Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 328 pages)
vvvdm Saywhat10: |
adenigga:With calculator? |
Topman7:Na xo, availability to pack more ... RELATIONSHIP MA FOOT! NA only tif dey see deeply |
Mynd44:Seyi nko ![]() |
TouchNfollow:E no even fear him oga no gbadun such news |
adenigga:Na exam ? Or Degree |
adenigga:Na xo! It's struggle to go thru |
CapitalLens:Who send dem make dem no build during 35years service, if Teachers fit get house for this LIFE ( teachers' rewards are in Heaven) , why judge no fit build mansions DURING SERVICE years |
God1000:Double wahala for a DEAD BODY, Their message goes thus: kpai, re-kpai on ur way to hell ![]() |
Saywhat10:OMO OBA lo Je OBA |
JOSEEE, wake up .. its past 6am here and 7am in NIGERIA, oga e fit NO work Bobloco: |
TheRareGem1:e joo, how 10 SUSPECT take enter POWER STATION n TRAINED 250 personnel matter take enter abi CHANGE SWITCH bn dey ? |
o geee Great100000:u say na BONE, THROWAY am , u say MEAT small dey e body! u need to put aside BIGOTARY either in RACE or RELIGION.... its a game, WINING should LEAD & WIN |
AmazingGenius:#who be the CEO? original one behind the SCENE, UNBOOKED one, make we no dey go hear MALTA story again soon oo, i go jus dey CHILL on MY ASUN & SHARWAMA & MALT.... i need to visit NIGERIA oo, latest 2028... i don miss some kind waka .. fresh SUYA (with veg, pepper, and ALFA KETCH UP) at SAABO , mokola
|
ehen ooo beerfraud:No wonder NSCDC bn dey warn dem to Boycot FAST ROAD to RICHES..... DAWG na e dey EAT DAWG where that HOMEQUINE or so? |
CapitalLens:color of FLAG PLEASE? if men will prefer it to ones we see in WOMEN of TODAY |
Ezziezzy:WE have always LED jus dat we dey LEAD in BLAXCK BOOKS |
DELE na perfect example for the "IF DEM NEVER ______ ONE OF YOU, OTHER NO GO LEARN" e be like DELE wan be everybody BOY oo, GENERAL MARKET na xo him BOOK PROFIT from AMAZON RIPE reach? e no likey MR Dele go DE'LE [reach house] before xmas n 2025 ooo Kewtt:
|
lolz last last nko ogododo:so DOGO GIDE na CIVILIANS abi>>>? BLAADY CIVILIANS as they cant be classified as BANDITS... i agree with POLICE on THIS ![]() |
wey Xmas dey line emkz:DELE na MY BOY dele na MY BOY.. na david sing am. so DELE na AFE n FG boy, no go enter CELL for XMAS time, only uaware say chicken no sure as at now , preferably beans on 25th is a choice |
Dele don later be " IF ONE OF U NEVER ________________" complete the rest u Know na. na SCAPE GOAT dem dey call am.. teaching MODEL ![]() |
[quote author=NLCreator post=133239958][/quote]that's the POINT, NIGERIANS are 9ja's PROBLEM |
TouchNfollow:chai now the police man career on edeg! e don go do wrong job oo! |
Rosenews2233:o duro yi |
siofra:na life u come attend or occasion in this WORLD? tuxedo no be oyinbo man Traditonal APPAREL? so why man no go wear him own NATIVE APPAREL? siofra:u come even finish ursef with this, so a matured man go enter ward robe come Date with this? haba! no wonder na GEE boys and sort of boys wey no reach MEN una dey marry siofra:which of the pix u posted looks dirty? u jus dey join join like abok! tailor... so if i freshen up finish na that kind club clothing make i wear go DATE? if mEN as been so dirty to ur dates, please change ur CIRCLES, and dress natly too, na girls wey dey sell boli dey attractive to oga mecho pic 1 and 2 yes pic 3 : GENZEE
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 328 pages)


