WIZGUY69's Posts
Nairaland Forum › WIZGUY69's Profile › WIZGUY69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)
mehn!! it ain't easy am just coming back 4rm d jamb office in abuja (bwari). d woman we met just collectd our slip.. and dats all...d fin dey vex me nw sef...coz ah spend transport no b small... |
wetin the guy think before him kill himself nah? See fine boy like these wey kill himself! Chai YINKA R..I..P |
maasoap: But I will surely go there when the thugs and the crowd are exhausted.NOTED |
BUNCH OF MAD FELLOW! WETIN D BOY D FEEL SEF? PUNK PALACE = PSYCHIATRIC HOSPITAL. |
GOD! GO PUNISH ANY PERSON WEY SAY ASA NA LESBIAN! (MAKE ANY BODY NO PROVOKE ME O) THOUGH SHE NO FYN HSA. BUH AM 9=% SURE DAT SHE IS NOT A LESBIAN! *CASE CLOSED*.......... |
@ op does that stop jamb 4rm being scrap..(i dey vex nw o) |
well i think it's 6::checking out hot girls. |
NOISE MAKER IN THE MAKING!! D man just dey make noise. D hausas and ijaws. Time don reach 4 una 2 relax..una time don dey reach 2 much noise dis dayz.... |
In summary......... |
good |
I SWEAR 2 GOD! UNA JUST DEY PLAY....STUPID LAW! COME TO THINK OF IT HOW MANY JET SEF DID WE HAVE IN NIGERIA.. WEY ALl DIS LAW DEY GUIDE...DEY RE JUST DISCOURAGING PPLE 4RM OWNING PRIVATE...(wetin hapen b say money wey i wan use buy jet i go go use am arrange convoy dey cause go slow b dat) |
what happen is that in my centre, where i wrote mine. We dnt even do the thumbprinting of a thing. I suggest we wait till monday. Cos i read one page on facebook that said we should be patient till on monday! |
LUK EHN! MY FELLOW JAMBITES! Don't evn try to give any man money @ all coz dey re all scams. Imagine! I logon to one site and i waz seeing MR OKORIE! MR JAMES etc..advertising dat dey re jamb agent..bla bla bla.. Dey re all crap. As far as dis jamb 2013 is involved dere is nuffin that can change ur score! Though mine is NO RESULT! NO VERIFICATION. |
cold: It's either the Oluwole guy or whatever he calls himself & Adeboye are in cahoots and the deal went awry. Or Adeboye is just mad he's jet fuel money has just been diverted. Either way, they're both crooks. Cunny man die,cunny man bury am. Case closed ![]() cold: It's either the Oluwole guy or whatever he calls himself & Adeboye are in cahoots and the deal went awry. Or Adeboye is just mad he's jet fuel money has just been diverted. Either way, they're both crooks. Cunny man die,cunny man say dem don discharge you g psychatric hospital nahbury am. Case closedi think |
OLUWOLE OPEYEMI..NA 45yrs IMPRISOMENT BE THAT O! God knw say if the 419 come my parish we no get any money to give am! |
WIZGUY69: abeg nah..make una help me. My chest dey pain me nahknock! knock!! Devil is a liar. If anybody dey available make una help me check my own nah. |
@OP GO ASK DIBU D QUES! MY OWN B SAY JAMB DEY TELL ME SAY: NO RESULT! NO VERIFICATION. God plz help me. |
i am one of them i can't just imagine myself sitting at home for one year again. When someone helped me to checked it, i saw NO RESULT! NO VERIFICATION! Though i dnt thumbprint that day. And one thing is that i forgot to tell the man that i have not thumbrint, rather the man collected my slip. He looked at my face and look at the slip. Then he gave me back. Am in state of confusion now. What am afraid of now is that will my result be cancel or what? |
WHY ARE YOU PEOPLE DOIN ME LIKE DIS NW? DIS IS MY 8th times of sending my reg numba.oya fynest boy codeninja or any available personality make una help me. 35348135Gj. |
WIZGUY69: abeg nah..make una help me. My chest dey pain me nah |
WIZGUY69: abeg nah..make una help me. My chest dey pain me nahfor God sake make una help me now. Dis is ma 5th times i don tayad. My chest dey beat since! |
HOPE WE NIGERIANS ARE LEARNING? We no go eva learn better thing unless 4 Nigeria to be the second most dangerous country in afriva for journalist! |
nkay1888: Plls can someone check this for me with the full details, names inclusive. 36382085IFAGGREGATE=112 |
WIZGUY69: PLEASE MAYOR HELP ME TO CHECK THESE: 35348135GJ! Tnxabeg nah..make una help me. My chest dey pain me nah |
PLEASE MAYOR HELP ME TO CHECH THESE: 35348135GJ! Tnx |
God...plz lay ur hand upon my chest. My chest dey beat pass rat own! And once again God plz surprise me once i c say i get 250. I dey go church go do testimony. |
OYA!! ALL D ABOKIS IN D SOUTH! I GIVE U PPLE.12hrs 2 EVACUATE COZ WE WANT TO USE OUR LAND o.......or else.hmmmm..or else....una no go reach home safely. What is even in the north sef. Dat igbo pple are still dere. Imagine una c somaila una dey fly enta dere or u pple dnt knw road to ur village again? Speaking for th ohaneze |
[color=#990000][/color] THANK GOD IS REMAINING THREE STATE IN THE SOUTH WEST TO OWN AIRPORT! Haters go kiss python |
@ op wetin be ur problem nah? Or u want open ur own branch? If dem no pay dem salary aw do u want dem 2 eat. Or u want dere children to carry plate and enta market to start begging like almajiri. Leave dem d best reason y dey collext salary is best known to God! |
T.G.I.F... Make una enta ring for fight abeg. Evwibody need publicity. As he betray ur fada. Y u no betray am? Wu all of una b sef. Ojukwu jnr no be ur mate be mark zuckerberg? |
N:O:N:S:E:NCE....watsing of money. I no c d difference btw B4 and aftter. Person get dat kind amount she go do surgery 4 lips. Fish brain |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 (of 166 pages)

[color=#990000][/color] THANK GOD IS REMAINING THREE STATE IN THE SOUTH WEST TO OWN AIRPORT! Haters go kiss python