Witworth's Posts
Nairaland Forum › Witworth's Profile › Witworth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 75 pages)
No matter wetin Russia china and north Korea wan do, I believe america power, I stand with america any day, any time. Na envy dey cause all these adversities |
If she pay, blackmailer will make money, if she no pay and the video come out, bloggers will make money. This life is complicated. But better make person endure defeat to enjoy victory. Above all, she will get more popular if the video is out, so make she no pay anything, because the blackmailer will always be back if she pay. |
benuejosh:that's your own calamity, Buhari government is the worst. |
Yes, the Nigerian governments are angry Because we refuse to be deceived. Normal normal wey dem go don deceive our parents and uncles those days. Their time is up |
benuejosh:she popular pass your family name |
Abdul05:osinbajo will succeed Buhari and Buhari will support him. Sorry |
Oh, okay. It seems the slave Tinubu blind followers already thinks the stage is set and made for them and their senior slave principal. Okay no prob. But I know useless Buhari will shock them to their teeth. Na osinbajo Buhari go support, Tinubu will go into exile last last in united kingdom. |
The man no wan be target for unknown gunmen, scope gone bad. |
tutudesz:Jonathan did and the world recognized it, mind you the world was aware of boko Haram before Jonathan did, or have you lost your memory |
tutudesz:self determination is human right, and since there's marginalization and no chance for referendum, then violence is the order of the day. |
tutudesz:boko Haram is not ipob. What is wrong to you is right to many. Ipob is Ingenious people of Biafra, boko Haram means western education is a sin. Na Buhari proscribed ipob terrorist, not the world so shut up and sit down. |
This one na crown prince of Saudi Arabia kingdom o, man City, psg no fit come o. |
Anytime wey the senior slave called president wan read the budget for national assembly, na so so drama, tragicomedy people. |
You no do well, you come still get yeye pride join. Too much failure causes tight security. Na this same Buhari wey cry back den say dem no allow am be president, na him own time things cost pass and sufferness plenty for The masses, his only claim is the youth are lazy. The truth is Buhari is the lazy wicked one. |
That's your own calamity |
Agreed the man is trading whatsoever for Abuja shits, but how about the marginalization he talked about other Igbos treatment of ebonyi people. Because I know even when Biafra will become a nation, I know some igbos already and have been feeling they are the real igbos while some other igbos are second class citizens. Too bad such thing will still happen even as they speak one language, too bad |
Dhury:what do you know you Buhari supporter, afterall you're just a junior slave among your fellow APC members, you can't speak, so sit down and shut up. |
Malami and Buhari are experimenting their sad bad intentions, but they should be careful, life can change and turn over their heads in just a second |
Na ayelala go kill Bawa, sheybi na all governments official normal salaries and allowances dem take acquired everything they have. Look at this scape goat slave running fools errand for a senior slave. Person wey be say dem go soon use as another sacrifice for more looting. Just like dem use magu, Abba kyari and others before them. |
As far as say na him jilt her, en e good na, if I be the boy, ah go even tell am go Bleep my brother self, make we pass am round the table. Or she think say na everybody get the kind useless emotions to dey reason say papa Bleep ex girlfriend. |
Here comes Nigeria second civil war. |
Na just only one house be hotel so. Oh dear |
Same old scope, lost integrity. |
Na only inside aso villa dem dey make us see, na aso rock dem go show us for outside. Person no go fit Waka pass first gate alone, so called presidential villa of the people. Anyway e fine sha, na ma own be that |
But em, this place fine o. I swear down. But anyway sha |
Russia, china, Iran and north Korea just keeps on threatening and testing United States, but hmm, dem forget say united states bad o, make dem go ask Japan wey from enemy don turn friend to u.s. now, weapon dey u.s never test o, I fear dem o, even all these countries self know o, dem go just dey find trouble where e lie. |
My people, hmm na word be this o. But I think Buhari is under hostage and he has no leverage. Even if he wan even think of Doing anything good, fulani will kill him. And this same fulani are the enemies of every other tribes in the country. The worst part be say, dem don even full the Nigerian armed forces and the civilians among dem get money yapa, billionaires dem. While illiterate among dem were massively joining the military back and still pouring their youth into it even today, yoruba were busy going to school, when it's not as if we are in America wey book dey okay pass. Now those illiterate like Buhari now is now a president. Now my question is... Wetin yoruba pipo wan take the useless book do now. Because now even referendum wey book supposed bring, e no bring am, and now wey ibo pipo Don turn am to language wey Buhari supposed understand. Now wahala go jam kasala |
If na man dem naked now, emotions will not run high, but since na woman now, even some hermaphrodite men here will be pitying her. Why she go carry the maze before, she no know say na person mama she be abi. Tragicomedy people |
I support north Korea and I second their motion. Why should some people have nuclear weapons and some should not have, that's partiality of the highest degree. Hmm but United States too powerful o, North Korea take am easy o |
Iyaebe:snake na food. Taste just like chicken |
God will help us |
paskal16:lol |

what is wrong is wrong