YUSTECH3's Posts
Nairaland Forum › YUSTECH3's Profile › YUSTECH3's Posts
Who tell you will give him child from unset before...not to talk of 4years All of una supporting this shit support to be given hot for reset factory setting When u no ready to have pikin why u go marry |
All of una head no correct If u guys no say you go reconcile why him admitting a lady inside yr matrimonial home to the estent of keeping her till u come back You go explain tire You husband don be polygamous man already whether u like it or not |
The sheeps go still follow las las |
Most light skin girl look attractive when they are far near them you go see ther through being |
All the guy wey dey kneel down propose Your mumu don too much From my findings those relationship don't last cox yr mumu go be too much to the extent the girl go dey control u Las las you go say she no love u not knowing u done mumu pass Forget if a girl love u deeply than even u that's perfect match |
Was scammed 600k I am eyeing for more than triple of it soon by God grace |
You are problem of yourself What's the fucking natural way u practice to avoid pregnancy No love when trust is gone That's just my advice for u |
Make I come represent one of them wey dey nnpc abeg |
No be everything be tatata.... |
Plenty scammers dey this Nairaland Becareful who you deal with |
Plenty scammers dey this Nairaland Becareful who you deal with |
Scammers plenty for this Nairaland Becareful who you deal I believe admin also know them |
Plenty scammers dey this Nairaland Becareful who you deal with |
Plenty scammers dey this Nairaland Becareful who you deal with |
Plenty scammers dey this Nairaland Because who deal with |
Plenty scammers dey this Nairaland Becareful who you deal with |
That woman na clout chaser, where all of them dey when they were bullying him and when he is shouting then |
The problem is probably in you, you are just using yr wife to make a guard Sex issue can be solved if proper step are taken....you are an adult I don't need to explain that much or you visit marriage counselor to train u on that On the part of you staying alone forever I think something is actually going wrong in yr humanity....Cox normal hman being cannot stay alone forever... |
The problem is probably in you, you are just using yr wife to make a guard Sex issue can be solved if proper step are taken....you are an adult I don't need to explain that much or you visit marriage counselor to train u on that On the part of you staying alone forever and something is actually going wrong in yr humanity....Cox normal hman being cannot stay alone forever... |
U dey smoke igbo |
Stay away from the family if you don't want generational problem... I experienced such with my wife frnd though we didn't date at all o because I know her before my wife and she generously introduce my wife to me not knowing she has feeling for me but because of his deceiving boyfriend then...this girl Neva marry till now Their friendship has collapse because of me though I don't want to hear explanation but it somhow... cos the last time my wife call her my wife was crying on phon but I pretend not to be much concern But I know surely am free from anything whatsoever cos we Neva date not talk of me opening her skirt |
Omo! You try o |
What remain for you after marriage.... |
Mumu people Dey wine yr sheeps |
Repent and stop masturbation |
The land mass of this University is too extreme, hope they would make better use of it... I remember I pass there 2019 while serving then... |
This is what am passing through now I have just been defrauded over 600k last week allmost all my salary has gone now for like 3month to cover up...my wife is an entrepreneur she own her little business over 1m+ investment though she try to understand and I told her to be given her 1200 per day with through my data and airtime business with serious amendment now we have been having quarel that not as common before This morning as am going work now she call me why I didnt dust my shoe well before I pack it in... imagine 7am that am going work faa...I feel like telling her to go to her papa house but I just calm coz of my lil boy she is breastfeeding... |
The Governor did not have respect for presidency |
The herbalist go still Bleep before this month runs down |
All of una we dey watch am get sense? |
Train your children, so that they will not be picking money at a random event
.. |