₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,421 members, 8,445,421 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:57 AM

Toggle theme

Wendoworld's Posts

Nairaland ForumWendoworld's ProfileWendoworld's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Birmingham (1) Vs Arsenal (1), Sat 27th March from 4PM Local Time by wendoworld(m): 4:44pm On Mar 27, 2010
this ref don mad angry angry wenger dey provoke bad bad grin grin
EducationRe: My Fellow Nairalands See What Is Going On In Our Noble World by wendoworld(m): 9:27am On Mar 27, 2010
^^^^^^^ yes now it is called modernized sagging grin grin grin
PoliticsRe: Ministerial List Is Out! Jonathan Leaves Out Dora (Sahara Reporters) by wendoworld(m): 10:21pm On Mar 23, 2010
where is mr anaconda on that list!! tongue . .una don forget ni? ITS NAIJA!!, hehehe, una never see nadah grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal vs Barcelona [2 - 2]on Wed, 31st; 7.45pm by wendoworld(m): 10:24pm On Mar 21, 2010
all of una wey dey talk say the fixture be like 'son vs father', shey una never see where small pikin dey yeye im papa mate before?, those arsenal boys go disrespect and disgrace barca o  cool
Music/RadioRe: Javalove Famous For The Wrong Reasons by wendoworld(m): 11:03pm On Mar 15, 2010
all of una wey dey judge javalove, abeg if the thing pain una too much make una go hug transformer jor!!!, na wetin self ? see hw all of una come dey behave like say una no dey shiit angry , the guy made a mistake and he admitted it, is`nt that enough huh abi make he kill emself for una because em tell rugged man wetin em suppose hear


@javaluv: guy as much as i liked wat you did, i can also say you took it too far!!! and i will advise you to remove any details on your facebook account that is traceable including ur pics for the main time, becuz you cant tell what might be going on in the guys mind oo shocked ,
for ur info am a fan of rugged man but i no just understand the bros lately
Nairaland GeneralRe: Nairaland Is More Lively Than Facebook by wendoworld(m): 10:34pm On Mar 13, 2010
even oyibo self hate face book
http://www.youtube.com/watch?v=vqzBKFYV-9c
Nairaland GeneralRe: Nairaland Is More Lively Than Facebook by wendoworld(m): 10:04pm On Mar 13, 2010
Teaser4:
WendOworld Up Nairaland
cheesy cheesy for life jor!!

