WIZGUY69's Posts
Nairaland Forum › WIZGUY69's Profile › WIZGUY69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 166 pages)
HAPPY BIRTHDAY MR. FASHOLA!! WISHING U 987 YRS 2 CUM... U GO OLD SCATTER FOR GROUND!! |
abeg na aw many people remain for jos Cos am tired of this kind of news!! No week wey people no dey die for jos!! 40 pple, 30pple, haba! God help us ooooooooo |
all wat i know is that R.I.P 27million dollar!! Or who get hope say dem go c d money back ![]() |
cut human being into pieces ? Y executing them by hanging sef? Dey should do dem wat dey did on to odas!! Wickedness.... |
in short where is the pix |
so na wetin God send u make u com do 4 dis life b dat ![]() |
olekumaster1: Wizkid abeg how much you donate give OJB?? Remember, it may be anybody's turn tomorrow.bro em own no go be kidney transplant!! Nah brain transplant go b em own!! |
............ |
make una carry dis disgusting news commot for ma face joor!! Porsche ko!! Bold ni!! D guy brain still dey small |
kunle, gbenga, funke, adebayo, kola!! Make all of una come here!! We need arms and amunitions make we too chop FG money (amnesty) |
rest in peace tata! But i just want d man to reach 100yrs!! Buh e no fit hapn!! |
adulterated ko! Fornicated ni!! Btw aw imo and calabar take resemble ![]() |
idowuswap: igbos should be kill asap,dont let dem form again,jtf are working why igbo want 2 spoil dis nation thas why den plenty 4 prisonwhat is this one saying Who be igbo?? |
ledafaze: I still want that guy to be Presidentmumu who u want make he be president ![]() |
JTF should be with those pigs i will bring the head of shekau in two week time!! *i still dey flog the bastard first* |
i no wan know where the rascal from come! All what i know be say i go cut em head burn him body |
dabrake: bros, no vex but you fit help OJB with part of that money? God bless youwhat is this one saying again Bcoz nah only OJB need help for this nigeria![]() |
many things on ma mind o....shekaus head, aregbesola stolen goat, his phone, obama's daughter and dis one again say em go offer 1million naira...choi!! *cleanin ma bazooka!!* |
since we are over 1million in nairaland....make everybody bring 1600 nah!! We go put the money for seun account then seun go gather the money carry am go him house!! On behalf of nairaland members...or wetin una think say i talk ? |
*i still dey sleep if dem finish am make una come wake me* |
i no know why south east hate children like this!! |
choi! Maka ogini 18 children! ? I no believe joor... May be they are taking the kids to excursion or taking them back home!! Since they are still wearin uniform!! I repeat na pure lie instead of those villagers to be crying they are naming roads!! I talk am again!! Dey dnt kidnapp dem |
nah how many winners dem want from all these people *in chief sweetus voice...we give up!!* |
WAKE UP MR JACKSON!! I SAID WAKE UP...IT HAS BEEN LONG THAT I HEARD FROM HIM OO!! IS HE STILL ALIVE!!!! ![]() |
IS THIS SUPER STORY!!! ? |
Puvguy: This my guy just finish writing GREwat is this one saying again ? |
[quote author=::Andrew::]Am really surprised at their attitude. Is it not this same obj that produced for whizkid? ![]() Gang of parsimonious, churlish, rapacious, avaricious and penurious celebrities. [/quote]chairman no be only obj! Wat of yar'adua |
God will punish any celebrity that will not donate for OJB! Especially the rascal that said 500k is a cheap money!! Btw since they avn't gotten the money!! Smh... ![]() |
story story story..........once upon a time..time time..they live a.. |
f*ck the woman! She no get sense @ all, make she kill the husby ah dey cum make ah cum marry her!! *bringing shekau's head* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 166 pages)
Cos am tired of this kind of news!! No week wey people no dey die for jos!! 40 pple, 30pple, haba! God help us ooooooooo

