Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by YINKS89(m): 3:54pm On Apr 26, 2018 |
cyberhike: chief...
the fact that he asks for staking power does not mean his life has not changed.
make una no dey use unnecessary things dey judge person.
as for that efcc man... I salute you guy forget dat one jawe.. U win dat kind moni u no buy wetin dey important to u... Anoda source of income for dat Mata... Forget Na d kind people buhari dey talk b dat jare. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by YINKS89(m): 3:07pm On Apr 26, 2018 |
cyberhike: some guys for this thread ehn...
dem fit work pass those yeye EFCC
see digging out like seriously I thought his life would have change for good |
Celebrities › Re: Actress Halima Abubakar Bares Her Boobs And Tattoo As She Steps Out In Style by YINKS89(m): 1:38pm On Apr 26, 2018 |
After u almost died u still go bck to dis life.......... Smh. |
Sports › Re: Anthony Joshua Given 24 Hours To Respond To $50m Offer To Fight Wilder by YINKS89(m): 1:36pm On Apr 26, 2018 |
Wilder os so confident to offer him dat wch means aj nids to b careful b4 he takes d bait make him story no b like Samuel peters. |
Literature › Re: Jewel From The Ghetto: New Novel Release!!! by YINKS89(m): 12:53am On Apr 26, 2018 |
Where is she now,,??  1 Like |
Literature › Re: Jewel From The Ghetto: New Novel Release!!! by YINKS89(m): 6:41am On Apr 25, 2018 |
Wtf juz happened.... Hope its not wah m finking. 1 Like |
Literature › Re: Jewel From The Ghetto: New Novel Release!!! by YINKS89(m): 6:53pm On Apr 24, 2018 |
Two update cannot do mi now abeg. 1 Like |
Literature › Re: Tiwatope's Redemption (A Romance Novelette By Kayode Odusanya) by YINKS89(m): 6:32pm On Apr 23, 2018 |
Kayo80 m sorry to say Bt I'll nod to ask for more... Dis story is dope... I don't knw how u do it . All I know is u always make ur readers ask for more 3 Likes |
Literature › Re: Jewel From The Ghetto: New Novel Release!!! by YINKS89(m): 12:15am On Apr 23, 2018 |
Dis shakirah I smfin else 1 Like |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:27pm On Apr 22, 2018 |
Maxinho: Post your picture let's see you ull see mi wen I enter house. |
Literature › Re: Jewel From The Ghetto: New Novel Release!!! by YINKS89(m): 10:25pm On Apr 22, 2018 |
D unexpected... Na waooo. 1 Like |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:46pm On Apr 22, 2018 |
M goin for nxt audition remember dis post guyz |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:31pm On Apr 22, 2018 |
Wre re those funny memes now ..... Pls I wana see funny meme abt ceecee. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:26pm On Apr 22, 2018 |
Wats dre for ceecee now. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:25pm On Apr 22, 2018 |
dominique: Ok. I thought you were talking about the 30 million votes for this week only dats it gurl |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:24pm On Apr 22, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:23pm On Apr 22, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:13pm On Apr 22, 2018 |
Ceecee is at loss cos she no win anyfin |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:12pm On Apr 22, 2018 |
dominique: Most of those votes were web votes
Ebukaaaaa do d maths now I only picked on a average.... Lets say out of 170 million 30 million is sms 150 million is online. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:09pm On Apr 22, 2018 |
Nina don dey claim territory |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:07pm On Apr 22, 2018 |
See as stage scatter |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:05pm On Apr 22, 2018 |
30 million vote juz dis week x30 mehn dat around 900,000,000 .... Dis people re rich. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 9:01pm On Apr 22, 2018 |
Na miracle go win dat game challenge |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:58pm On Apr 22, 2018 |
Na ceecee wahala Dem dey show |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:51pm On Apr 22, 2018 |
Davido don mad ... Wre u wan d person d oda leg now... |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:49pm On Apr 22, 2018 |
Chioma don turn Davido video vixen |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:48pm On Apr 22, 2018 |
I first fink dey Davido bring chioma |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:42pm On Apr 22, 2018 |
Ts time to announce d winner.... Dey re goin on stage. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:38pm On Apr 22, 2018 |
Kaffy bck |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:29pm On Apr 22, 2018 |
Tobi don win smfin dat one don do... Bt e go pain ceecee pass if she no win coz she Neva won any competition. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:24pm On Apr 22, 2018 |
Tobi out.
D guy no wish ceecee good luck sha. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:23pm On Apr 22, 2018 |
mercy232: This Odunlade and FUNKE'S advert is my very best of all... especially Odun's oral English.. Hahahhaha... why re u like dis now. |