Wisolf's Posts
Nairaland Forum › Wisolf's Profile › Wisolf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Uchesis: Wisolf i dey laf u o. Nitane wey dey my crib nw dey sip hennessey and chowing nkwobi... Hehehehehe!!Dt one sef dy nw,dey flex her on my behalf,while her heart is wit me,tanx man..lolzzz |
Abi na Nysc fever dy make me dy purge since morning..dis pple no go kill me,tanx 4 d info ger-gernum(I hope I'm correct).. |
mencade5: Nitane, baby. Wats up babie? U na correct chick. Hope u are set for camp? Love u most.Love wat??..no near dt gal o,Nitane na my one nd only o or else na Abdul Qaga office u go dy do ur cds meetings..lolzz |
Goodmorning otondos,pls I want 2 knw if d list will be pasted b4 callup letter or its callup letter we will get straightoff.. |
Futarians in da house abeg make una update us how far o,cos I'm nt ready 2 leave here till....wednesday sha |
nitane25: MENCADE N WISOLF MY BOYS .SUPMy only dear here,I'm good jawe.. |
mencade5: Guy if I say you no well them go say I dey lie. Ban ke? That one no fit happen o. I have been in the police station since morning. Sumone, tried to dupe (419) my mum of N14,000. Came back this evening.Oops..hope d person was nabbed,make una collect d money o or else mammy market will be a fairytale 4 u..lolss |
Ogbeche77: Just went through the thread some pages back, Nikky is also guilty as well, she ll serve 24hrs as wellI guess dt mencade boy is serving a ban..lolzz |
Ogbeche77: yes I redeployed after my camp and I missed a month alawee, though nysc said I ll still be paid, I siddon dey lookLol..one month still better na cos I dy always hear 3-4months 4rm sum pple |
Ogbeche pls I nid u 2 answer dis,u said u redeployed,hw many months allowy did u miss? |
mencade5: Dnt be a fool my friend. Am check my previous writings and u will know why am acting like dis. Check!Guy why u dy do like woman na? Must u take every comment serious? |
[quote author=ger_gemam]Thanks Bruva for d Info.... But FUTA mehn, why leave it late like this... I complained about this for 5 Years @ d Admission Office (Senate) seems I know something like dis is coming... But 5K for Correcting Error List student and 1K for all 13A Seems d new VC wan Buy FERRARI or ASTON MARTIN[/quote]Abi o,I'm nt surprised though,we will be paying 4 sumone's mistake,bt wetin man go do na..hope u r good bro |
Dis is 4 Futa graduates whose names appear on d error list.
|
spartanian: Uhmmmmm.... I just finished compiling my Camp shopping list for my dad and the total is approximately 20k naira onlyAll dis daddy's pikin sha |
[quote author=yokiti]Who says you cant check your admission status? You can do that without any stress nao. Only that, You cannot check it using your mobile phone (i have tried to do that on several occasion using sophisticated smart phones). Log on to www.jamb.org.ng Click on your JAMB YEAR, click on check admission status, enter your JAMB registration number; I have faith that what you will see after that will make you sing for joy. Bros u can check ur admission status on ur phone,if u use a blackberry just make sure ur javascript is on in d browser settings b4 u log on |
outrage: I hear that if the list is corrected, the list is would not be brought back to the university. That means we with error list would not see mobilization number, just callup letter direct..yes o my broda..na prayer tinss nw oo |
I think he's a coward scared of d greater challenge waitin 4 ahead |
Pls someone shld hint me about service in Edo state.. |
D thread is becomin borin by d day..missing some dudes |
Always feared d thread will end dis way..I agree wit ignis,ban dose who re nt matured enuf 2 be in a place like dis.. |
monsurx2: where r d heroes of klass 12. #FUTARIANs representingR I see u jare..#team FUTA# |
Bt make una wait o..r u saying 116 first class out of 18,150 graduates is too much?? Naso we daft reach 4 9ja ni? |
Neroski: that is where schools are different,Uniben officials are up to the task!!!Yes sire..bt make sure u dnt tell us wen u r on ur way 2 Benin.. |
Neroski: as @ last week Friday when i was @ UNIBEN,i didnt see or hear anything about Jamb reg num and besides if they need it,our eligibility form has our Jamb reg num on it and it can always be gotten from Auditorium or CRPU unit.U talk as if dose school officials are ready 2 do d wahala of compiling it for u,dey av it there with dem too in FUTA bt dy still ask us 2 bring d jamb reg no,I even av a friend dt got his own number in school cos he lost his.. |
Finally submitted my jamb reg number 2day!! |
ogbeche77: So nobody one come meet me for OGUN,everyone na TEAM CALABAR, i dey siddon look ooI dey ur bak jare..na ogun sure pass |
Tolufizzle: omoyajowo tolulope tosin....june 2012....FUTA(Biochemistry)Greatest Futarian.. |
Very good way 2 be popular,dis texasbullet guy dn popular pass d moderator sef |
Nice work here bro..here's my email- wisolf007@yahoo.com,wld also need info on purewater/table water production |
Hi guys..pls hw many months allowance do U miss when u redeploy? |
fuckluv: Enticing and adventurous if u have a family in d state that's true u r welcome, but y do u prefer ogun cos i c nothing in that state?Like how many months do u miss |
Hi guys..heard U will miss some months allowance when u redeploy,how true is it? |
Seems d new VC wan Buy FERRARI or ASTON MARTIN[/quote]Abi o,I'm nt surprised though,we will be paying 4 sumone's mistake,bt wetin man go do na..hope u r good bro