Whizqueen's Posts
Nairaland Forum › Whizqueen's Profile › Whizqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 110 pages)
Broke guys be like ![]() |
Lamispaco:See them.... Tankites ![]() |
Dygeasy:Hehehehehe. Lol Which department you dey sef? Sci or engine? |
Lamispaco:Them plenty oooo.. . We go fish them out soon ![]() All ye Uil on NL come out now ![]() |
Dygeasy:Make Una no worry, I go package UNILORITES on Nairaland rice special special ![]() But na ponmo Una go take oo, hope say Una no mind ![]() |
Luxanne, July 3rd is a Friday na not weekend. ![]() |
Lamispaco:Lol.. . You jes they know nii ![]() |
whizqueen:Oyaah you guys should come and vote oo Allsmyles Jglad Tolid Olamilekan |
I vote for Lamispaco Cc Nljega ![]() |
francizy:Hehehehehe Proudly a yoruba girl ![]() |
To my one and only loff Taiwolusol ![]() I know say this post no go wonder you if you see am as you for done dey suspect say I like you by now. As the thing take start sef me no understand,, the first day wey I Waka jam your comment I bin dey wonder say who be this guy wey get sense like dis? I come take one leg show face for your profile as I see your dp my heart begin to dey pound like wen iya basira dem dey pound yam. The day wey I come see your mention like dis eh I faint 7 times and I go give testimony for church the next day. Bobo see ehn the loff wey me bin get for you pass the one wey juliet get for romeo sef. I go like spend the rest of my life for your hands , I go like follow you drink garri for inside that your single room for your family house for Ajegunle. our love go grow tall pass cocoa house for ibadan. You no gatz get Lamborghini Dat your bicycle wey you dey take fetch palm wine for village don do me. If you feel as I dey feel make you kon reply my love letter fast fast because I fit get heart attack if you no reply ![]() Shey I try my people. Lmao |
AgapeCharis:Whatever ![]() My point is, its some guys that bring shiit upon themselves and has made bill settling their responsibility and the ladies in turn have seen it as a right ![]() |
All this points you guys are raising here sef is just biased. You shouldn't generalize this issue. Some of these things are even caused by the male folks to be precised. An incident happened one time and lemme narrate how it went so you can say your opinion about the matter. I boarded a bus one day and I met a male friend of mine. we chatted all through the journey till I got to the bus stop where I was gonna drop. I paid the transport fare for both of us and I waved good bye and left. I met the guy the following morning in school, instead of him to just say thanks for yesterday (yoruba culture na) or just ignore it. He walked up to me and started saying bullshit that next time if he can't pay for both of us I should just pay my own bill nd let him pay his, I shouldn't even dare to pay for both again. Isn't that being proud and too egoistic? I started regretting my actions sef. Now tell me, if such guy invites me on a date with him another time do you think I'll offer to even pay a penny? I wouldn't because I don't want to but because I know he will see it as an insult to his personality or something. Tell me what I did wrong? Cc. Naijaboiy Ronald4lif AgapeCharis |
Tomfrench:Padlock sef they... ![]() |
What I do is that I wear Iron Pant to his house ![]() |
Dip it inside hot water then apply aboniki on it every night. .... for three days. If hair is still growing on it, just cut the damn thing off ![]() |
soo fvckinng disgusting iyanmaaa *yuck* |
amokeme:Exactly ![]() |
It's sexy ![]() |
All your points above are just a piece of bullshit Why should you go to a guy's house on your first date? It doesn't even speak well sef. It shows how cheap you're. Owing to the fact that majority of Nigerian dudes are sex starved, they will definitely throw advances at you. Only a cheap, broke ass n hungry lady will eat on a first date like she has never eaten before. ![]() |
Which kin therapy be that? Babe just forget it, he can never change. |
Romance movies twisting the mindset of ladies since stone age |
Rapsainot:It's like the distance from the sun to the earth surface ![]() |
~It is beautiful when the feeling is mutual~ ![]() The OP hasn't met the right person yet |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 110 pages)









