Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 314 pages)
the MOVEMENT with no TRACES but jus represent with FASHION, no CASH OUT FIT FAHION AGAINST U SHALL prosper, make sure WHEN u get that money, PUT ON SEYI VODI, to ba lowo wo aso to da. wo aso VODI
|
this LADY has jus GIVEN u a PIECE from A LOT SHE HAS IN HER... i go lie for u? look am well, the lady looks like who get MILLI WORDS but jus him TANSHO
|
TRADING in SACRIFICE FOREST in it? PUUURRRR! make una dey encourage them dey gooo
|
every wher is PULLED DOWN already on that soil.. so ODUA dey go THRU werin the LAND is going THRU.. even ODUA GROUP is NOW ODUA GROUPS
|
Gehn shey u na PASSAGE or na BORDER for badagry? cos i no sabi WERIN custom supp sign wey dem by pass oo
|
E get one kain HOW 2027 TAKE BE wey ADC never sabi say e carry THAT KIND VOLTAGE wey fit KPAI PERSON on jus SIGHTING ALONE
|
Originalsly:WONDERS never end, well i am yet to Notice that any ways, cos i jus learnt they can do inter after 4pm
|
S>N>double O . P i dont know what u HEARD abt, but i dont GIVE........... |
Glimpsetv:gone are those DAYS where PARENTS TRAIN children, but REVERSE is the CASE TODAY... PARENTS ARE TRAINEES
|
LIKE is SAID, we all OWE tha DEBT! no need to be happy abt anyone |
all UNIT STAND DOWN, dey should LEARN from GAZA, Hospitals were used as under cover!
|
go do trhe EXAM fess,u go KNOW e diff from the Yoruba ones Okus114:
|
CULTURE sef no get VALUES again, so werin be koko for fighting on top NAMES |
werin dey OCCUR? make GOD CONSOLE the affected ones... |
make dem dey CUSTOMIZE NEWS before e go PUBLIC .... well-done SIR! |
is it not too late as a muslim.. its after 4pm? can i get a response |
ScamDemicEra:for ur MIND NOW, u think he was FAR AWAY bfr THAT 2023? MASSES are looking relieved but there FUTURE were being SERVED AS PRESENT DAILY MEALS... some cabal were ENRICHING their own POCKET through ASSET INRASTRUCTURES while the POOR were on STOMACH INFRASTRUCTURE he did the RIGHTTHING na THI£F SABI THI£F lane, he blocked their loop, why did u think many turned back? |
u GO LAGOS u no LEARN KE? no way. u don't need a CERT after .. but TOP UP CLASS dey LONDON oo *i don't have a STERRING LOCK in 9ja but here i never FORGET to PUT it on when i park. *i don't Watch my back when i press my phone in naija, but LONDON ? dem no born u... *i don't do COMPREHENSIVE INSURANCE on my CAR in 9ja (if no be Police or VIO BMW no need , no one go steal am) but here 3rdparty no be PARTY here oo na send forth for theft. like LAGOS LIKE LONDON i CALL IT TOP UP CLASS.. Lagos dey learn from JD nio |
InfoGuru118:u MEAN ADC? where is the MAN IN BLACK he is KNOWN for such VISIT of CONDOLENCES ![]() |
WHICH STAND? u mean FORSALE stand wey we dey wait who go buy the COUNTRY, TRUST me CHARANPARAN are available with the YEN money Fiscus105:jus PRESS RELEASE, e dey hold dem like PEE or AKAMU PRESS " THEY ARE PRESSED" ![]() |
I SEE nothing ooo jus most ESSENTIAL to HAVE, VALUE; NO or maybe to owners cos na dia dem chow they but SERVICES RENDERED are below STANDARDS |
Fenu wu gate, even you wey think say u be good man, wait till when u are gone, all love u gat now is because u have something to OFFER, who knows tomorrow... but when u gone no more tomorrow so they SPILL THE BEAN, let the CAT OUTTA BAG |
o ti lo niye... oga ile se ti pada di erupe... RIP PMB we all remain and NEXT |
YOU MEAN HE RECEIVED the CARGO? is there still TIME to do INTER today.. its 4PM? |
Lanre4uonly:WHY una NO TALK before now? una jus wan give PRESS RELEASE cos i no UNDERSTAND |
moshoodn:for where,most ORACLES looks ABROAD with their CARTS to SHOP for NEW KINGS oo oracle wey use poor man reign as king go enter HUNGER STRIKE, enu fa ma GBE ni o |
iwaeda:i dunno why one is getting banned on simple contribution, i wonder what if they understand what SPAMMING is? or na M0D dey act like B0T |
Booty4ker:is DAURA in EBONYI? senior man, e be like u age pass PMB oo. even tho OP AGED pass u, DAURA is in KASTINA..... and yes he will be buried there |
Maxymilliano:abeg make una spare us, so the * YEARS in POWER no fit BUILD an UPDATED technology and equipped FACAILITIES enjoyed overs? if not for cos of all but cos of himself.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 314 pages)