Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 314 pages)
MY EYES dey pain me, what did i jus read? BEAR BEAR bi ti afa niyen.. Nigerians dey try oo. CBN don SELL UNA |
lolz Association of Dangerous/DEAD CONTESTANTS aka ADC christejames:like ATIKU? he was off jus for 5 DAYs unlike AAA that comes every 4 years! Kingpele:awww make we begin the Q with YOU. ![]() |
Tatuni ? ahh, shebi one man say e don get SAVED from SOAPY n married a V... may be na same FATE una get.. so SILENTLY kwantinu till ur STORY BCOM TESTIMONY like that BRO own |
RICH kwanu! i no see any denomination on display ooo.. jus wealthy men's PIC ![]() |
Nemere2020:DEM GO SAY DEM WAN spoil oe MAN BIZ, bt evidence dey! ![]() DeOTR:short visit EXCURSION to IGBO OSUN ![]() |
what a loss.. riches do cry, BUT IN A PRIVATE JET ROLLS ROYCE ![]() |
YOU DEY LAST? we no wan hear from CONCERNED SPOUSE later oo.. cos SELFSERVICE na SELF-D£STRUCTION ooo ![]() |
na werin e sup be, education no be scam.. at least she fit dey independent her GAIN FOR LIFE |
NOBODY'S HOLY PASS MY BROTHERS & SISTERS , ask TUFACE e get a lot to yarn! MATRIMONY is now off hook of HOLY or UNHOLY, no person change religion due to marriage to WEALTHY MAN, who's religion says "MẸ" that is more than one is allowed, is that HOLY? Merlissa:
|
Hw that take be NEWS? na FOOD everyone dey pursue... BELIEVE no reach anyone again, U BELIEVE HUNGER DEY? NO, YOU KNOW HUNGER DEY! so KNOW WHERE YOUR FOOD DEY
|
is THEIR DEPORTATION in POLITICS? ok, oga go EXTRADITE them to PDP naa,u fit use |
his REGAL is usually MADE for this OCCASSION... BLACK for M<OURNING |
the 2 BREAD in her FRONT, does it mean "2 BREAD WINNERS", so who is the TITUS? NICE GESTURE.... this is Encouraging "WE have idea of what she has brought to THE TABLE. hope MEN will LEARN from this, no be every time we go KALA. some one should HELP me WITH MY WIFE's ACC NUMB
|
Tell ur Gurl make she do Freedom for MC FREEDOM wey no get am
|
it can BEGIN with INEC RECALL, then any other one can BE LOOKED INTO... is she a GOOD ABESIDOR TIOR? script writer, ONCE UPON a TIME IN CHINA
|
That COUNTRY STRONG oo aje.. 100 HIGH PROFILE, werin remain for THE POT?
|
at LEAST the 7 DOORS will be opened to the 7 PROMISED that should be Given at the END. ALEXANDER MATETEY , abesidor tior! ONCE UPON A TIME IN CHINA ,eyan AMINU tewo tewo, AMINU DANTA loku AHMADU shi wa! o tor kpinkpin kpa
|
LOLZ wey those PUSHING HER, now pushed into DEBT, next na SERVING TEMS
|
BUT shey dis wan dicourage MAN from OWNING this PIECE , i no jus wan DRIVE am, i WAN OWN am.. but na COFFIN be this .. i am BMW man so i know what PERFORMANCE and STABILITY is.... but this is SPEED! |
DATTI wan dey TOAST BAT? ooh he no go ADC but wan JOIN? |
how DIDDY OIL TAKE finish! omo make GRACE no finish for HEAD |
Dem dey hear words before? but cos of AGALU man, wey be COALITION PROST!TVT£ agulion:Mazi Agu, is that YOU?
|
So all friends and family only came to GANUSI, dem no get PHONES with Camera ? Well what matters most is the PICTURE u will be SCREEN SHOTING in MARRIAGE! U go happy say u no get more than one PICTURE today
|
Great100000:E don give us FREE TIP, with free QOUTES . O ti lọ bayonet. Go submit Application Na GLOBUS wan wound them, xo |
KiNg0G:@bolded please correct, na u WAKA go xo "i disV myself with" is the correct phrase ehnn xo what CAT u dey now? a FOREVER or not? cos na 40 be BENCHMARK .............. u sef JUDGE matter... obviously u suppose convert one to WIFE MATERIAL.. a DAWG sniffing a hole, it have what to bring out |
them come TELL u say MARRIAGE na VIEW ONCE abi ONETIME PAYMENT? ![]() |
egbe ti o la ni.. may \GOD forgive him of his SHORT comings |
omo dantatata tiwa ni bi ise... DATIE MO.... alendar MATETE.. RIP IBU OWO |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 314 pages)

