazaliah(m), Jerry24kay(m), dejt4u(m), sholiyz, burticious(m), Sammie2310(m), spacks(m), kinkells(m), Ubah1(m), kam4r(m), engrkunlex, Raytech2010(m), pristine88, mcdonald59(m), donasere(m), dubylhover (m), Ese00(f), seuntola, chigo93(m), Annybens1993(f), anelta(f), Folabimi, Olami90, Sanchez01, jossy874(m), KeriBaby (f), damleket, onuwaje(m), ewatomi424, ogasman(m), harryson77(m), Avmbazon(m), intswagga(m), aduku1, jatau7(m), sisqology (m), hayorsam, Walspring, okeyisyma, whizqueen(f), LogoDWhiz(m), goodyboo(f), RemyMartins(m), DonPsymon(m), haywire1 and 22 guest(s) Camp food Abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:16am On Oct 21, 2015 |
jatau7: lolz....pls don't die ohhh...na just nysc ohhhh...remember u neva even wia d uniform..nysc no go recognise u ohhhh....just b calm dear..... No be that kind die she dey talk about, she mean she go sleep till 8am and come check again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:15am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Thunder go fire mtn if dey send me dis kinda yeye text by dis kind time again  I guess that should be congratulatory message for your CUL  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:14am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:

Director General This rank too small for me joor  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:13am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: You mean you didn't even see that man that sells suya  Like this |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:12am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:12am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:11am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: If you've checked and saw nothing on ur dashboard na stream 2 get u o 
My own don show Like play like play Abi  If you check and you didn't see anything yet, just go sleep because the uploading is just coming up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:09am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:09am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:08am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:07am On Oct 21, 2015 |
haywire1: Lol, person in charge Don go sleep since 9pm, check back by 7:45am
# No mind them, dem dey do like JJC  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:06am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Hehehehe check ur own na I no dey in hurry to check ooo Nah till 8am e go set available to check |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:05am On Oct 21, 2015 |
kam4r: Gooooaaaal chile 0 vs 1 Nigeria You sure  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:02am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:01am On Oct 21, 2015 |
sholiyz: Hmmm Lautech bro and urs AAUA |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:01am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Happy posting my people  Yea.. Thanks to God for a new day of joy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:00am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:

May God favor us  Amen! Amen!! Amen!!! It's 12 midnight! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:59pm On Oct 20, 2015 |
sholiyz: Hmmm u like our sch oooo Name of your school Abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:58pm On Oct 20, 2015 |
seun305: See dem doing vigil 
Its late aidi No mind dem and if dey call vigil for church none of dem will attend  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:57pm On Oct 20, 2015 |
kam4r: Oh Allah ... I put my Nysc Posting In Your Hands
I believe in You Allah You can do better oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:56pm On Oct 20, 2015 |
donasere: Keribaby pipu!!!! I no fit shout joor |