Warriboy21's Posts
Nairaland Forum › Warriboy21's Profile › Warriboy21's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)
hhssh |
Dot1:try troy uni and valparaiso but dat pesin shud do gre n toefl and with a strong sop...for valparaiso de wil surely admit u but u must maintain a gpa of 3.0 for d ist semster inorder to continue |
Walspring:Lol yes na |
Jchi9876:lol...guy i say make u gerara hia ere u no de hear abi ...u sti de ere de cause wahala ![]() slimy do u mean u r quiting nairaland to coming back with anoda money-car ....since dem don ban naira card..nobody can pay application fee from naija again...obob na to open online shop ere o ![]() |
DARKLIGHT:no wahala i go update u my real guy ![]() |
whos is dis mckenzie guyy...before i came ere i read ur story n travel transcript about being in valpo.,,uu r 1 pesin dat inspired me to choose valpo...i pm u tire dat time.no reply.i even suspect double monikers... .baba afa u,are u still in valpo? is nobody coming to valpo..??..but ere is beautiful na ![]() as nigerians no de ere e jus d epain me....boredom de ere..wen i c d indians gisting,,e go jus de pain me y all of dem no b 9ja. i promise...any nigerian wen go come now to my school.. i go flex am die..royal welcome 9 i go gv am to my apartment to stay i go cook betta food..beta drink, warm bath, enugh heater,,.go clubs..so mny goodies ..etc.jus to welcome any nigerian i c now. ..den bymonth end shaa giv am al d bill wen e enjoy (nutin is free ere ).. .....lol jus kiddingfact is dat ..i need to c my felow 9ja people ere jor...i miss d 9ja gisting parole . |
bigfrancis21:obob c moni...so after filing..how long does it take to get my cash..is up 2 a week??(my blood don de hot) ![]() i go call u later sef |
Una w8 o dis una big big grammar iNeva grab o. Am I eligible to file for tax as a new student who came in last fall .? If yes Hwmuch Wud I get Considering Dat i started working 20hrs /wk since last September.. |
slimmy05:aaah i was fear o ...if dat money reach my hand en..chai...dia fada ![]() |
slimmy05:I no understand o.. So Wer does d 1k go |
kpolli:i bam o boss |
amanze15:baba hapy new year o ![]() |
slimmy05:r u serious |
LUCAS99:Yes I started working fr September o.... Hope my tax refund go reach 1k from d 20hrs per week work sha |
![]() |
pls anybody know about tax refund n how i can file for it ....pls i need my cash backs o.... |
vivyval:Thks sweetie.. Same to you |
happy new year my people oo....our own de com for back...remain 6hrs ![]() |
ok o |
pls if u r 'stingy' n u kn it ..before coming to d us ..hmm pls beta take some 'giving' classes so u can kn hw to give n b free with ursef..hmm oshare because if u stingy for 9ja b4 n american stingyness com jam ur own 9ja stigyness for ere ..,to even dash person 5dollars sef go hard u die,,u go de reason say ...insted of me to gv dis 5dollar out..y i no just add am pay dis bill or d oda n na so u go de go o..5yrs..10yrswhat i observe ere is dat americans r a very proper people...everytin 9 dem de plan before hand..even party sef o dem de plan d dance step n dem go count d number of dance step dem go take for d party make dem no for dance 2much (who does dat ).de plan d cash to spend at any occasion or party , weda na strip club o. if na 5dollar d oyibo plan to spend for dat strip club..fogerit o .9 e go spend o..even if d stripper like make she dance all her waist break sef o. .carry all her leg hang for d pole like nepa wen wan cut lite sef o ..nutin concern oyibo o. . de dnt n neva exceed dat amount(come rain come shine )...u guz kn we naija na n our sexy spending attitude which is normally our culture of spending above d required limit in ny occasiion ..pls keep up d spirit. . esp wen u start working...though spend with care.try to send some cash back home even if its 5dollars sef....dont let d american stingyness overshadow ur naija giving culture oo i take god beg una..u can stil c d dollar as a naira ..forget about d currency name.,dis is 1 one reason y white gals de like 9ja guz ere..d way we give is very surprising to dem..,,its just us being us ,,not showing off ,,,and wen u gv more u receive more na wetin people no de understand bdat (proudly 9ja). though i kn some 9ja peeps ere dat can even kill u because of 1dollar .,d tin is dat once u start off with that stingy foot,,u wil continue like dat all ur days in america.....it pains me to hear some people uttering some stupid quotes...like guy i no come yankee com count bridge o. bla bla bla..u must gimme dat my 1dollars.. nyways just b careful taking advice from people ere and dont change ur orientation too much... .P.S. dos stingy people going to d uk,,pls dont take giving classes..jus go for deliverance lalsticlala , bigfranscis21..i loyal o |
Dicapino dolla is 273 Slimmmy n deetus una don start again abi.. ... I nor Wetin una two de always drag o.. .. Master of credibility on ere abi ![]() I go create online poll now.. Who win go stay.. Who lose go gerarahia n must marry weirdmc ![]() U guz shud book flight directly on d company website Incase of refunds cos Dos Waka now fit finish u o |
kpolli:I was expecting an interview transcript na Abi u go clean vo window ... Lol Hwfa |
koice:unfortunately i don watch all of dem lol |
quantico is kinda dry,,pls can ny1 recomemnd any latest spy thriller series thks |
pls if u r 'stingy' n u kn it ..before coming to d us ..hmm pls take some 'giving' classes so u can kn hw to give n b free with ursef..hmm because if u stingy for 9ja b4 n american stingyness com jam ur own 9ja stigyness for ere ..,to even dash person 5dollars sef go hard u die,,u go de reason say ...insted of me to gv dis 5dollar out..y i no just add am pay dis bill or d oda n na so u go de go o..5yrs..10yrswhat i observe ere is dat americans r a very proper people...everytin 9 dem de plan before hand..even party sef o dem de plan d dance step n dem go count d number of dance step dem go take for d party make dem no for dance 2much (who does dat ).de plan d cash to spend at any occasion or party , weda na strip club o. if na 5dollar d oyibo plan to spend for dat strip club..fogerit o .9 e go spend o..even if d stripper like make she dance all her waist break sef o. .carry all her leg hang for d pole like nepa wen wan cut lite sef o ..nutin concern oyibo o. . de dnt n neva exceed dat amount(come rain come shine )...u guz kn we naija na n our sexy spending attitude which is normally our culture of spending above d required limit in ny occasiion ..pls keep up d spirit. . esp wen u start working...though spend with care.try to send some cash back home even if its 5dollars sef....dont let d american stingyness overshadow ur naija giving culture..u can stil c d dollar as a naira ..forget about d currency name.,dis is 1 one reason y white gals de like 9ja guz ere..d way we give is very surprising to dem..,,its just us being us ,,not showing off ,,,and wen u gv more u receive more na wetin people no de understand bdat (proudly 9ja). though i kn some 9ja peeps ere dat can even kill u because of 1dollar .,d tin is dat once u start off with that stingy foot,,u wil continue like dat all ur days in america.....it pains me to hear some people uttering some stupid quotes...like guy i no come yankee com count bridge o. bla bla bla..u must gimme dat my 2dollars.. nyways just b careful taking advice from people ere and dont change ur orientation too much... .ps. dos stingy people going to d uk,,pls dont take giving classes..jus go for deliverance |
glossybayor:Who u calling niggga .. Nyways try fill it urself.. Der r countless YouTube videos on how to fill ds160 |
Walspring:lol |
dannybrown19:sure..everytin is done with card ere |
dos of u already in the states that are already earning cash in one way or the other..u can send money to your love ones in nigeria tru 'worldremit' ..its very easy..all u need is d persons acc name n number.. de only charge 3dollars/transaction n sometimes de give promo code for free transaction fee..woala .and d pesin receives d alert of d money sent in not more dan 5 mins one tin i like about it is dat u can send even 1dollars sef n d pesin go receive am sharply.(i dream 2days ago say 1dollar na 500naira a disadvantage is dat nigeria cnt send money to you ..9ja don turn woman wen de only collect de collect ) |
Denvan:replied ![]() |
slimmy05:no b jalopy car o..na sport 9 make am expensive sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)



....
.

..,to even dash person 5dollars sef go hard u die,,u go de reason say ...insted of me to gv dis 5dollar out..y i no just add am pay dis bill or d oda n na so u go de go o..5yrs..10yrs
).de plan d cash to spend at any occasion or party , weda na strip club o. if na 5dollar d oyibo plan to spend for dat strip club..fogerit o .9 e go spend o..even if d stripper like make she dance all her waist break sef o.
. esp wen u start working...though spend with care.try to send some cash back home even if its 5dollars sef....dont let d american stingyness overshadow ur naija giving culture oo i take god beg una..u can stil c d dollar as a naira ..forget about d currency name.,dis is 1 one reason y white gals de like 9ja guz ere..d way we give is very surprising to dem..,,its just us being us ,,not showing off