Yungwizzy's Posts
Nairaland Forum › Yungwizzy's Profile › Yungwizzy's Posts
1 2 (of 2 pages)
Dis bobo Don dey mingle wid dis babes... Very soon naw him go pour insyd one of dem..... |
Dis bobo Don dey mingle wid dis babes... Very soon naw him go pour insyd ha..... |
Biko use it owk..... ![]() |
dovelike:do u blame dem??huh u should blame dia silly country dats frustrating students 4 no damn reason........ |
Mehn my abaga brief ooh..... see him short legs... |
Make una tell me say if oshiomole na normal dude without much cash dis barbie go reason him mata??see as moni dey give ugly nights hope..... #MoneyMustBeMade |
RickRichards: ![]() Bobo u funny no b lie.... Na NLanders use style spoil everything abi |
Very simple....... Dos days pple get married 4 love but naw na ur pocket go decide if u go marry or not!! |
I no even knw wetin 2 yarn noni.....i jxt knw say dis man no knw wetin dey do am......naija no reach am rest na abroad nd him call himself president (ex though)..... No worry go rest wen u cum back u go see as tinz Don CHANGE finish.... By den u no go even fit achieve ur silly aims of coming back 2 contest#Onelove |
Yungwizzzy:meaning??I knw u??me nd u family ni ![]() Xo wah do u mean by photocopy??padi park well ooh |
Nna wich kind text book b dis 1....who 1 read all dis history ni??na 2 trek dey hungry Nigerians abi....I no get work na 2 trek go meet 1 politician wey no go help ma life....wtf ![]() |
Na 2much copy copy dey kill our galz.....dem don 2 copy white finish so they dem don follow dem dey misbehave..... Ma name b4 ha father's name noni....if not make she dey houz old wid ha p.man ![]() |
kazmanbanjoko:padi no dey deceive ursef joor....u no fit beat Bayern home nd away as dem take pepper ur waist.....xo jxt kip kalm nd loose 2nyt ![]() |
Mehn anticipating ooh.....Bayern must help me beat barca abeg even if dem no reach final.......hw I wish robben nd ribery fit for dis match.....pique 4 don get misses next match.....Bayern all d way........even if barca qualify cuz dey ar d beta nd stronger for naw..... |
banjicom:nna eeh...me sef don 4get no worry wen me remenba I go let u kne ;Dall dis pple jxt 1 bobo us#DeyDntknw |
Babe I advice go back home b4 u miss road ooh....una no get work na 2 dey trek abi.....u tink say him go find u small change abi??no tink am ooh.....u are O.Y.O u and ur partner |
EMMYB0Y:oh broda u no knw as e dey went naw....him b 1 use am as him strategy 2 win election naw Buh him no knw say we Nigerians don wise pass solomon sef........ |
Drsheddy:owk...teach ur boy naw......OgaBoss |
dedons:wella....speak 4 itself dude |
Wow,.bought my tecno phantom Z mini 45k on the dot......feeling d babe lyk mad oh nice gan |
olmde:hahaha...guy na true u yarn ooh...dah woman na burden I swear |
Eyah.....man dey hustle wife dey yeye herself!! |
Nna all dis wizpikin fan una no go wise up ni....wich song wizpikin don sing wey make brain??with him one style of voting music all d tym....him go sing abt woman all him lyf so tey we don tire 2 dey hear d shits him dey sing.....give me OBO any day any time him go ginger ya..... |
marieolae:mehn babe ur head is dere!!tnk God say person talk fact wizzy is lyrically wackest!!#TeamO.B.O anyday anytime...... |
Na new tin??na normal tin ni...him fit don bang bang d girlie sef...xo no big deal |
Lyk say d wizKID sef no wetin him dey sing ni.... If no b banky wey write song tire give make him go sing who 4 knw am......him dey kill show na him him album wack pass ma ex g.f punny#AbegStopTheHypingJare |
Eyah,...all dis are jxt confused women who doesn't really knw wats wrong wid dem.....una run go marry wen una Neva ready!!! #AwonSmellos ![]() |
mehn dis is hell serious!!I'm nt surprised though...dis is GEJ's way of recovering all d millions he lost wen campaigning during d election period xo its likely 2 happen since his leaving soon!!!!man must chop naw wen dem retire xo him dey plan 4 d future.....afta sum silly goats go dey yarn say jona na hero ....see wetin dey happen nd una hero dey flex large b4 May 29(I laugh dis una) |
I kip dem all.....#MakingMoneyIsMyTradition |
hmm...she make sense....wen dere is moni bitches no go look faze dem go 4low u go houz!!well I love bovi tho....ma nigga!!lovely babe |
1 2 (of 2 pages)

see him short legs...

