TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:49pm On Feb 10, 2018 |
wetin dey do bitto.... dguy is not really livel....... alex really want dis....... from k bule to lolu. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:46pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:45pm On Feb 10, 2018 |
flavour.... ashawo |
Literature › Re: Alpha Squad. by YINKS89(m): 10:43pm On Feb 10, 2018 |
Skylard101: Pick one.. Seriously guys, I expected more comments. A minimum of seven comment$ critics for the next update im nt certain yet dats why i choose the two |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:42pm On Feb 10, 2018 |
kbrule been dancing like woman |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:40pm On Feb 10, 2018 |
i juz confirmed fro d real source princess nids it. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:39pm On Feb 10, 2018 |
anto dey dance like perso wey go pry 1 birthday..... x project ft konga on point |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:38pm On Feb 10, 2018 |
rico is really high d guy dey find ladder |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:36pm On Feb 10, 2018 |
afro juju on point.......... shina peters |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:35pm On Feb 10, 2018 |
ceecee don transfer am to ahneeka |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:34pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:30pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:29pm On Feb 10, 2018 |
vladimiros: Like jss1..when that "efrebo" song came out.. u neva old |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:27pm On Feb 10, 2018 |
leo be careful coz cee cee gt plans |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:25pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:24pm On Feb 10, 2018 |
Ammyluv2003: Lol...you're very funny wen u watch too much african magic. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:22pm On Feb 10, 2018 |
vladimiros: I dey secondary school when the old songs comot. guy u suppose don marry by d calculation |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:21pm On Feb 10, 2018 |
HeyBee27: But tobi don dey avoid her if you watch very well. yeah dats coz hes on googlesss |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:20pm On Feb 10, 2018 |
ceecee is really a demon why she dey dance like sey she dey meeting....... forgive mi na nollywood cause am |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:18pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:16pm On Feb 10, 2018 |
why khloe dey dance like person wey gt epilepsy |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:15pm On Feb 10, 2018 |
HeyBee27: Hahahahahaha that tobi na mumu naa ceecee is really kipin a close eye on him |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:14pm On Feb 10, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:13pm On Feb 10, 2018 |
HeyBee27: She be demon,what her biz with ifu and mira. she has gone back to her bottled boy... d jazz no work for miracle |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:10pm On Feb 10, 2018 |
ceecee is possessed |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:09pm On Feb 10, 2018 |
HeyBee27: Lolu and Anto dont look attractive to me,am i normal?  u re not ooo..... prolly u nid to sleep again |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:08pm On Feb 10, 2018 |
carammel: Nawa o, how can I miss this party?  The live stream is not working either, shush kain wahala is this  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:07pm On Feb 10, 2018 |
i think princess is on heat.... she juz dey gum body since. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:06pm On Feb 10, 2018 |
toseen7: E never clear at all u mean am or na d google cover d charm |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:05pm On Feb 10, 2018 |
janefrancisca: See everybody watching the dance and am forced to watch real madrid vs real sociedad match...feel like making my elder brother disappear na.  dont worry wld update u hre...... |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:04pm On Feb 10, 2018 |
what is bam bam doin |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 10:03pm On Feb 10, 2018 |
tobi eye don clear tonight ... i pray it remains d same. |