₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,980 members, 8,514,812 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 12:46 PM

Toggle theme

Wizsolzy's Posts

Nairaland Forum › Wizsolzy's Profile › Wizsolzy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)

Literature › Re: Kiss Me One More Night - Fiction by wizsolzy(m): 6:44am On Sep 11, 2018
bimberry1307:
chai!!! she don finally get belle for that stupid old fool. serves her right
shocked how u take know na.
1 Like
Literature › Re: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by wizsolzy(m): 1:59pm On Sep 10, 2018
Youngzubi:
Welcome my people,as the matter take dey be,we go soon enter another gbeducous journey full of joliment,for the tori reader dem,as E dey hot,the matter go dey drop without long tin,biko i take baba wey sidon jeje for up wey nobi ontop our roof but heaven,abeg make we change our mind set for this season 2,wetin i bin try yan una be sey make we dey try comment,see eh! if comment dey land as the tori sef dey land,both me wey dey write am and una wey bin read am go dey happy!!,the tin go dey mix like beans and bread as we go dey use likes and shares to dey dilute am,

Tori lenez!! the tin go bam die!,as oyinbo people sef don shuk head join the matter,make una remember o!


nobi sey i won begin long talk for hia,but i go like make everi body join body follow dey contribute,i nor fit know how good abi bad the tori take be if una nor talk am

if e get mistakes wey bin dey trouble ya mind,biko no delay!,kai kai samah the gbaski and halla my name ontop am,believe me i go tear race shuk mouth for the matter


so my people una welcome..

THREAD OPEN.....

STILL YOUR GUY YOUNGZUBI



click here to read season 1

sex na food(PIDGIN comedy edition)story of a rugged guy by youngzubi

https://www.nairaland.com/4604676/sex-na-food-pidgin-comedy?_e
I done burst out like lord Ragnar Oya make una clear way for king make I take my site .. Oya my been bimberry1307 come sit down for my side
Literature › Re: The Demon by wizsolzy(m): 1:55pm On Sep 10, 2018
I yaf come ... lemme me read first
Sports › Re: Seychelles Vs Nigeria: AFCON 2019 Qualifier - 0 - 3 (Full Time) by wizsolzy(m): 2:36pm On Sep 08, 2018
solonnachi:
QED. I think Rohr will only believe what you are saying when Ighalo score against Nigeria one day
..

Dis guy badt gon!!!! grin cheesy
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by wizsolzy(m): 1:42pm On Sep 08, 2018
Nice story... kudos bro
Sports › Re: David Beckham Wins 2017-18 UEFA President Award (Photos) by wizsolzy(m): 6:07am On Aug 31, 2018
It's nice to hv watched him play... freekick nd pass don angry
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by wizsolzy(m): 6:36am On Aug 29, 2018
This my boy johnsown1 come dey won read pass ;Dme angry baba lemme go and read dat ur HIV own
Politics › Re: Owie Rowland: Presidency Should Remain In North For Another 8 Years by wizsolzy(m): 12:20am On Aug 29, 2018
kestolove95:
See him ugly face..dix guy ugly sha..the guy ugly o, his really ugly, i've seen ugliness today, he looks ugly, damn ugly man.
Oh baby watin dey happen u nd d guy get problem before? D ugly reach like 39 oo
Literature › Re: Number 225 Katakata Street by wizsolzy(m): 7:42pm On Aug 26, 2018
U know Centino.. I have noting to say to u order than u are awesome.. that religion n moral aspect alwAys get me overwhelmed
1 Like
Romance › Re: Lady Invited Her 5 Friends For A Date With Her Man, He Stuck To His Budget by wizsolzy(m): 4:52pm On Aug 25, 2018
My guy ... grin. I like dis guy die cool
Literature › Re: Crystal Of Astrel by wizsolzy(m): 10:44pm On Aug 24, 2018
StellamarisIII:
youngimporter ann2012 pradoic nasytnic purity247 pacifust058 Bigsarah ceecane2 Theloser germaphobe saraphina habundanz multikolour eazykolobo malaymoney odafiz Shlkhmuniru Decapo Neofingerz donroxyll sunrisemed07 Dayvdblake Revolva samkpanam Danchoco Therealev Biggybogo7 emperorblog senrino Abdulgafar86 Popoolataiwo sikells astute28 Dameldammie khd95 jozee8 Bemby69 Harlaan007 MrsEvakinqz Lenybee kingin55 Oliver Damibiz swiz123deniguy01 Timk122 tomgab tunjilomo 007Nonny olacarz Gspotlicker kelvinjeremiah dahvido hakeem4 brunxy tojahh chieheywhy Toyosih jixnation muminimutiyat Omokoladele Oscarnoble cooloustyne Estatesinlagos bonkoINC emazy10 Ebony07 zeezeegal KidoiLL badoxil bdauran Harrypolter13 Biggaboi speakout03 obakiaz ayamalexander77Runaway Yinks89 tomgab JOGICE johnsown7 rufdan emperordachris jeggychi paulek4eva stevodot22 ritababe Danyflamez honourable356 Holywizard fabianiweka pathneluti donaldphilipizu rowdymind wizsolzy Oscarnoble psybuk blazebaba iambees preciousbouy PopoolatTiawo momoh7 pgodson7 izaray jerryolumide Tobsonlove tpetos
lemme book my seat
1 Like
Literature › Re: Perfection by wizsolzy(m): 10:42pm On Aug 24, 2018
StellamarisIII:
youngimporter ann2012 pradoic nasytnic purity247 pacifust058 Bigsarah ceecane2 Theloser germaphobe saraphina habundanz multikolour eazykolobo malaymoney odafiz Shlkhmuniru Decapo Neofingerz donroxyll sunrisemed07 Dayvdblake Revolva samkpanam Danchoco Therealev Biggybogo7 emperorblog senrino Abdulgafar86 Popoolataiwo sikells astute28 Dameldammie khd95 jozee8 Bemby69 Harlaan007 MrsEvakinqz Lenybee kingin55 Oliver Damibiz swiz123deniguy01 Timk122 tomgab tunjilomo 007Nonny olacarz Gspotlicker kelvinjeremiah dahvido hakeem4 brunxy tojahh chieheywhy Toyosih jixnation muminimutiyat Omokoladele Oscarnoble cooloustyne Estatesinlagos bonkoINC emazy10 Ebony07 zeezeegal KidoiLL badoxil bdauran Harrypolter13 Biggaboi speakout03 obakiaz ayamalexander77Runaway Yinks89 tomgab JOGICE johnsown7 rufdan emperordachris jeggychi paulek4eva stevodot22 ritababe Danyflamez honourable356 Holywizard fabianiweka pathneluti donaldphilipizu rowdymind wizsolzy Oscarnoble psybuk blazebaba iambees preciousbouy PopoolatTiawo momoh7 pgodson7 izaray jerryolumide Tobsonlove tpetos
Ok I yaf come
Politics › Re: Gov Okowa Assents To Bill Prohibiting Extortion, Forceful Entry Into Properties by wizsolzy(m): 2:54pm On Aug 24, 2018
Nothin vex me reach dis deve thin.. only deve money for every stage of ur building plenty pass money for d land
Literature › Re: Kiss Me One More Night - Fiction by wizsolzy(m): 10:43am On Aug 23, 2018
daveson07:
Rosemary33, we making front page thrice in a row



