₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,008 members, 8,514,983 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 07:38 PM

Toggle theme

Watchindelta's Posts

Nairaland Forum › Watchindelta's Profile › Watchindelta's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 186 pages)

Politics › Re: Obasanjo Rubbishes National Assembly, Says It’s An Assembly Of Thieves, Looters by watchindelta(m): 11:56pm On Nov 26, 2014
nawaho we all no safe for this country smh oh! obi of all ppl. rare
Politics › Re: Obasanjo Bombs Jonathan Again: Your Evil Actions Destroying Nigeria by watchindelta(m): 3:47pm On Nov 26, 2014
he planted old seed of corruption n the new seed of corruption to us, baba u see now? u dey cry na.....fela kute i misssssed u.. election story inko
Obasanjo plan am very well
him take all politicians
who rule Nigeria before the same old politicians
who spoil Nigeria before
Obasanjo carry all of dem
All of dem dey there now
e no finish, e no finish, e no
finish the young Africans dey get
two ears for head
dem get two eye too
Dem dey see the thing wey
dey happen
Dem dey hear am too Few people dey fat with biggy
money
Politics › Re: Obasanjo Bombs Jonathan Again: Your Evil Actions Destroying Nigeria by watchindelta(m): 3:28pm On Nov 26, 2014
who put am? Both of u are failures to nigerians. fela kute I missssss u.
Nigeria gettin money
foreign money from oversea
announcement start to happen newspaper carry dem paper
radio dey shout for studio
Obasanjo turn vocalist
Yaraduwa road manager
every government statement
seven billion Naira missing missing from oversea
foreign currency scandal
dey start to arrest everybodyo
e no finish, e no finish, e no
finish
doctors, lawyers, auxilliars Ingeniors, photographers
all of dem kirikiri
10 to 15 years of jail
after one year inside jail
civilian government take over
Dem releasy all of dem Dem say dem be innocentio
e no finish, e no finish, e no
finish
Two point eight billion Naira
Oil money is still missing
Dey set up inquiry Dey say money no lost eo
Dey dabaru everybody
supervisor Obasanjo
Dey say make him no talk o
Money no lost dem shout again
Inquiry come closeoo e no finish, e no finish, e no
finish
election story inko
Obasanjo plan am very well
him take all politicians
who rule Nigeria before the same old politicians
who spoil Nigeria before
Obasanjo carry all of dem
All of dem dey there now
e no finish, e no finish, e no
finish the young Africans dey get
two ears for head
dem get two eye too
Dem dey see the thing wey
dey happen
Dem dey hear am too Few people dey fat with biggy
money
and the rest dey hungry
me Fela, I challengie Obasanjo
na way he the all the time
make him carry me go any court
I go open book for am
Now whyo government e we
dey do
eh bamihoo
na weak e government e dey oo
eh barri bao
now barri bao
now paddi paddi government
we dey
eba me o CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
paddi paddi, arrangeni yeah whyo, whyo, economics,
yeah
I am together, gimme the
answer
CHORUS: Army arrangement
paddi paddi ad am together CHORUS: Army arrangement
Economic ad them together
CHORUS: Army arrangement
Division or multiplication
CHORUS: Army arrangement
Mathematicians, put am together
CHORUS: Army arrangement
Politics › Re: We Are Ready To Fight Boko Haram - Female Hunter, Ladi by watchindelta(m): 3:08pm On Nov 26, 2014
how? Female hunter strange!
Celebrities › Re: Happy 32nd Birthday Don Jazzy by watchindelta(m): 3:01pm On Nov 26, 2014
Jarus:
My colleague that was his classmate in the secondary school is 33. It is not out of range that Don Jazzy is 32. I believe him.
ur guy no gree yaining him owned real age 4 u bro, Am telling u. Rare
Celebrities › Re: Happy 32nd Birthday Don Jazzy by watchindelta(m): 2:58pm On Nov 26, 2014
HBD bro. But africans with age wahala ummm. Rare
Pets › Re: 9 Unique Dog Breeds U May Never Come Across by watchindelta(m): 1:09pm On Nov 26, 2014
the numb 1 look like ram dog.
Politics › Re: President Jonathan Commissions Ahmadu Bello Int'l Airport, Kebbi (PHOTOS) by watchindelta(m): 10:30am On Nov 26, 2014
the airport view no show well oh!
Sports › Re: "We Can't Sack Keshi"- NFF by watchindelta(m): 10:06am On Nov 26, 2014
Johnnny:
Jelly-liverred Chickens everyWhere in Nigeria and nairaland.

How can we just sit back and allow someone we don't want, be forced on us. We are being taken for granted.
na today? Nigerians are animals since 00000000AD. suffering n smiling for everythings. strange ppl, rare.
Sports › Re: "We Can't Sack Keshi"- NFF by watchindelta(m): 9:55am On Nov 26, 2014
Stephen Kate has realy lost it! even to the extend of no shame. rare
Celebrities › Re: ‘I Only Flaunt My bosoms At Parties,’ Says Cossy Orjiakor by watchindelta(m): 7:38pm On Nov 25, 2014
nawaho who care? shocked shocked shocked shocked
Health › Re: Make Healthy Sperm, Naturally by watchindelta(m): 2:41pm On Nov 25, 2014
am a strong boi anything i do. grin grin grin grin
Business › Re: FG, States Debt Skyrockets To N10.84trn -DMO by watchindelta(m): 10:25am On Nov 25, 2014
no be today, even fela kute yarn us self.

Nigeria gettin money
foreign money from oversea
announcement start to happen
newspaper carry dem paper
radio dey shout for studio
Obasanjo turn vocalist
Yaraduwa road manager
every government statement
seven billion Naira missing
missing from oversea
foreign currency scandal
dey start to arrest everybodyo
e no finish, e no finish, e no finish
doctors, lawyers, auxilliars
Ingeniors, photographers
all of dem kirikiri
10 to 15 years of jail
after one year inside jail
civilian government take over
Dem releasy all of dem
Dem say dem be innocentio
e no finish, e no finish, e no finish
Two point eight billion Naira
Oil money is still missing
Dey set up inquiry
Dey say money no lost eo
Dey dabaru everybody
supervisor Obasanjo
Dey say make him no talk o
Money no lost dem shout again
Inquiry come closeoo
e no finish, e no finish, e no finish
election story inko
Obasanjo plan am very well
him take all politicians
who rule Nigeria before
the same old politicians
who spoil Nigeria before
Obasanjo carry all of dem
All of dem dey there now
e no finish, e no finish, e no finish
the young Africans dey get two ears for head
dem get two eye too
Dem dey see the thing wey dey happen
Dem dey hear am too
Few people dey fat with biggy money
and the rest dey hungry
me Fela, I challengie Obasanjo
na way he the all the time
make him carry me go any court
I go open book for am
Now whyo government e we dey do
eh bamihoo
na weak e government e dey oo
eh barri bao
now barri bao
now paddi paddi government we dey
eba me o
CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
paddi paddi, arrangeni
yeah whyo, whyo, economics, yeah
I am together, gimme the answer
CHORUS: Army arrangement
paddi paddi ad am together
CHORUS: Army arrangement
Economic ad them together
CHORUS: Army arrangement
Division or multiplication
CHORUS: Army arrangement
Mathematicians, put am together
CHORUS: Army arrangement
Politics › Re: APC Cloning Voter Cards, PDP Insists by watchindelta(m): 10:22am On Nov 25, 2014
two uselessssss... parties with no versions n respect for their ppl. fela kute I missssss u. Nigeria gettin money
foreign money from oversea
announcement start to happen
newspaper carry dem paper
radio dey shout for studio
Obasanjo turn vocalist
Yaraduwa road manager
every government statement
seven billion Naira missing
missing from oversea
foreign currency scandal
dey start to arrest everybodyo
e no finish, e no finish, e no finish
doctors, lawyers, auxilliars
Ingeniors, photographers
all of dem kirikiri
10 to 15 years of jail
after one year inside jail
civilian government take over
Dem releasy all of dem
Dem say dem be innocentio
e no finish, e no finish, e no finish
Two point eight billion Naira
Oil money is still missing
Dey set up inquiry
Dey say money no lost eo
Dey dabaru everybody
supervisor Obasanjo
Dey say make him no talk o
Money no lost dem shout again
Inquiry come closeoo
e no finish, e no finish, e no finish
election story inko
Obasanjo plan am very well
him take all politicians
who rule Nigeria before
the same old politicians
who spoil Nigeria before
Obasanjo carry all of dem
All of dem dey there now
e no finish, e no finish, e no finish
the young Africans dey get two ears for head
dem get two eye too
Dem dey see the thing wey dey happen
Dem dey hear am too
Few people dey fat with biggy money
and the rest dey hungry
me Fela, I challengie Obasanjo
na way he the all the time
make him carry me go any court
I go open book for am
Now whyo government e we dey do
eh bamihoo
na weak e government e dey oo
eh barri bao
now barri bao
now paddi paddi government we dey
eba me o
CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
plenty money
CHORUS: yeah
paddi paddi, arrangeni
yeah whyo, whyo, economics, yeah
I am together, gimme the answer
CHORUS: Army arrangement
paddi paddi ad am together
CHORUS: Army arrangement
Economic ad them together
CHORUS: Army arrangement
Division or multiplication
CHORUS: Army arrangement
Mathematicians, put am together
CHORUS: Army arrangement
Business › Re: 69 Countries Propel Nigeria To Become Africa’s Financial Centre by watchindelta(m): 5:21pm On Nov 24, 2014
but the government has really lost it since 0000AD WITH CORRUPTION.
Crime › Re: Seventy-Five Year Old Man Arrested For Impregnating Thirteen-year Old Girl (PIC) by watchindelta(m): 7:57am On Nov 24, 2014
all dis small girls self dey no wan reach river b4 dey wan get some water dis days aba. even 75yrs old man can still take a shot.
Business › Re: Nigeria Still Ranks 4th Globally On Return On Investment Ratings by watchindelta(m): 11:26pm On Nov 23, 2014
no one smallest single evidence on the masses! strange government in a strange land. rare!
Politics › Re: Political Associate Of Chadian President Arrested With Missiles Mean for boko ha by watchindelta(m): 11:11am On Nov 23, 2014
film trick shocked shocked shocked again
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (1 - 2) On 22nd November 2014 by watchindelta(m): 7:54pm On Nov 22, 2014
I no fit wait for man u to take their rightful place back. but......
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (1 - 2) On 22nd November 2014 by watchindelta(m): 6:53pm On Nov 22, 2014
man fit take dis 3points for all dis boiz Head today oh.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (1 - 2) On 22nd November 2014 by watchindelta(m): 6:30pm On Nov 22, 2014
can man win today so. hope dey do.
Politics › Re: Jonathan’s Performance Below Average – Obasanjo by watchindelta(m): 9:26am On Nov 22, 2014
100Cents:
This is my position too.

