Stats: 2,890,377 members, 6,951,064 topics. Date: Thursday, 07 July 2022 at 08:38 AM |
Nairaland Forum / Witworth's Profile / Witworth's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 72 pages)
![]() |
The lecturers wey no get joy for the job before, people wey loan don hammer their waist brake. And dem still dey get yeye ego for pride. Na Ayelala go kill dem. 1 Like |
![]() |
Your new friend, not your girlfriend, so her to and fro movements shouldn't be your own calamity. |
![]() |
Lobatan |
![]() |
Polynek:no body badder than. |
![]() |
Otoniel... Respect sir |
![]() |
Na so |
![]() |
You see your life outside now |
![]() |
Na God dey help person from people. Some people are just unfortunate. |
![]() |
siofra:you wan make seun broke run bankruptcy abi? Make God con do am make he come first commont everybody first. Na only him go dey send people request one by one later when sapa hold am for neck lol. You no know say life na race. |
![]() |
Good boy |
![]() |
DSS on the beat once again. The director Buhari dey behind camera. Set up in the making. We are watching behind the scene. Dem go soon pin Igboho boys, abi dem wan pin am on amotekun ni lol. 3 Likes |
![]() |
tsdarkside:honestly I don't know about your first question, you're probably right. But this second one, brother what do you know about United States, they can and will track it. |
![]() |
Dem don come again |
![]() |
That last paragraph is golden |
![]() |
Malami will soon be used as scapegoat for pepper soup. He's only been used and will soon be dumped just like other slaves before him. 3 Likes 2 Shares |
![]() |
I don't see any difference between blackmailers and kidnappers. Both can kill directly and Indirectly And both na like stock exchange. Business gone wrong 30 Likes 4 Shares |
![]() |
The lawyer self na mumu, shey dem no know say malami na alamu ni. Buhari na statue, osinbajo na figure head. The rest for the federal government na either one of the Senior slaves like the presidency or junior slaves like their blind followers. |
![]() |
Blessing185:No na monitor gizzard, you no know commando. Oga Ade na alligator be that, no let oversabi finish u |
![]() |
Abegi o make dem do global giveaway of plots for there o. Dat place still near better country o and land come dey waste for there like this. |
![]() |
You're just a junior slave and a blind follower of the useless senior slave Buhari. |
![]() |
Federal government no happy because some of the youth don catch their scope Tay Tay, na some of our parents and elders dem still dey scope. |
![]() |
back In 2015, Buhari was loved by the majority, but at 2019, it was only minority, though he forced himself into power again. Can you now see that majority can be wrong. 1 Like |
![]() |
They are all still slaves, even Buhari is just a senior slave. 4 Likes 1 Share |
![]() |
Anaerobi:no mind am, e be like pikin wey she no know book, she say she get good handwriting. |
![]() |
UndisputedFaith:your turn will come with time. Of course your case will be different and severe. |
![]() |
Na so |
![]() |
It's irrelevant, na d doctors/nurses dem just wan free legally, people don dey do abortion illegally freely since the beginning of humans, E just be like weed, people dey smoke am illegally everyday freely. If dem legalize am today, na the sellers dem just wan free legally. |
![]() |
Technology is like magic, do it very well, it will work very well for you. Physics itself is nature 1 Like |
![]() |
ElValiente:the purpose for life is for you to come and work to eat and to die. However you choose to do it. 2 Likes |
![]() |
Bankers are senior thieves |
![]() |
BluntNigerian:what else if not? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 72 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2022 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |