Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,659 members, 7,955,389 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 02:17 AM

Bishopalphonsus Pidgin English Bible *psalm 1* - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bishopalphonsus Pidgin English Bible *psalm 1* (1738 Views)

Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Translate This Pidgin English To Correct English / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Bishopalphonsus Pidgin English Bible *psalm 1* by vaticanboy(m): 11:02am On Jul 30, 2012
[b][/b][color=][/color] BISHOPALPHONSUS'z PIDGIN ENGLISH BIBLE* (Psalm: 1)
1. Baba God go bles man pikin wia no dey waka wit bad belle people, bles man pikin wia no standa for wia bad belle people dey, bles man pikin wia no dey sidon wit basket mouth people.
2. im belle dey sweet am for Baba God law, in com do im own day n nite.
3. Chei ! dis man go b like tree wia dem plant for river niger wata , wia dey comot fruit, im leave no go spoil kpatakpata, wetin im touch do go better for am.
4. Walahi ! Bad belle people no dey like dis lailai: dem b chaff chaff people wia wind carry comot.
5. Bad belle people no go standa for judgement day lailai, even bad people no go dey for wia better people go folo dey.
6. Baba God don sabi better people tey tey, una c am ? and people wia no b better people go kpeme. Amen.
Re: Bishopalphonsus Pidgin English Bible *psalm 1* by miteolu(m): 12:49pm On Jul 30, 2012
grin grin grin. There is one church we dey for east naija. Dey use to intreprite english to pigin. Their message always mak me grin grin grin

(1) (Reply)

Chris Brown Marries 20 Year Old Nigerian Girl Secretly / When The NNPC Petrol Station In Your Area Is Giving Out Fuel For Free / When A Dog Has More Instagram Followers Than U Do

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.