Music/Radio › Re: Wizkid's UK Fans Scramble For Tickets To His Show At 02 Arena by yomifola(m): 12:21pm On Aug 05, 2021 |
Abeg
Wetin he wan sing again
We don hear all of his music |
Autos › Re: Sold!! Sold !! Sold !!!SHARP HONDA ACCORD 2008 4cyl 1.450m !!! by yomifola(m): 10:08am On Jul 29, 2021 |
Kraytur:
NO Haba... Why your NO con thick like this  Haba |
Autos › Re: Sold!! Sold !! Sold !!!SHARP HONDA ACCORD 2008 4cyl 1.450m !!! by yomifola(m): 8:02am On Jul 29, 2021 |
; Kraytur: This man 
1.3 no more pricing  Abeg Nah... Help ur brother? ... Nah 1.1 I get Location? |
Autos › Re: Sold!! Sold !! Sold !!!SHARP HONDA ACCORD 2008 4cyl 1.450m !!! by yomifola(m): 6:55am On Jul 29, 2021 |
skywalker240: O my 
Nigerians 
Only you advice, na only you still de halla 1million 
Comedians full Nairaland i swear  Abi nah... I don't know him from anywhere.. So far he's a Nigerian.. He's a brother to me and I must advice a brother. But that doesn't stop me in pricing the car. Nah buhari era we dey.. There's no money on ground. OP..... 1.1M... Make I show? |
Autos › Re: Sold!! Sold !! Sold !!!SHARP HONDA ACCORD 2008 4cyl 1.450m !!! by yomifola(m): 6:59pm On Jul 28, 2021 |
Kraytur: My Wedding is on the 5th September I need money ooo .so.. Bcuz of wedding, u wan sell ur car Cuz I don't get it... Can't u plan ur wedding with the little u have at hand. Remember, wedding is just a day and marriage is lifetime. Cut ur clothes according to ur clothes Anyways... 1M? Shld I come for inspection? |
Celebrities › Re: Renato de Santa Rips His Face To Give 'Demon Smile' (Pix) by yomifola(m): 3:36pm On Jul 27, 2021 |
Nobody knows how or what devil looks like
The Bible says.. He's the most beautiful, finest and highest of all angels.
So... That's why he have access to all the beautiful things of the world. |
Autos › Re: Honda Accord 04 for sale price 730 by yomifola(m): 11:25am On Jul 27, 2021 |
650kmake I come for inspection |
Autos › Re: A Yr Plus Used 08 Camry Sport+Leather+V4+Rev Cam+DVD by yomifola(m): 10:28pm On Jul 25, 2021 |
2.1 |
Autos › Re: 04 Reg Honda EOD Available In Abuja*SOLD* by yomifola(m): 4:32pm On Jul 25, 2021 |
Baby. Sell it for me 700k now  |
Investment › Re: Get 25% Profit With 100% Trick by yomifola(m): 2:18pm On Jul 21, 2021 |
kkelvin: Runaway guys. This guy scammed me 20k. He has refused to pick his call and has run away. Admin please note. His name is Osawemwenze Favour. His Access Bank account number is 0079243745. His Zenith is 2386528866. The scammer is only 23 years old and he scams people for survival. I'm sorry to say... You are a MUMU man How can u pay such amount for a trick If the trick dey work Wella can't he just use am to is own benefit by playing and winning millions of naira... Why telling people to come pay for it again? |
Investment › Re: Get 25% Profit With 100% Trick by yomifola(m): 10:57pm On Jul 15, 2021 |
Fake trick
I'd it's real.. Why collecting 10k again.. When u no say u dey make cool money out of the song called trick again? |
Politics › Re: Governors Laud Tinubu For Refurbishing Arewa House Library by yomifola(m): 8:19am On Jul 14, 2021 |
