Waxxydude's Posts
Nairaland Forum › Waxxydude's Profile › Waxxydude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 49 pages)
princetom1:Ok i see. Me still dey expect my earphone o so that atleast we can go to that heaven 9 together. |
princetom1:Abeg come here, never go that heaven 9 yet. Wetin be the name of this your font and theme? |
princetom1:Bro howfa i dey see say you don grab your earphone. This your theme and font dey alright. |
Seems i've been missing alot. I dey target that Mi Mix, the phone too fine. |
. |
. |
Owu is falling on many people worldwide, causing many witless actions. God help your people. |
MDsambo:God bless you my brother. It can just be that the person that owns the water factory full name is Odemeigwu chukwualabiatitoguci. ![]() |
No be the same "Guci" cause fight between Hushbingo and those other Agbayas ? ![]() |
Doctor of medicine? Bro, imma big fan of yours but if you open hospital i'd prefer to go to Dr. quack at my backyard. Make you no go break needle for my yansh. Congrats, life na one. |
dukeo:I keep getting an error page. Did everthing as required, but it didn't work so i tried registring an account, but this error page keeps coming up. |
dukeo:Ok when i get time I'll go through it. |
Gptech:When i small, i gentle. Those days i go follow my friend fight i go beat am wella, but when one bros come ask wetin happen me wey win fight go come dey cry explain. E go come be like say the guy being dey wipe me. Over gentleness worry me. |
dukeo:Problem solved man Thanks! The Samaranth theme you prodvided link for i don download am now to apply am be the thing. Tried importing to theme app but no luck. It says i need a third party app, which is? |
ekesoft:Thanks it worked for me. Probably airtel did not want me to use up the data completely or sell off the airtime in the account as i dey vex. |
nadalion:Asin inner peace indeed. |
lavenderjade:The battery is great, though i haven't used the RN4x but with 3gb RAM it'd be slightly better. It's just time, i'll try do a review on this by Sunday. |
All of una wey help me through the trying times, i wanna say a big THANK YOU! I fit no remember all una names, even the ones wey no help i still say thank you for atleast reading through. The matter no be ROM or reset or anything physical, the matter spiritual, e bloody but GOD has taken control. I have my sim1 back. My victory story/movie against principalities anf powers. To God be the glory. Oya play that Nollywood song. |
Airtel! Airtel! Airtel!!! Una scam me finish i come carry una matter come here, because of that una won come give me hypertension, una come dey do una thing so that i go factory reset or update to something wey go cause me kasala. But GOD in heaven said otherwise, airtel you can't just touch my chuldren phone and be causing jagajaga! I carry the matter go my pastor. Enough is Enough!!! After my pastor bind and cast their strong hold, heavy 2hours of prayers. My pastor with his four deacons, the atmosphere come wet like say rain being fall. Naso my pastor come comot him MTN sim, clean am well well, order me to open my SIM tray, throwey the airtel put the MTN. Naso my people as i put the SIM i won come ON the phone naso my hand come dey hard me, everywhere dey shake, pastor and deacon dey pour prayer, everywhere dey turn turn turn, things dey fall break, naso i use all my power ON the phone. Everywhere come settle. Lo and behold MTN come show! ![]() But my people i can't just let the matter die there, i dey travel go Benin nextweek i go carry that SIM folow body. Warning: if you know say your father, mother or relation is working in AIRTEL tell am say make hin go find work elsewhere before 2nd JULY Make i baff up dey go work. |
Gptech:No its the first slot not the hybrid second. |
GrandMufti:But the latest ROM has this quick battery drainage issue now? Lemme try the SIM in another phone. |
Gptech:Yea ejected the SIM tray twice. The problem just start when i dey surf web in my free time, i notice say connection just hang stop. I being dey yab airtel say thier network bad. It later turn out that the SIM itself is off. So since then i've been trying. Though i saw a solution for the problem, but it was for the MTK. |
GLO N300. Even GLO wey suppose dey dash SIM, don dey sell ordinary SIM pass cup of garri. |
princetom1:Guy wetin dey do you this evening na? Why this reckless shooting? |
Make una help me for this thing na... I don search everywhere the only solution i saw was for MTK version. My SIM's just there but i can't use it. |
Should i update my ROM? Would it solve the problem? |
GrandMufti:Local backup na
|
GrandMufti:Backup to MI Cloud? Done that, is there any other place i need to backup to? |
Gptech:What next?
|
GrandMufti:If i reset all my data would wipe away. I found something wanna ttry before setting myself for reset. Screenshot below.
|
Good morning. The problem still persist. Which kind wahala be this now? |
princetom1:Yeah, i switched the GLO to first sim slot. Which kind wahala be this na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 49 pages)


.
