Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,462 members, 7,819,688 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:59 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) (1961 Views)
When You Can't Afford A Selfie Stick (picx) Hilarious / !:-are U Bored Den Enter Here Hilarious Picx For Your Week / Jo Ooooooooo! (2) (3) (4)
MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by adigunomomama(m): 8:00pm On Aug 10, 2012 |
OMG! When i saw this on my BBM i ΨåS̤̈̊ like wetin happen nah EmpTyheN is here again oooooo. Nah which kind promo be this ooooooo. Abeg my people this one nah true abi nah false I can't just stop laffing ooooo
|
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by Dyt(f): 8:54pm On Aug 10, 2012 |
Buhahhahaahhahahahaaha |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by Lagusta(m): 9:46pm On Aug 10, 2012 |
YEEEEEEEEEEEEEEEE!!!!!!!! EmpThyHen has come again oooooo....... Which kain fabu zobo be dis, dem wan chuk my head for inside bottle, but e no go enta, lai lai lai..... |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by pendusky(m): 11:53pm On Aug 10, 2012 |
before i even think of this, abeg whose old plane are they buying to giv to the winner? If na dana make i forget am. 2 Likes |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by toygod2: 2:57am On Aug 11, 2012 |
na marketing jimix now, and e go still sell |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by donlet(m): 10:29am On Aug 11, 2012 |
That is mtn for u |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by cindyrella(f): 12:54pm On Aug 11, 2012 |
Hahahahaha see lie abeg! |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by Nobody: 1:06pm On Aug 11, 2012 |
i laff in boko haram style |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by ezstino: 10:18pm On Aug 11, 2012 |
i'm sure dis mtn promo is a riddle. so who will tell us wot dis aeroplane stands for? |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by Ogbodavies(m): 11:07pm On Aug 11, 2012 |
Koret n konfarm promo |
Re: MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) by adigunomomama(m): 6:13am On Aug 12, 2012 |
pendusky: before i even think of this, abeg whose old plane are they buying to giv to the winner? If na dana make i forget am. Dem no giv car, house, na aeroplane next abi? Dia fada |
(1) (Reply)
This Is Not A Joke / Funny Application Letter For A Job / Sack AIG Ibu Now!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |