WIZGUY69's Posts
Nairaland Forum › WIZGUY69's Profile › WIZGUY69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)
KAI! WAHALA DEY! *in aboki's voice*..... |
BAD SHARP GUY!! HE NO EVEN FEAR SEF....HE DEY DUPE REV. |
obadiah777: EXXPECT MORE DEATHS AND DEVASTATION. THIS IS JUDGEMENT PERIOD. WATCH THE FRONTPAGE FOR THE INCREASE IN INTENSITY OF DEATHS.since u join nairaland u av been posting rubbish.. |
Rossikk: This girl no dey rest? ![]() Rossikk: This girl no dey rest?na ur mate? |
kai? C trouser abeg! Dose trouser nw fit sow 2 swagger nw.... |
na dis wan dem dey call potholes? Come abj....nuffin like potholes o....nah no *ROAD*...in fact fashola is working....buh he should nt be a noise maker!! |
Na which team win? |
anyway na una knw aw una take dey do una owrk ma hand no dey!! Mallam shehu serve ur fada's land well o!! GEJ is working haters are sleeping..lol |
JUST IMAGINE SEF! NA FOOLISH STUDENT Go EVEN DEY GO D SCH SEF....COS AV NEVA HEARD OF ANY OF D UNI B4..SO WETIN WAN CARRY ME GO D SCH IN DA FIRST PLACE.....bsides aw much is their pume form? |
PLZ! BRO JUST BE KEEPING US INFORMED! COZ I CHOSED EDE AS MY 2ND CHOICE. |
[quote author=cogitoErgo]See life o, reuters put Lanre Ola in Maiduguristan and Tim Cocks in Lagos! Anyway, the sholdiers should not just go and stay in state capitals, they should also move to secure our borders![/quote]WETIN U SIDDON DEY DO? MAKE WE CARRY *GUN* GO SECURE OUR BORDER BY OUR SEF NAH!! |
C WIFE WEY DIS MAN GO MARRY! |
|
MEHN! UR SIS FYN O! AND ME I LIKE HER. BUH SHE NEED 2 WORK ON HER EYES 2 MAKE IT WHITE. XTEND MA GREETINGS 2 HER! |
BRO CAN U KEEP ME UPDATED ON LASPOTECH AND FED POLY EDE. I CHOSED LASPOTECH AS MY FIRST CHOICE WHILE EDE AS MY SECOND CHOICE. AND THE STATISTICS FOR CIVIL ENGINEERING FOR EDE WHILE ACHITECTURAL TECH. FOR LASPOTECH! PLZ INFORMED ABOUT THE DATE AND WHERE TO GET THE PUME FORM. TNX!! |
jamp: na liebro go collect ur money back o. |
EVEN WITHOUT AERO SEF! VILLAGE PPLE FLY PASS URBAN PPLE WITHOUT AEROPLANE!! BUH NA ONLY IN D NYT VILLAGE PPlE DEy FLY! Kwanu? |
MEHN!! D FILM (24HRZ) NA MA BEST SEASON FILM!! SINCE AH DON DEY WATCH SEASON FILM, AH DNT CARE IF THEY CAN EXTEND D SEASON 2 SEASON 2 SEASON 500 AH GO STIL DEY FOLLOW AM! JACK BAUER XTEND MA GREETINGS 2 KIM BAUER..U HEAR? |
CONFIRMED!......... |
chai! C trouble evrywere, sha God dey see us some pple don turn 2 mumu y some dey use dem dey do experiment. Cum 2 think of it, if evrybody wan react! Nigeria go don be history!! Fulani own don dey 2 mcuh were are dey from sef? Plz dey should go back 2 dere place o!! |
hello, i scored 167 in ma jamb so am planing to write fedpolyede post ume cos i chosed it as ma second choice i.e for more prefered inst. So i dnt knw aw i can get the form. That is i want to know wen the form will be out . The date and the amount!! 2go. Wizguyap |
IF U LIKE SUPPORT IF U LIKE NO SUPPORT ALL I KNW B SAY UNA NO BE BETA PPLE!! |
dats ma babe! Muaah! I love u abibat....buh she black o....chai c her amonr albinos |
wetin sef? Make una leave my babe alone nah! Ah ah |
TONTO DIKEH IS A CELEBRITY!! |
plz what is the date for laspotech post ume! And were can i get the post ume form. Or can i buy the form in a bank right here in abj? Plz someone should get in touch with me! Tnx |
mehn! it ain't easy to travel 2 the US by sea. i bet u u re gonna face alot of challenges on the way (if God help u wey ur ship no capsize sef). and one thing again is that there is tendency that they can deport u. afta all d difficulties. wat i will tell u is that hustle hard so that u can travel by air. that is d best!! |
what i will tell u is that: think or medidate what you want to say. To avoid rushing ir talk. And dnt talk fast!! |
D FIN E NO SWEET MA BELLE @ ALL!! WIZKID GO STILL GO IN EXTINCTION VERY SOON.....DAVIDO ON POINT....OMOR C GOBE... |
MEHN!! TROUBLE DEY OOOOOO... SO WE STILL GET DESE TYPE OF PPLE 4 WE NAIJA!! AS IF POLICE DON KNW WETIN GO HAPEN SEF...DATS Y DEY MOVE IN CONVOY!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)
BAD SHARP GUY!! HE NO EVEN FEAR SEF....HE DEY DUPE REV.
kai? C trouser abeg! Dose trouser nw fit sow 2 swagger nw....
Na which team win?
MEHN! UR SIS FYN O! AND ME I LIKE HER. BUH SHE NEED 2 WORK ON HER EYES 2 MAKE IT WHITE. XTEND MA GREETINGS 2 HER!
EVEN WITHOUT AERO SEF! VILLAGE PPLE FLY PASS URBAN PPLE WITHOUT AEROPLANE!! BUH NA ONLY IN D NYT VILLAGE PPlE DEy FLY! Kwanu?
wetin sef? Make una leave my babe alone nah! Ah ah