Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 2:55pm On Mar 03, 2017 |
mummy chumpzy, mummy chumpzy, mummy chumpzy!!! how many times did i call u? dis one dat ikome and talk2saint are talking about ur niece like dis so hmmmmm i would hv said something but its non of ma business... lemme come nd be going so dat i can add u on my whatsapp lemme look at her too |
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 1:42pm On Mar 03, 2017 |
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 9:59am On Mar 03, 2017 |
ikombe: I dey come make i chop my rice finish  oh lawd of Messi see plate 1 Like
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 9:28pm On Mar 02, 2017 |
smizel: Abeg wey u dae c all diz pix wey u dae put 4 post Na for one place like dat...ask ikombe first I won go shit. 1 Like
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 8:51pm On Mar 02, 2017 |
VeeGeeCee: very nice! I just wish the best for Jolade. which kind wahala be dis 2 Likes
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 8:46pm On Mar 02, 2017 |
Yewandequeen: Well...that's the only thing I know that will pain him  hmmmmm 1 Like
|
Politics › Re: Obasanjo’s 80th Birthday Celebration: 45 Serving And Ex-Presidents To Attend by wizsolzy(m): 7:54pm On Mar 02, 2017 |
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 7:19pm On Mar 02, 2017 |
Yewandequeen: I don't always like stories that are not completed and the Op gets to abscond. If that should happen, am coming for your balls. eyaf spoil.. child of the world...Na only balls u see for full grown man body
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 6:26pm On Mar 02, 2017 |
Chumzypinky: lol, how much u go pay? A trip to Jamaica and bak and u get ha numba, lol no Na I can't pay for such trip wen i hv bimberry1307 by my side
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 6:25pm On Mar 02, 2017 |
Chumzypinky: lol, how much u go pay? A trip to Jamaica and bak and u get ha numba, lol no Na I can't pay for such trip wen i hv bemberry1307 by my side
|
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 1:42pm On Mar 02, 2017 |
bimberry1307: Now God don finally catch you. Before I dey hear say na everyone u dey pwopose to and now na number you wan dey collect abi? PUO PUO SAL REJECTED.. hmmmmm 9ja girls and jealousy. I just wanted to confirm her voice naaaaa. Na besides she is my sister if ah dey lie ask mummy chumzypinky...oya I no want d number again
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 1:15pm On Mar 02, 2017 |
Chumzypinky: Hey Everyone! Guess who i just spoke to? Prettyhurts! Her voice is so tiny and cute! Like that of sweet sixteen hmmmmm tiny Nd cute voice. oya give me d number make ah confirm am . 1 Share
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 1:11pm On Mar 02, 2017 |
oh Janet badt person...nice story Sha more oil to ur brain. kneel down mk I anoint u
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 12:29pm On Mar 02, 2017 |
preciousuweh: Leave am, en wan break Solomon record. I want to be everything King Solomon is because he is my name sake. but d polygamous aspect I no follow
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 12:26pm On Mar 02, 2017 |
preciousuweh: Don't worry we go finish work for em body but first pass me that bottle of guilder. oya take
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 12:25pm On Mar 02, 2017 |
bimberry1307: #blushing, i'll think about it but don't tell anybody o am I madt? if ah hear say tell person....I can never do dat naaaaa I pwomise
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 5:32am On Mar 02, 2017 |
ikombe: Bia nwoke isi gini 
Person Wife  I just dey sowi for dat guy. Bros Na me go help mummy chumzypinky husband shot am...... bros ikombe u dey see how Prettyhurts won take put action bitters for my best
|
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 9:39pm On Mar 01, 2017 |
Prettyhurts: Wizsolzy are you polygamous in nature, the way you're proposing to everybody ni abi you got Mr. Chuks Igho blood in you. Ayam watching you  . my sister Prettyhurts is dat hw u use to do who hv I puo puose to b4 naaaaaa. y r u trying to put sand sand in my garri naaaaa. r u not my sister again... can't a young boy fall in love again 2 Likes
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 7:00pm On Mar 01, 2017 |
bimberry1307: guy, I just dey recover from this your puo puo sal wey you gii mi. hahahaha, Abeg no mak me laff. pwese ashept naaaa
|
Romance › Re: Girl Dumps Boyfriend After Collecting Birthday Gifts Worth About N700,000 by wizsolzy(m): 12:32pm On Mar 01, 2017 |
ode of a boy
|
Politics › Re: IPOB Members In Jewish Apparel Storm High Court Ahead Of Nnamdi Kanu's Trial by wizsolzy(m): 12:23pm On Mar 01, 2017 |
so how is dis attire going to release kanu from d prison?
|
|
Literature › Re: Almost Paradise by wizsolzy(m): 9:04am On Mar 01, 2017 |
darasimi darasimi darasimi how many times did I call u...
|
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 7:39am On Mar 01, 2017 |
ikombe: How shekau wan spoil sadam hussien  I no understand mummy at all d tin confuse me fa
|
Literature › Re: Red Ashes by wizsolzy(m): 6:31pm On Feb 28, 2017 |
Chumzypinky: how do you do it? I mean, how do you always find pictures to match woreva rubbish you wanna say?? ah yaf died...ah didn't know I yaf being saying rubbish all dis while
|
Literature › Re: Almost Paradise by wizsolzy(m): 6:02pm On Feb 28, 2017 |
hmmmmm I like dis yomi of a guy....a true friend indeed |
|
|
Literature › Re: Love Cycle [pre-destiny] by wizsolzy(m): 5:34pm On Feb 28, 2017*. Modified: 6:29pm On Feb 28, 2017 |
Hadampson: My people anoda episode don land o... cc: nkemdave, oly23, cerewo, rachealfst, pepperoni55, forzarush, samyfreshsmooth, olatex25, hormobolanle, alamiendagash, prettygurl, aleora, tohpahz, lankyannie, spdazzy, dannybomb, yungtemy, ikombe, wizsolzy, johnsown1 hmmmmm ikombe come Nd see something here...let me tel Toshiba49ja Nd mummy chumzypinky, auntie rachealfst to come....I done show
|