Yeyenati's Posts
Nairaland Forum › Yeyenati's Profile › Yeyenati's Posts
Enoug of these una blame game na. Mikuz easy! Rebelliously swaggalicious, u too it af do. You'd be unbanned soon. ![]() Yyn |
Bars:huh? You want me to be cheeky? With you? When I was just there minding my own business. Seriously... I won't respond, for national peace. stop mentioning me again. Mikuz, be my witness. Before solder ants will enter his boxers. I'm as friendly as anything but... eeeeiiisssh!!! so much... so much!! Darkrebel666:me? When? Ban? A whole me?!! ![]() Yyn |
Nice but must we go to wattpad to read? Yyn |
Where is the buckle? like laced only when it's sneakers or mocs. Yyn |
And we wonder about our economy dwindling. Yyn |
laykorn:oya now. Any newbie can use me. I'm available. MuhdG:welcome to rap battles. Dem sabi bark ooo but na so so bite plenty for dia. Call someone out. Ow about laykorn? Or me sef. I'm the default opponent. ![]() Yyn |
04kaa: let's take it under the duvet/ make I do send you on an errand like lucky dube/ Lagunna: |
The ones wey you get wetin you dey use am do? If na trash, e dey sweet me. Why u no rush go once corner dey cough blood na? See d brain wey u get ehn...e no get... make I no complete am. I'm a changed person. Bars:I jump am pass... every principalities in dis section personified in a moniker. ![]() @mikuz... oya na. u no say me no dey sweat it. ![]() Yyn |
mikuz:oya come out, sebi you call me before. let me thrash you, eat you and use your bones for juju. ![]() yyn |
now im sure seun or ishi or lala don collect bribe. in trhe space of a few hours? even oyinbo cat hit front page? make i no talk wetin truly dey my mind sa. ![]() femi4:your head screw right!!!! Coldfeet:your double dey there!! i never see ooo. but she dey try sa. even with the gesticulations and all. lets see if forming/learning British accent go give una job for the britiko land. yyn |
Lagunna: ![]() no one messes with my booboo/ or else i go use voodoo/ turn his destiny around from Joseph to Mufu// ![]() |
softysparky:you try no be small/ you don dey stand wey i still dey crawl/ but make we put lagunna inside the brawl/ id like to watch someone pop his ball// ![]() |
when Joseph turns Josephine/ niggas wont hesitate to pump d gay with morphine/ then run him over till he becomes nothing/ |
![]() softysparky: |
Na wa ooooo Ok. E remain small. Mikuz enough jo. Ellymax it af do oooo. Lagunna diaris godu ooooo ![]() |
Limerick:e no too far/ I still dey find d ryt bar/...fever don put me inside eem plan/ I no knw wen eem go lift d ban... Limerick:Shey you don say bye-bye for house? Dis kain one dey cause injury for person's mind oo. ![]() ....diss @...he knows himself. ![]() Attention!!! It's time to spit fire/ make this self appointed winger retire/ he's an old timer... an offsider/ ...If he scores then na cause he's a 'gunner' with blank shots// Dude can't serve shît/ maybe his foul rhymes in tiny bits/i'd use his cheese brain to make foreign cuisine/ ...buh if the fool say he go feed una eyes, na eem be say MamaCass don dey sell singapore dishes/ dis buba is a troll/his creativity no get stamina/like say He dey do Oju-ore carnival/ wey dem tag 'eko for show'/...buh na oyo peep line up...igbira dem come follow/ he's wasted time...cos getting him to weave a good show Is like making Ludakris sing country music// Hater'z empty like an egg shell/... he claim to be 'hard'/...but he breaks easy, can't cause 'a reaction'(eRection)/ ...the only time he makes sh*t stand at attention is when he's taking matters into his own hands// Old cargo feeling funk/ in his dry ancient spúnk/ oga no dey form methuselah for dis hunks/ ...big man no be d size of ur belly/ ...no one interested in d content...cos na jelly/ ....only way dis wack can claim to be 'the don', is as Don Juan in the midst of faggiits// Wish he'll lose his senses/ come my lane, na eem be say e no wan 'mercy'/ I for show am say 'akigbhe' no dey carry last/ I be female don king... like rock, i go blast/ ...if u think u can act, only movie u'd feature in na for ur 'in memoriam.. ![]() |
mikuz:na who be that? Shey e fine? The previous one na one charcoal skinned gorilla related alien with bad breathe. one "hello" and i dey always chase cockroach for my dream SOjaTHug:ouch!!! I no dey oooo. |
mikuz:i don go... ![]() na Dem mumu na two dey daze me/ e dey do me like say make i maze him/ she? Ain't that amazing/...but if na by ridding we dey do am... She na d real thing// |
Vickybash you seriously have gotten yourself a bad rap sheet with that legendary no-show. Teddymaiyianshi wont accept. Shes busy with schoolling and scrooling. ![]() epic: bash the yansh!!!!!! Buhahahaha!!! Osanobua!!!! |
mikuz:what are you laughing?? ELYMAXiimus:im as good as a chilled gulder through the throat of a bricklayer ob a sunny afternoon. my vibes na kill and chop na, how u see am? |
Tashaamania: no p.then i call laykorn out then. ![]() |
ELYMAXiimus:me like him, he said he is a good respectful boy the other time. There is an angel behind his demon lets see how the angel can be helped to take more peeps. ![]() |
mikuz:if ai..,,if ai.... No b me dey get battered? E No dey remove nada from my body. its all mine. I need No ghost writer. I need not bite. I need not be helped to pen. Like mist of y'all do. so I'm proud of my whacikty whack, at least I penned it myself, without changing my gender like some people I know. ![]() my pace... I like my pace. Anyone wanna take a shot...im open!!! Na Una dry carry the matta for head. oya put money na. ![]() yyn |
mikuz:why you wan doubt am before? na d correct sh*t from Jamaica def. ![]() yyn |
Nice brawl. So laykorn, who next? I call tashamania out. ![]() yyn |
Darkrebel666:send to me. I just registered with Victoria beckam. Hehe. I promise not to spend it. the kind of weed i smoke is holy and invincible. Hehe. ![]() yyn |
vickybash:you!!!! Where u been? ![]() |
Yimu. I dey come. Make I read first. chai... This rap section def. Na wa oo. .....modified.... buhahahahahahahahahaha!!!!! Na WA oooooo. Yesu oyingbo oooooooo... Dogs.... okay they both tried sa. Laykorn almost had it,but tasha hit harder. I like her closer better. opener: tasha flow is a tie. ryhmes I'd give to laykorn punchues is mos def tasha personals I'd give to...hmmmm.... Okay laykorn has this too closer I liked tasha's own better. verdict is... Tashaa... Nice one babes. guess u been training right? Or maybe.... ![]() yeayeanaughty |


make I no complete am. I'm a changed person. 

i haff taya for my naija peepu and oyinbo worship 