Girl, ar swear no b small o


Make we cut our celebration cake
My kinda guy grin
2 Likes
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by wizsolzy(m): 10:37am On Aug 23, 2018
My guy. Dis critics dem get phd from Harvard university angry
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 12:15pm On Aug 21, 2018
Johnsown1:
Don't oga me
I been won tell you to shift. Who dey hail u huh undecided
Celebrities › Re: Davido Blasts Fan Who Accused Him Of Using Technique To Make His Song "Blow". by wizsolzy(m): 11:25am On Aug 21, 2018
OKorowanta:
Me, I'm just waiting to hear one well constructed and inspirational line from the song.
I know say I go wait in vain...
Kpotikpokpokpo, baby o,I go buy you Ferrari, i go take you to shopping,make we dancia !!!!
I won't be surprised if its laid with lines like dis..
Can't they just write good lyrics like Asa even if it's on only one song?
my guy
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 10:12am On Aug 21, 2018
Johnsown1:
Then get ready to be a sacrificial lamb
oga!!! cheesy
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 7:44am On Aug 21, 2018
Johnsown1:
When will you learn to mind your business
I can't mind my business.. Dats my bad habit grin
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 7:25am On Aug 21, 2018
Johnsown1:
Am fine love, how was your vacation
Dis ur vacation eh undecided na block
Celebrities › Re: Waje:.Timaya Gifted Me ‘Kpolongo’ My Latest Single by wizsolzy(m): 6:41am On Aug 21, 2018
Hmmmmmm Papi Chulio grin
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 10:19am On Aug 18, 2018
Johnsown1:
Do shuk mouth for family issues before we use u settle
[color=#990000][/color]
Abeg e tongue
Literature › Re: I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) by wizsolzy(m): 9:04am On Aug 18, 2018
comelyJummy:
Thanks for always helping me straight johnsown1 head. No mind am oooo. He never buy ticket for me ooo.
U know say ur dis ur guy like to d form beta person for public grin
Romance › Re: Is It Proper For A Married Woman To Have A Platonic Male Friend? by wizsolzy(m): 5:01pm On Aug 17, 2018
See men of these days Wen dey see a potential kitten they don't care if d kitten is married.. d kitten come re go mumu carry dem do best friend.. see me sister u r gone grin
Romance › Re: Is It Proper For A Married Woman To Have A Platonic Male Friend? by wizsolzy(m): 4:59pm On Aug 17, 2018
ImaIma1:
So what happens to her male friends she had when she was single?

Not everyone can handle it but i see nothing wrong with it as long as she knows how to manage it.
Nah!!!! There is nothing like handle there... u can't handle it.. all u hv to do is to pray it does not happen to u.. Wen a girl is married.. male friends should get d f**k off.. see e be like say u no know dis chemistry of a thing.. just imagine ur husband keeping female friends as best friend after marriage...
Literature › Re: Number 225 Katakata Street by wizsolzy(m): 3:13pm On Aug 16, 2018
Chai nurse done loyal for wasiu government grin
1 Like

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)