WIZGUY69's Posts
Nairaland Forum › WIZGUY69's Profile › WIZGUY69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)
buh ah dnt really undastand dis news o.....2 in 1 news....the first one is abt accident while the second one is abt suffocation....buh d PRO for the sch said nobody died...so am some aw confused.....in summary pls........ |
na r*bbish me ah just read finish o...infact ah dey vex nw sef....meaningless!! |
she think say na film she dey act? May be if she die she go come back the next day!! Besides if she evn die nothing go still change for dis rather reducing the population of china!! www.ode.com |
[quote author=nadia_SA]Omgeeee kill some1 for R30 hummmmmm poverty no good at all at all[/quote]u wan show say una money pass our own abi? |
Lilimax: Attempting to rob with a real gun or a toy gun is treated as the same offencey u come dey open ur mouth after u comment? |
she was armed with toy gun!! Nawa o....evrybody with their way of thinking!! |
i dey trip 4 nadia buari mum o...chai..she fyn o.. Infact i cut cap for her...i dnt fink dat is omotola's mum joor... |
d story neva complete joor.....as d ashawo and d brother in the lord dey inside dat rum wetin cum hapn? D lord will b with u ppple in jesus name...go and sin no more... |
c as dem dey price human being wey God create as if nah motor dem dey sell nawa o...... |
Kaxmytex: dis 1 na season film ou and ur fish brain sef!! Ah wish u b ikpi ikpi sef |
make police employ some omabtse mehn nah @ leats it will reduce casualities..i don tayad for all dis news sef..smh ah tot lasgidi is a peaceful state sef! Somebody should call d IG for me nw..... |
dhardline: Thats obviously what they told us but what if they were giving new identities just to carry out this act and trained for it over a long period of time.brov some times this things can just be created for the means to the end.its called INVASION.bro! Is that what they called invasion? By killing a soldier!! |
chidindufrank: are you a traitoress? Please start talking in the right way.i dnt blame him/her...person wey be somalia citizen! Wetin dem knw? |
adino: I have been ignoring you all this while, you are just a silly badly brought up and confused girl. I pity your husband if you have one.bros! Who tell u say na girl he be? |
wetin d idi*t talk say im want nw ehn? 4 him mind nw e dey fight holy war!! Person that is suppose to be kept in the zoo (reptile section) alhahu akbar |
Dovahkiin: cheiiiiii Dovahkiin: cheiiiiii Dovahkiin: cheiiiiiiu go sleep on top nah!! |
i knw the only people that will leak information to boko boys will b hausa/fulanis. Yea dats is their work!! ![]() |
[b][/b] chai trouble dey!! ![]() |
wetin hapn nah? Una no wan comment? Evn if u go to kwali nw u will still see some of her work! But op kwali is not a village o.. Kwali is a local gov't buh dose gwaris wey dey leave dere no wan develop that place i hate goint to that place!! Ladi kwali u av done a great job!! |
HI, NLANDERS!! I SCORED 167 IN MA JAMB AND I CHOSE LASPOTECH FOR MA 1ST CHOICE WHILE FED POLY EDE AS MA 2ND CHOICE. SO ANY HOPE! COZ I HEARD THAT D CUT-OFF MARK 4 POLY DIS YR IS 160. AND IF ANYONE kNWS ABOUT THE TIME THEIR PUME FORM WILL B OUT SHOULD HOLLA @ ME.. 2go:wizguyap..tnx infact i nid an advice sef!! |
aki sef don suffer! Everybody wey dey snap wif am must hold am like baby!! |
dis snake na great grand fada of snakes nah!! Just imagine: make dem put seun and dis snake 4 d same room!!.......... |
pastorPETER: Without any Fear of Doubt, You're Chance my brother.......owning to their Cut-off which is said to be 180! ![]() pastorPETER: Without any Fear of Doubt, You're Chance my brother.......owning to their Cut-off which is said to be 180! |
pls just alert us when the post ume form is out God bless |
wetin him say d monkey do ma nw? Anywaw 4 naija u fit eat monkey soup anyaw u like..rat nah meat, dove nah meat, lizard d same thing.... |
make una leave d guy nah! Wen pple dey chose role model..him come decide 2 chose derenle...dats all....dis wan gay dey run fall him blood!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)
na r*bbish me ah just read finish o...infact ah dey vex nw sef....meaningless!!
HI, NLANDERS!! I SCORED 167 IN MA JAMB AND I CHOSE LASPOTECH FOR MA 1ST CHOICE WHILE FED POLY EDE AS MA 2ND CHOICE. SO ANY HOPE! COZ I HEARD THAT D CUT-OFF MARK 4 POLY DIS YR IS 160. AND IF ANYONE kNWS ABOUT THE TIME THEIR PUME FORM WILL B OUT SHOULD HOLLA @ ME.. 2go:wizguyap..tnx infact i nid an advice sef!!
aki sef don suffer! Everybody wey dey snap wif am must hold am like baby!!