Stats: 3,167,229 members, 7,867,592 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 07:15 PM |
Nairaland Forum / Yello1's Profile / Yello1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 20 pages)
![]() |
Soon people will start complaining about recession wen all dey do is to continue smelln things all around. Wen cancer cash una no complain for nairalandoo |
![]() |
Haaaaa u go repeat watin u talk wen fayose sees u oooo. I can come and help u to beg ooo |
![]() |
Why did dey blow whistle too, why dem no kuku blow trumpet nww 1 Like |
![]() |
braithwaite:Dem no just won make people knw say d lady worrior na from d west of naija. Anyway we knw. Her name na awoyemi not john warefa |
![]() |
Rest on top watin?? All I can understand from dis rest thing is that to be a president dey tedious pass make person be operator for sawmill ooo. So therefore, keep resting till u are okay. Mr presidio. 2 Likes |
![]() |
Politics without bitterness. That's gud. Pointing to one fact that politics is not worth dying for so youth be smart and not be used 6 Likes 2 Shares |
![]() |
She no get frnds and family nii why she dey celebrate alone wit d kid |
![]() |
On top d seizing recession still dey. Watin dem dey take all dis things wey dem seize do? Make government kuku seize us all ooo 1 Like |
![]() |
Pls who have a useless fu*k? U can help me give dem. Wen people keep on poke nosing into other people wahala dey become dis.
|
![]() |
I celebrated has thou this man is my broda or close pal. I love his doggedness and simplicity. More success man |
![]() |
Watin no scarce for naija nwww na corruption and DSS. Others scarce ooo even ladies dey pay man nwww. Watin person no go see for dis country self! 1 Like |
![]() |
Buhari is sick and tinubu immediately got his voice back. The fight has just began unfortunately no referee dey to coordinate. If u dont knw, this is the d beginning of political qualifier in preparation for d final political football event coming up 2018. We be spectators oooo. 9 Likes 1 Share |
![]() |
2019 is just to close. Soon we are gonna hav to listen to d lies apc,pdp and any other parties that will be contesting hav to tell us. We dey wait ooo 2 Likes |
![]() |
me69:u are a gud Nigerian and I like ur nature. God bless our land 1 Like |
![]() |
me69:won't grace u with an argument since people like u on nairaland can not comment without been rude. 1 Like |
![]() |
Dis government always teaching her citizens how to eat fish and not how to fish! When are things gonna be normal here if we keep celebrating mediocrity. Uhmmm God save us ooo 26 Likes 1 Share |
![]() |
[quote author=solatreasure post=53020980]OAU students, how u take match ursef wt UI. U b mate??!!!! I trust u to support UI, i dont know about other class of degrees, but for Masters in any field, UI deseves a Belt as a Heavyweight champion. I believe OAU will hav her own uniqueness too 1 Like |
![]() |
Everything must get why in dis country. Apc: why d economy didnt work. Army: why idp camp got blown up nlc: why we call off d strike etc what is why self? 1 Like |
![]() |
Eyah watin oga jammah con talk nww 1 Like |
![]() |
I just wonder if air or oxygen na money! E go be pay as u breath and gov go just hike d price! 1 Like |
![]() |
Asyii watin, make dem no grant am ooo, naija na dumping ground for dictators?? Na only buhari we dey manage recession dey hold us if we con add dis man join body for naija watin we go remain! Nay!!!!!!!in reps voices 1 Like |
![]() |
Wen an end comes to d reign of a man, even d holes in d ground will not allow him to hide in them. Mr jammah must be confuse nw |
![]() |
Watin concern u, if he sits with his legs down una go still complain. Watin self
|
![]() |
The way africans practise religion is quite primitive and wrong. I wonder why government keep interfering in everything in this nation and why we keep fighting over things that were not here b4. God help dis country cos the way we are going Nigerians becoming scared of his close neighbour |
![]() |
All i can say is i dont give a Bleep. |
![]() |
Sis how u go suffer like dis for where bleaching cream dey!. To be realistic, racism is even in d blood of some Africans dan d white. 2 Likes 1 Share |
![]() |
Which police go do that for akungba back den. Oga oo aluta has just been slain on d altar of fear. |
![]() |
Holiday sweet wen money dey. I beg make governor wey dey owe pay so we go fit protest if dem no give more holiday but as we day nw we no need holiday |
![]() |
Wat the Bleep! |
![]() |
I just dey imagine life in 2017. If u agree with me that it will be well with us in naija just click like here. However i know say after dem increase d price of data next year only federal government itself go dey read its news and wil go dey here den we no go press like or click like talkless of share, na to only shake head we go fit do cos that one no go need data. 8 Likes |
![]() |
I tired for naija where person wey Neva get work before go see experience? When dis one no be job vacancy jor na job for selected naija 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |