Zanebaddo's Posts
Nairaland Forum › Zanebaddo's Profile › Zanebaddo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)
Na d kind prayer wey I de even pray everyday.. Make girls come rape me not to talk of 3 girls at a time... what a fantasy!!.. .... I no even read the trash.. Which one be girls rape you.. Make we hear something jare.. I'm hungry my oga no give me chop money today for work shop.. This night go be like 3 nights for me chai |
azimibraun:buhari is suffering Lol |
yedidiah:lol my bro I tire o |
I can't believe my eyes Wait!! Wait!!! Chartered accountant kee but dem talk say dat year say she no sabi book.. Na how she take charter na |
. Let nobody wish or say to me happy independence today o... it's a warning!!! ! Fucck you and your zoogeria By the way.. Has the wife of the CBN governor been rescued? I heard they will suspend operation crocodile cry so that thousands of soldiers can be sent after her abductors.. . God is just too merciful to Nigerian politicians.. The level of divine mercy in their lives is hardly felt by the poor masses why? |
I'd rather die than commit suicide civil engineer marrying civil engineer... e no go better for person wey do you this tin brother |
speedyconnect3:noo actually they grew up in enugu, musicians from the east are mostly from anambra, abia and imo.. . However enugu is the home of entertainment in the East. |
Why are some people born and they suffer all their life and some enjoy from the day they are born to the very day they leave the earth. It doesn't make any sense. . Why will there be a country like America and a cesspit like Nigeria? And the world was created the same day I need answers!!!!! |
I didn't read the post... because it's utter useless.. . It's 460 a dollar already. This dollar hike is really affecting materials in the market.. You say make I go school I don go school finish no JOB.... Una say make I learn hand work I don de learn now.. But give me stable economy with valuable currency make I fit survive na wahala ... GOD is too merciful to Nigerian politicians(Good health, long life etc just look at obasanjo chai) . . He shows them devine mercy which millions of poor people in this country are yet to have in their lives why?. ... |
whirlwind7:my bro.. Should we blame God for creating a black man? This whole thing is crazy... |
What happens if on a day of election and no one comes out to vote because we are tired of voting back the same thieves? |
I don't like all these stories with source from blogs, if it's not told by a registered nairalander believe it at your own peril... |
The way wey human beings de take judge people I tire.. . God sef no de like dat cuz if na soo people wey de commit sins wey worse pass pre marital sex still de enjoy their lives even at 80years (Nigeria politicians). ... Everybody should channel their energy into fighting these politicians and not judge weda person fuccck or not.. If youth no fuccck who will? If you are destined to get married at 45years then you no go taste sex until then from the day you are born? ![]() |
Iseoluwani:job kee I just need money to chop o na person wey get strength dey find for job.. na contract for interior furnishing I need bro... Everything furniture ![]() |
. Chai September don finish o jesus christ |
tayooluwole:na only tin I wan tell you.... D kind insult wey dat boy go de receive among peers fit make am commit suicide... imagine him for street dey follow girls, and come de do some kind bad minor things we boys de do chai . naa His guys will be like see yeesus wey dey bleep, see diz yeye yeesus wey de lie.. O boy dat boy na mad yeesus check am naa ![]() |
doskie:have you eaten today? which one among them is your brother or sister?.. |
I don't think these two persons has ever worked their entire life. When will zara buhari go for her nysc? |
I hate this idea of using the little you have to look for jobs that pay pea nuts.. .. I just need |
I never eat na to read same bull crap everybody is writing, when I chop I go comment.. Let me know when you have made up your mind to storm campaign grounds with stones and we jointly attack these thieves.. . |
cletz991:baba na furniture oo we work with HDF and MDF type of wood. Ask around.. . 4..to 6months with dedication you are good to go!! !! Good money Bro!!! !. .. the machines are there to the jobs for you.. no more hammer shits |
This goes out to guys, if you are still at home waiting for a job baba you are on a long thing o.. I wan die until one of my guys way back from school introduced me to what I'm actually learning now.. .. I swear I never tear agreement but no be any how job I go fit accept now o! I'm no longer desperate about looking for white kola nut abi job that pays you pea nut at the end of the month... Hand work good o!! !! ![]() |
OluwabuqqyYOLO:hahaha guy this must be a joke o!! !. . On the contrary I sleep like a baby ![]() |
Laveda:it's like you snore heavily ![]() |
Mrzanemzee@yahoo.com |
OluwabuqqyYOLO:not a girl that snores... Dat one na death warrant for me ![]() |
TrapQueen77:my dear it's horrible ![]() |
Whether wifey or girlfriend I can't live with it.... Seriously if I'm married to a lady and eventually she turns to be a chronic snorer lol(if there's any word like that) I can't take it o!!!! I might consider divorce .. . Sleeping next to someone that snores makes me feel like I'm in hell, it kills my soul, it breaks my heart and make my night miserable! Seriously I can't marry a lady that snores!!! !! Jesus christ!!! In fact I'm gonna ask you straight up do you snore? If you do then na bye bye o |
I never even chop sef na to read bull crap.. If I see food chop den I go comment.. |
cherylstun:please do accept my request on Facebook..ugochukwu |
E no easy for street o especially for graduates wey never try huzzling on there own before.. If dem tell you say easy my guy leave am na set up. As I enter Abuja I don see many things, but na God still de keep me.. I swear nothing be like say every morning say man de commot from house whether money follow you come back e no matter... Idleness bad.. Person wey say nothing de happen na person wey never see anything.. Na person wey wear shoe know where e de pain am too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)
not to talk of 3 girls at a time... what a fantasy!!.. ....
Lol


