Wendoworld's Posts
Nairaland Forum › Wendoworld's Profile › Wendoworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 21 pages)
i need to take ALAGBIN ![]() |
Pharoh: you don start again? just like the one you start last season with me wey you no finish ![]() |
chamotex:it will be fun watching you while you do it ![]() |
Pharoh:shattap my fwend! Go and make the first tharrty before you talk to mua |
this week, f.c wendoworld who are yet to win a match in the H2H league, plays the chamokazzie gaylords. Hopefully they will use the gaylords as a step to kick start their winning run ![]() |
opribo:GBAGAUN!!! ododo oro ![]() |
[quote author=Sharon_f link=topic=509119.msg6708929#msg6708929 date=1283797171]Can't spell overseas.[/quote] gerraway jor I TOO KNOW too dey disturb una ![]() |
REALITY101: omo you don kill me finish for here ooo ![]() |
^^^^na who go come call who now you or them ![]() |
^^^^ ![]() bros na wetin do you this time around? shey the otumopor don spoil ni ![]() |
hehehehe i guess i am the only one sharing my date any AUGUST 26 in the house ![]() |
ritchboy: of course ![]() but like i said wendoworld: ![]() |
^^^^^ same thing here too and everyday he is conducting interview i sent two friends CV to you and they both complained that they haven't heard from you for almost one month plus, not even for you to tell us if the CV matches or not. you are just asking us to submit CV and nothing is coming out of it. (no sh!t intended oo) |
Pharoh:as per say i pass you na i been dey wonder this same thing oo i no even see your brake light at all for the league table ? wha are appun? ![]() |
^^^^^ you never still sell this your thing you never still see phone wey you go use snap this thing since? hmmmm ![]() |
that table is real as long as my team is concern ![]() |
omo no be play play for inside here ooo me too dey come back come give my number. i need ladies for flash mates, the relationship should be based on who go first spoil each other phone with flashing i dey come back make i check my number (i no know the number off head self ) |
bxg:paste the pics and lets deal ![]() |
omo, my mates they unbeating run while me dey unwinning run for H2H ![]() |
[quote author=yahoo! link=topic=378848.msg6442692#msg6442692 date=1279969405]Nokia E63 available for 19k. Call 08056434543 or 08028270453[/quote]is this still available and how clean is it? does it come with any accessory? |
Msgrt:well i don't have any opinion o the truth is that some one has to risk the trust by sending either the money or the phone first, which i know that the both of us are not ready to do that. Unless you want us to meet each other half way so we can deal face to face ![]() so i guess you should look for a buyer that lives around where you stay, just to be at the safe side you know ![]() |
, |
^^^^^GBAGAUN!!! ![]() abibio2001:Alright bro no probs ![]() |
^^^^ will text you later |
please remember to paste the pics, so we can see what you wanna sell ![]() |
and please paste the pics eh ![]() |
^^^^ i stay in lagos. what if our deal falls through, how am i going to get the phone? who is getting what first? am sure you are not about to tell me to send the money first so you can send the phone later answer my questions first before the bidding start, cuz am interested but location differences ![]() |
zap2: omo me too been dey get doubt for that thing wey i see oo ![]() @abibio2001: wetin happen na bros, why you come do like that now ![]() |
[quote author=.Sharon link=topic=501196.msg6631608#msg6631608 date=1282659865]U're very funny, the price of a brand new one goes between 26k-27k. And u want to sell a used one for 25k. Goodluck.[/quote]how did it go between you and abibio2001 ? did you see the e63 yesterday? he told me that you would be coming to check it out. how was it ![]() |