nattyspice:
face book is crap and bullshit.i created my face book account 3 years ago but never used it for once. knowledge is power and i have learnt alot on nairaland
kiss cool
Nairaland GeneralRe: Nairaland Is More Lively Than Facebook by wendoworld(m): 11:17am On Mar 13, 2010
Facebook ke? Poster na wetin u dey think b4 u compare this kind rubbish? Facebook kor fuckbook ni. Nairaland is far far far more LIVELY and i say it again MORE L.I.V.E.L.Y than facebook, Even the bashing and co. Makes it more lively, The reason why facebook is of the hook now is because it  has this NEW THING tag all over it, and that's why everybody wants to be among, If not for the games and applications, the site would have been long forgoten and labelled BORING,  But I give them till the end of this year then e go become old skool to ppl, 
For those who find the bashing and the quarelling on NL immature, pls stay of those thread or sections u think u cant bear the insult that flows in there. Atleast there is enough section on NL that is made for the serious and matured minded ppl like you tongue or u can go get a real life cuz the one you are all living is fake lifes! cheesy why? Becuz u cant come here and tell me that even in your real daily lifes u dont argue or quarell with ppl, U should see it as a normal thing,  not to come to a social network site and believe that since u are a king in your village, u should be treated like one on NL, NEVER! grin , To cut the long story short, UP NAIRALAND FOR LIFE cheesy
CelebritiesRe: I Am Now A Married Man — Tuface Idibia by wendoworld(m): 8:46pm On Feb 28, 2010
ifedy:
Na u and tuface sing am grin grin grin grin
YES! Coming soon! grin grin smiley tongue
CelebritiesRe: I Am Now A Married Man — Tuface Idibia by wendoworld(m): 5:35pm On Feb 28, 2010
Everybody get skeleton for their cupboard o! Make una free d guy jor. As if say all of of una holy pass, Tsheeew! Hypocrites!!
SportsRe: Lars Lagerback Named Super Eagles Technical Adviser by wendoworld(m): 2:10am On Feb 27, 2010
Abeg na hw many years e remain for world cup tongue wey dem just dey apply coach?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy League 2010 by wendoworld(m): 1:40am On Feb 27, 2010
cry cry omo na which kind soap i use baff since last week huh Last week na say teves travel dis week adebayor dey suspension shocked shocked ah ah na wetin, na who i offend o
CrimeRe: AIT Reporter Efenji Efenji Stabbed To Death On Vals Day by wendoworld(m): 2:34am On Feb 21, 2010
@olafemi: which planet u from? SAHARA TOO huh cheesy, @topic: abeg anybody wey get the man foto make e place am here make we for see how he looks like, because me i no know am, MY CONDOLENCE TO HIS FAMILY ONCE MORE  AND MAY HIS SOUL REST IN PERFECT PEACE, AMEN
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal V Sunderland [2 - 0] On Saturday 20th February by wendoworld(m): 5:59pm On Feb 20, 2010
so now make we go start our usual unbeating runz, hehehehe cheesy cheesy cheesy wink
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal V Sunderland [2 - 0] On Saturday 20th February by wendoworld(m): 5:56pm On Feb 20, 2010
yes oooooo office good today grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal V Sunderland [2 - 0] On Saturday 20th February by wendoworld(m): 5:54pm On Feb 20, 2010
angry angry angry angry make dat walcot change job o jare, make em try to consider relay running tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal V Sunderland [2 - 0] On Saturday 20th February by wendoworld(m): 5:50pm On Feb 20, 2010
make arsenal no do like dis go draw this game ooooo shocked shocked shocked shocked angry angry angry angry or else i go commot for arsenal go join the gunners grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal V Sunderland [2 - 0] On Saturday 20th February by wendoworld(m): 5:22pm On Feb 20, 2010
na wa oooo hw person go fit watch this match online now huh :@
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy League 2010 by wendoworld(m): 12:01pm On Feb 20, 2010
this game week? shocked sad cry chaii
CrimeRe: AIT Reporter Efenji Efenji Stabbed To Death On Vals Day by wendoworld(m): 8:49pm On Feb 19, 2010
abeg make una leave saharchic una don bombard finish, @topic i am VERY VERY SURE say na send dem send those guys, make the family dem take heart and hand the matter to God. because left for the police, na there own pocket dem dey after @saharachic abeg next time think before u type because wetin u type here show say u no get sence atall wink
Music/RadioRe: Lady Gaga by wendoworld(m): 7:58am On Feb 18, 2010
GAGA!! cheesy that girl music dey drive me crazy am a huge fan of her music especialy dat BAD ROMANCE cheesy I DEY SING AM FOR DREAM SELF, but wait o wetin dey happen to the girl looks recently shocked she change for me eye abi na ma tv undecided
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy League 2010 by wendoworld(m): 7:33pm On Feb 17, 2010
:d
Music/RadioRe: Lewd Juju Singer Saint Janet by wendoworld(m): 2:20am On Feb 17, 2010
@mbulela, u sure say u ready for the translation huh because the english translation go BAD kidi gan oooo @topic omo the woman song tight die but the aspect wey me i no gbadun be the church own wey she dey spoil undecided
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy League 2010 by wendoworld(m): 6:40am On Feb 15, 2010
O baba GOD as teves dey land argentina make the jet wey carry am go there get small problem to delay his arrival, AMEN!! cheesy , Since i get the maga and i know fit gi am captain as others do then make em no play jare , even adebayor no go score self tongue
CelebritiesRe: U Thought Lil Waynes Tattos Were Too Much? by wendoworld(m): 10:35am On Feb 13, 2010
all round body tatoo! why dem no post the one wey dey for em p.rick now? angry , i know say the maga go get for em anus self embarassed
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy League 2010 by wendoworld(m): 2:54pm On Feb 11, 2010
chai!! OMO MEHN, EMI TI FUMBLE L'AYE,WON GBOR NI ORUN, cry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)