Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,257 members, 7,849,934 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 11:45 AM

Yahozee1's Posts

Nairaland Forum / Yahozee1's Profile / Yahozee1's Posts

(1) (of 1 pages)

Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by yahozee1: 11:57pm On Apr 08, 2008
Please let us observe 2 hours straight bombing for our street brothers who fell victim to the men of Evil Forces Control Commission (EFCC) in Benin may their box never close before they come back and may they meet MTCN to recover their losses, Amennnn!! Signed by THE VOLTAGE
Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by yahozee1: 11:55pm On Apr 08, 2008
Please let us observe 2 hours straight bombing for our street brothers who fell victim to the men of Evil Forces Control Commission (EFCC) in Benin may their box never close before they come back and may they meet MTCN to recover their losses, Amennnn!! Signed by THE VOLTAGE
Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by yahozee1: 12:52pm On Apr 08, 2008
ok make una see wetin efcc do OHH person pikin oH efcc we go burst una liKE bursting of acon for ekpoma The boy wen Jump from up of Monte carlo don DIE. May your name Continue 2 Rain In Our Lips, may you Never experince sadness were ever you are and might be, We do not know you more but as a member of the G men organisation WE SAY.May Your Soul Rest In Perfect Peace.Amen Please Do Send This MSG 2 All Brodas In the Street/Home to wish him well as effort to get efcc is on point for the bad thing when dey do us because them leave government when chop money and no pay our parence pension well come dey burst who collect from abroad,na oyinbo money we chop no be government make efcc start to buRSt who chop government money no be us,PEACE TO YOU ALL NA MY OWN BE THIS TALK YOUR OWN,DEMOCRACY WE PROGRESS, wWE DON DECLARE THE WAR AGAINST EFCC MAKE THEM COME BENIN AGAIN FIRST THEM GO SEE EVEN BEFORE THEN THIER HEADQUATERS GO SEE HIT HIT HIT,, FRANGITAL, FRANGITAL U ARE TOO MUCH I DEY BSIDE FOR THE MATA THEM NO REACH CARRY ON YOUR GOOD WORK U GO KNOW SAY NA U WIN AM. EFCC VS YAHOOZEE THE WAR HAVE BEEN DECLARED MAKE UNA WAKA WELL BECAUSE EFCC FIT LEAVE FOR YOU OR YOU FIT LEAVE FOR THEM, THEM DON KILL G MAN SO EFCC 1- G MEN 0 BUT WATCH OUT NEW SCORE SOON FOR NAIRA LAND
Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by yahozee1: 6:58pm On Apr 07, 2008
big up to all yahoo boys in benin. and all those guys wey dey talk rubbish shey una dey c the money wey the people wey set up efcc steal from our country and una go dey talk rubbish when boys wey ready to work but no c work dey go try remove money from all those dirty slave traders. well we dey come for una. and that twins boy wey dey talk say na to impress girls u are very lucky that i don't know ur house. If you know d importance of family u 4 no talk dat kind shit come out for ur mouth, u know how many children yahoo don train 4 skool or how many families e don bring back 4rm the brink? Make una no worry ohhhh EFCC, but verily verily i say unto you, Monte Carlo is coming back with a bigger bang than ever. Maybe na armed robbers una prefer to yahoo boys. THIS IS OUR OWN VERSION OF AUTHORITY STEALING, AS WE NO GET GOVT OFFICE NA OUR ONLY WAY OF COLLECTION WITH THE BIRO. NA YAHOO WE TAKE DEY SPONSOR D PDP GOVT WEY DEY POWER SEF. "AUTHORITY STEALING PASS ARM ROBBERY" - Fela Kuti-. All the boys wey dem catch make una no fear, we go do everything to make sure say una come out. ONE LOVE lipsrsealed

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.