Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,013 members, 7,817,986 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 01:53 AM

Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt - Dating And Meet-up Zone (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt (17037 Views)

Pls Where Is D-explorer ? / Get Personal With D- Explorer / How To Woo A Lady And Make Her Fall In Love With You (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (23) (Reply) (Go Down)

Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 7:50pm On Aug 11, 2012
Dyt:

Do 2 me anyth baby
All urs
Kisses him passionately
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by nawtyme: 7:51pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
She fit handle logistics na or traffic side. Na my home girl, e get as we dey handle ourself ontop matters.
Remember wetin dey happen to those wey say 'we are ontop of the situation' make dey no spoil dyt day 4 u o.
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 7:54pm On Aug 11, 2012
nawtyme:
Remember wetin dey happen to those wey say 'we are ontop of the situation' make dey no spoil dyt day 4 u o.
Thanks dude, me sef dey ontop of this matter, that kin tin, we go handle ram grin abi you go fit handle sounds that day?
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Dyt(f): 7:56pm On Aug 11, 2012
U lyk dat?
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Acidosis(m): 7:57pm On Aug 11, 2012
Dyt:

Y shocked?
U didn't know she lives in d garage?
That can't be. .
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 7:59pm On Aug 11, 2012
*bends to lift my baby* Dyt my sweetest and dearest. Those jabs weren't needed. I was right in the middle of that and you sure know i could handle it. C'mon baby, take it cool ok
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by nawtyme: 8:01pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
Thanks dude, me sef dey ontop of this matter, that kin tin, we go handle ram grin abi you go fit handle sounds that day?
*takes his car key drives off to the studio* my man, how do you want it. Anything for u.
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 8:04pm On Aug 11, 2012
nawtyme:
*takes his car key drives off to the studio* my man, how do you want it. Anything for u.
Ok we need 20speakers, 3mic-s and emmm like emm, infact, make it top-notch arrangement.
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by nawtyme: 8:10pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
Ok we need 20speakers, 3mic-s and emmm like emm, infact, make it top-notch arrangement.
venue, date and time
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 8:19pm On Aug 11, 2012
nawtyme:
venue, date and time
Stay updated bro
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 8:48pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
Idowu, abeg cool down, na beg i dey beg you ok. No vex, just pour it on me ok. We gonna settle this later, ok. Put the sword down please.
Ko se epe! Just tell ur oyoyo na u save am o! I only smile on Mondays.
Peace out!
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 8:51pm On Aug 11, 2012
nawtyme: Explorer i tell you to free dat idowu girl. Na dis type dey fight for reception cos of rice.
O Ma fumble....I go use slap massage ur face one day!
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Skii(m): 8:57pm On Aug 11, 2012
Kai, Dyt, all this while, I just dey follow you since like fly dey follow sh1t... sad

all your post, i like angry

all the competition, na me vote for you angry

at the end of the day, na one yeye tales by moonlight tory person tell you come carry you go like this

chai... cry
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Nobody: 9:09pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
Guy, face front. I won go chill first, your case na minor. You man know na

Chill with agbero. Mak u no kari plaster o
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Dyt(f): 9:12pm On Aug 11, 2012
Skii: Kai, Dyt, all this while, I just dey follow you since like fly dey follow sh1t... sad

all your post, i like angry

all the competition, na me vote for you angry

at the end of the day, na one yeye tales by moonlight tory person tell you come carry you go like this

chai... cry

Swty pie, I ll b wit u shortly
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 9:12pm On Aug 11, 2012
Skii: Kai, Dyt, all this while, I just dey follow you since like fly dey follow sh1t... sad

all your post, i like angry

all the competition, na me vote for you angry

at the end of the day, na one yeye tales by moonlight tory person tell you come carry you go like this

chai... cry
U see ur life? Goldie d ageing chickala dey dia u no toast, na fresh gal u dey chase abi? Pele o!
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Dyt(f): 9:13pm On Aug 11, 2012
Idowuogbo:
U see ur life? Goldie d ageing chickala dey dia u no toast, na fresh gal u dey chase abi? Pele o!

U mean goldie nids a man?
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Goldieluks: 9:17pm On Aug 11, 2012
Idowuogbo:
U see ur life? my mama d ageing chickala dey dia u no toast, na fresh gal u dey chase abi? Pele o!

idowu park well, no bring my name inside una matter. Park well!!!
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 9:19pm On Aug 11, 2012
Goldieluks:

idowu park well, no bring my name inside una matter. Park well!!!


Lmfaoooo!!!!

U wan beat me? angry
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 9:21pm On Aug 11, 2012
Dyt:

U mean goldie nids a man?
Yeahhhh!!!! grin
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Goldieluks: 9:21pm On Aug 11, 2012
Idowuogbo:
Lmfaoooo!!!!

U wan beat me? angry

na kane i go take wire your iron yansh, if you no par well. angry angry
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 9:23pm On Aug 11, 2012
Goldieluks:

na kane i go take wire your iron yansh, if you no par well. angry angry
Dyt...punch her angry
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Goldieluks: 9:26pm On Aug 11, 2012
angry angry angry grin

Enough of the derailing, abeg i no dey for wahala...bye bye
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Skii(m): 9:44pm On Aug 11, 2012
Dyt:

Swty pie, I ll b wit u shortly

Ehn ehn...after you have gone along with him cry
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by nawtyme: 9:48pm On Aug 11, 2012
Idowuogbo:
O Ma fumble....I go use slap massage ur face one day!
Otele àki. Afraid no dey catch u? Dyt 4 use dat bottle, crest D&G for dat your face. Go thank explorer. U dey draw sword as if u know wetin sword be.
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Jambsupport(f): 9:48pm On Aug 11, 2012
Dyt:

Swty pie, I ll b wit u shortly
r u double dating?
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by MariaGoretti: 9:49pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
*checks if Dyt is around* You no know me? I'm the dude that makes you wish you never met him smiley
continue dreamin n spoil ur show!
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Idowuogbo(f): 10:00pm On Aug 11, 2012
nawtyme:
Otele àki. Afraid no dey catch u? Dyt 4 use dat bottle, crest D&G for dat your face. Go thank explorer. U dey draw sword as if u know wetin sword be.
Really? Crest who? Watch me carve Chanel logo all over her face wiv my blade.
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Jambsupport(f): 10:59pm On Aug 11, 2012
D-Explorer:
Wow! Babe wink
congrats
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by DExplorer1: 11:45pm On Aug 11, 2012
gboss4sure:

Chill with agbero. Mak u no kari plaster o
Badbelle pikin like you. Shey you never face faceyourbook. Taah
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Dyt(f): 4:29am On Aug 12, 2012
Skii:

Ehn ehn...after you have gone along with him cry

Its nt wat u think o
Re: Love Proposal: D- Explorer Woo Dyt by Dyt(f): 4:29am On Aug 12, 2012
Jambsupport: r u double dating?

One man at a tym

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (23) (Reply)

Nairalander You Will Like To Spend A Weekend With? / Married But Adventurous (for The Married Folks Willing To Hookup Still) / Da Big Shishi And Eve Boom Boom Room!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.