Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,625 members, 7,955,289 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 09:40 PM |
Nairaland Forum / Wh33z's Profile / Wh33z's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
Sports / Re: Mo Salah Left Out Of Egypt's World Cup Opener Against Uruguay by wh33z(m): 12:40pm On Jun 15, 2018 |
damilogogle:egypt go chop beta cane |
Romance / Re: I Dont Think She Love Me by wh33z(m): 6:35pm On Jun 04, 2018 |
SeunDobo:forget her bro...dis time use ur sense...dem no dey pet gals too much...go out go party handout with ur guys dem...u go forget her...no try ever flash her |
Romance / Re: I Dont Think She Love Me by wh33z(m): 6:33pm On Jun 04, 2018 |
MrCuteking:i dont do dis sha...but are right...e dy kill wella |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 1:04pm On Jun 04, 2018 |
goldenval:baba abeg help me small money...i wan buy textbook..Godbless u abeg# |
Romance / Re: I Dont Think She Love Me by wh33z(m): 10:15am On Jun 04, 2018 |
SeunDobo:broda free dis girl...i can vouch dis gal no like u...she just dey play...i swear drop dis gal...stop calling stop viewing her status.. No care about anytin...girls will come and go... |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 11:15am On Jun 02, 2018 |
TissuePaper:oya lie again say u chop 200k |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 2:02pm On May 15, 2018 |
TissuePaper:� |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 8:26am On May 08, 2018 |
TissuePaper:bigman u fit help me with anytyn at all...abeg bro? |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 2:56pm On May 05, 2018 |
Lhimeet:baba i fit drop my account...anytin anytin i go take o...tnx |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 2:55pm On May 05, 2018 |
[quote author=IRIEBOY post=67304155]seen. kudos.. thanks innobets[/q |
Celebrities / Re: CeeC: “I Am Shocked By What People Are Saying About Me” by wh33z(m): 3:19pm On Apr 27, 2018 |
folakemigeh:no ooooooooooo....u are finer abeg chail |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 5:58pm On Apr 23, 2018 |
Chai spartak moscow..abeg turkey and russia who fix match pass |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 5:56pm On Apr 23, 2018 |
JixNation: |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 10:48am On Apr 17, 2018 |
Youngetskilz23:gimme ur today booking..before my fone off abeg |
Sports / Re: I Want To Make You Guys Win With Me... by wh33z(m): 8:47am On Apr 17, 2018 |
[quote author=Maccharmy post=64560563]You are a scammer! Yes! You are. Pls nobody should fall prey to this idiot! He gives games that don't win but puts up a different result! He should call me out n I will prove![/quote---lol big foooooool i dont even post my games...oda members in my group do dat..lowlife try harder |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 8:25am On Apr 14, 2018 |
torres2:ur number bros pls..we gt talk 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 5:49pm On Apr 11, 2018 |
emmayayodeji:drop ur number bro |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 5:33pm On Apr 11, 2018 |
emmayayodeji:u dont get bros mi...na only firstbank acct i get o..which one b wema |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 4:49pm On Apr 11, 2018 |
emmayayodeji:i get 8k inside dere...i don die |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 9:38am On Apr 11, 2018 |
alexistaiwo:u be idiot after u don put ur id finish u com delete...beggar oshi 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 9:35am On Apr 11, 2018 |
DonPikko:2963059...tnx |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 4:27pm On Apr 10, 2018 |
OlaBa:its has just been reversed..abeg gimme ur whatsapp number abeg..make we talk abeg |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 4:12pm On Apr 10, 2018 |
OlaBa:bros me i use my broda uba bank acct number..hope no problem bcus i no get 2accts..na only firstbank |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 2:11pm On Apr 10, 2018 |
thorrvik55:i tire...money wey i bin wan use package one or two for school na him dis ppl dey use me play |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 1:55pm On Apr 10, 2018 |
thorrvik55:broski i won 30k i tried withdrawin but dem no gree credit since last week wednesday...money dey bounce back..i use d money play and dem don chop am..i won 7k again to withdraw na wahala |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 1:47pm On Apr 10, 2018 |
JixNation:abeg boss make una use email bombard dem...dem dey craze.. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 1:42pm On Apr 10, 2018 |
OlaBa:na wa o..bet9ja na fraud o..bastard people |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 11:47am On Apr 10, 2018 |
OlaBa:same problem here bro .i don tire |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 8:08pm On Apr 09, 2018 |
Abeg i need bet9ja twitter acct...i wan query dem |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 11:19am On Apr 09, 2018 |
Abeg my bigbros dem..bet9ja no wan credit me oo..dem dey bounce the money back to my account oo..abeg help me#na first bank i dey use 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by wh33z(m): 1:10pm On Apr 07, 2018 |
Cointrader:firstbank boss |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |