European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:25pm On Mar 14 |
Russia rush invade Ukraine English government force baba to sell club cause na Russian connect. US follow Israel run parole for Iran English government turn deaf and dumb to these mumu American owners, even the Iran sef wey begin dey fire missiles to people wey fight no concern still get one of their sons wey make us lose maresca. We no hear nothing. In the voice of sheikh oasis We all know what we are doing. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:28pm On Mar 14 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:19pm On Mar 14 |
Newcastle rotated their team but we still dey lose. Thank God holy boehly dey inside stadium today. No be only me go watch this nonsense. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:13pm On Mar 14 |
swiz123: Didn’t Ramsdale land a solid punch on Chalobah just now? The referee no dey even look our side |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:11pm On Mar 14 |
How that ball no enter. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 4:24pm On Mar 12 |
nateevs: Una still dey argue. Maresca watched 100 of hours of PSG, and came up with a tactical plan that will beat PSG every single time, if they continue to set the same way.
Maresca managed Sanchez into confidence, realising that not only is he a top-notch shotstopper, his long passes are a weapon.
One of the many things Maresca did was that he targeted the space behind the overlapping Mendez with Sanchez's devastating long passes, pushing Gusto to not only occupy that space constantly, but keep Mendez and Vintinha second-guessing with Gusto's presence, during PSG's attacking phases.
So we played out from the back where necessary, and bypassed PSG's press where necessary with the long ball from Sanchez.
That tactical positioning allowed Palmer to play mostly in the channels, whilst Neto occupied Hakimi all day.
Guess what, PSG setup the exact same way again. Tech bro did not need to invent anything. He just needed to watch what Maresca did, copy and paste, just for the tie. Simple.
You can go back to whatever you think works for you after you win the tie. Instead, he went doing nonsense. The guy really spoil match for us with benching Sanchez cause of tactical Ui/Ux design. He thought it was calabar cup where we face Wrexham and hull city. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 4:19pm On Mar 12 |
Kilishihunter: Airbere and Whodeyhause see your world champions.
Mtchu.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 11:04pm On Mar 11 |
If you like sabi pass like kroos come dey dribble like hazard if you no sabi catch ball wella you are just onana from another country. Now now to join manyoo and apari fans dey watch from house. No be life we dey live so. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 11:01pm On Mar 11 |
popizaino: If they chain him,the foolish coach who instructed him shouldn't be left out too. Alhaji this one no go save you for men para o. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:59pm On Mar 11 |
Unlimited22: Una never see anything. Enzo for go give that fool blow as he dey blast am. See the way caicedo dey look am self. He see Tottenham keeper come decide say west London suppose follow for the madness. Manyoo and assnal fans wan take my life for here because of this fowl. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:56pm On Mar 11 |
Them suppose chain this Jorgensen like dog make e just dey turn pet for Cobham. See Sanchez food. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:54pm On Mar 11 |
Rosenior finish match before e start. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:46pm On Mar 11 |
Blood of God |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:40pm On Mar 11 |
Na goal be this na. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:36pm On Mar 11 |
Pass Pass Pass. Now he don pass us into trouble |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:34pm On Mar 11 |
See why we were complaining of tech bro starting Jorgensen over Sanchez. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:19pm On Mar 11 |
BlueMann: Brilliant work Neto. Nice finish Enzo
Gift well taken Neto do well for that ball wey e thief run. But na still mumu. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:17pm On Mar 11 |
Enzo. Kee dem. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 10:05pm On Mar 11 |
Ihebu4chelsea: Your style of banter is disgusting I must tell you! You are not the only arsenal fan too. Blue ray na actually chill guy. Na oga sod wey go dey move like say na force man for him past life. No too reason am my guy. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:58pm On Mar 11 |
Ball wey palmer dey paste for last angle normally. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:50pm On Mar 11 |
fredoooooo: See Neto ... Oponu Ayirada I look barcola and dembele dey run things come remember say I get Neto. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:44pm On Mar 11 |
Omo dem don kpai apari for bernabeu. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:43pm On Mar 11 |
Sanchez go catch that ball. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:32pm On Mar 11 |
Una mind go dey. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:14pm On Mar 11 |
MorataFC: Kick the ball out but no Very nonsense decision walahi. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 9:11pm On Mar 11 |
Ewo. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:50pm On Mar 11 |
Why nl smile emoji come mumu like this? Seun wetin you dey do so.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:48pm On Mar 11 |
Unlimited22: Oya o
Our turn. If we lose na the whole england go descend on us this night.  Joao run am for me abeg. 🤲 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:24pm On Mar 11 |
Guy Gyokeres just calm down deceive me and plenty others. Portugal league na scam. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:22pm On Mar 11 |
KingAzubuike: I get rest of mind with jorgensen pass that bet9ja ambassador. Guy you sure? Cause gbanchez dey actually turn up for big games na that passing wey dey kill am but rosenwa no wan hear anything. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:59pm On Mar 11 |
KingAzubuike: Chronic gambler benched.
Bold step Omo Jorgensen dey even fear me pass gbanchez. He for start am like that. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:57pm On Mar 11 |
Unlimited22: Biter bit. Oboy dem just dey rush Assnal. Me wey don think say them go dey collect for this time. |