Nigeria has never had any selfless leader.

Whose prior occupation is the good of the masses.

No Jerry Rawlings or Nelson Mandela yet in Nigerian politics.

When we have one, then I will start voting.

I stay home and watch television on election days.

Smh.
bro we are both the same, If na only me dey dis country meh only their families for dey vote for dem not me gbam.
Politics › Re: Jonathan’s Performance Below Average – Obasanjo by watchindelta(m): 8:40am On Nov 22, 2014
God Nigeria never gat any heros that we can celebrates. Obj, gudluck n the other past presido no difference, both are corrupt.............. I don,t used failure to compared failures. I will never vote for PDP or APC both are brothers in disguised......
Politics › Re: Check Out A Lawmaker Resting After Jump The Fence Yesterday +pics Lol by watchindelta(m): 6:39pm On Nov 21, 2014
the look like street boi. shocked shocked shocked shocked shocked
Sports › Re: A Call For Disbandment Of This Present Super Eagles by watchindelta(m): 11:19pm On Nov 19, 2014
the problems is stephen kate! noting dey Kate head again but still refused to accepted it as a coach. Kate has really lost it.
Sports › Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Qualifier (2 - 2) On 19th November 2014 by watchindelta(m): 8:42pm On Nov 19, 2014
keshi must stay. very very tactical coach. rare!
Sports › Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Qualifier (2 - 2) On 19th November 2014 by watchindelta(m): 6:59pm On Nov 19, 2014
nawaoh dis team is not 9ja.
Politics › Re: 2015: “obasanjo And I Have Agreed To Save Nigeria” – Atiku by watchindelta(m): 11:59pm On Nov 18, 2014
who wanna insult me should do na I don,t care oh! hate me i don,t gv a dame oh. because like I said before am not PDP or APC in case any one is thinking of that. but why do Nigerians like evils? we only love ppl that make us cry why? Atiku n Obj has been there for 8yrs, gud 8yrs, they refused to make Nigerian a good place but now both of then what to make Nigerian a Paradise aba 9ja do we hv any brain so? no gud leaders for this country even see gudluck government for instance is pure evil just like all the past presido! Nigerians love to pretend why? they we turned their face from the truth n fighting each other for the same person that make them to cry! they kn the problems of this country is juju. yes juju because our politicians can,t played politics without selling their owned soul to the devil. juju n politic never work together Noway, these ppl has sold this country to devil. that why any leader enter what the citizens to go through hell. Nigerians need God seriously because I don,t seeing us ready to fight these politicians rather we fight each other online aba! strange ppl, suffering n smiling since 000000000AD with pride continue
Politics › Re: Tambuwal Finally Settles For Sokoto Governorship by watchindelta(m): 10:37am On Nov 18, 2014
why fighting for PDP n APC ? they we always see u Nigerians as a verrrry big fooooools. the same tambuwal u ppl are fighting for is once PDP! the same tambuwal when tire for APC will still run to PDP u see! these our politicians wicket oh see as then used Nigerians dey play football since 00000000AD. but not me gbam. PDP, APC they are all brothers
Business › Re: Breaking!!! Prepare For AUSTERITY - FG by watchindelta(m): 9:49am On Nov 17, 2014
the time oil price high what the benefits to we the citizens b4? So i see no deference now oh if the oil low oh! We as a nigerians we dn dey hustle for our own selves since 000000000AD. Abegi yeye government since 000000AD
Celebrities › Re: Is Frank Edwards Dating Sharon Oyakhilome? by watchindelta(m): 11:15pm On Nov 16, 2014
waiting concern pastor daughter again with dating na? waiting she wan preach for me na?
Celebrities › Re: Omowunmi Akinnifesi Denies Butt Implant Rumours by watchindelta(m): 4:30pm On Nov 16, 2014
i see noting there oh angry angry angry angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 186 pages)