If them like.. Make dem light am join, nah hIm sabi All these hyprocrates... You go do birthday for North, you go dey re-established north cuz of say u wan contest for election.  My dear Tinubu, u Don fail already... If you like, carry your house from LAGOS to North, by God's Grace you no go enter |
Investment › Re: How Is This Possible? by yomifola(m): 11:38am On Jul 12, 2021 |
Lie |
Autos › Re: TOYOTA MUSCLE CAMRY 07/08 by yomifola(m): 11:16am On Jul 12, 2021 |
Which side for Ado |
Autos › Re: SOLD! Clean 2004 Toyota Corolla LE by yomifola(m): 11:12am On Jul 12, 2021 |
2.5M...  I go use that amount you write of there to buy two different corolla Nah We be our own problem for this 9ja |
Investment › Re: Get 25% Profit With 100% Trick by yomifola(m): 2:52pm On Jul 11, 2021 |
TEACH us here |
Autos › Re: Sharp Drop Tiny Light For Sale N800k by yomifola(m): 11:14am On Jul 11, 2021 |
I'm very serious... 700k |
Autos › Re: Registered Honda Accord Eod Available For Sale 900k SOLD by yomifola(m): 7:56am On Jul 10, 2021 |
750k
Shld I contact you |
Autos › Re: Clean Honda Accord 07 ( DC ) For Quick Sale by yomifola(m): 5:53am On Jul 07, 2021 |
Location? |
Autos › Re: Sharp Drop Tiny Light For Sale N800k by yomifola(m): 6:30am On Jul 05, 2021 |
700k... Serious buyer |
Investment › Re: Trading With Daily Profit Withdrawal by yomifola(m): 7:17pm On Jul 03, 2021 |
shey u guys no dey tire ni |
|
Health › Re: COVID-19 Update For July 2 2021 In Nigeria by yomifola(m): 4:59am On Jul 03, 2021 |
Who cares?
Mtcheew
Fraud |
Autos › Re: 04 Reg Honda EOD Available In Abuja*SOLD* by yomifola(m): 2:47pm On Jul 02, 2021 |
Sell am for me 800k
I dey ondo... Abeg |
Investment › Re: I Have This Asset For Sell On Trust Wallet At Good Price Check Pics by yomifola(m): 8:21am On Jul 02, 2021 |
Why not convert them to smartchain BNB on pancakeswap and sell it
I can buy it from u |
Investment › Re: It's now officially 5% daily Come In If You Have Any Capital by yomifola(m): 7:53pm On Jul 01, 2021 |
You didn't answer me |
Investment › Re: Easy Way To Make Money Without Investing by yomifola(m): 8:43pm On Jun 30, 2021 |
waste of data  Nah so self claimed Nigeria amazon e-commerce take start.. E Don crash now  If u follow this also.. U go see say u will have to subscribe for higher level with ur money.. That's if u want ur income to reach 125$ asap Nah so dem dey do... If u fall for this.. U are a MUmu man Mind u.. All these scammers.. Dem be group.. They know what they are doing.. For example, like this person wey post this fake platform.. Another person go come comment say nah real and it's paying.. Dem go con Attach edited alert picture as evidence.. My brother... If you fall for this and I discovered say I know u personally.. Na me go kill you. I rest my case |
Investment › Re: It's now officially 5% daily Come In If You Have Any Capital by yomifola(m): 8:35pm On Jun 30, 2021 |
FFF241: Another victim loading….. Broz chill  I sabi Wetin I dey do |
Investment › Re: It's now officially 5% daily Come In If You Have Any Capital by yomifola(m): 1:00pm On Jun 30, 2021 |
Or better still.. Make I join with 2k and u go help me add up to do like 10k plan or so |
Investment › Re: It's now officially 5% daily Come In If You Have Any Capital by yomifola(m): 12:59pm On Jun 30, 2021 |
Please, dash me small money abeg? |
|
Autos › Re: 2005 Volvo S60 For Sale by yomifola(m): 4:02pm On Jun 27, 2021 |
500 |