Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,541 members, 7,827,023 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:48 AM

Booqee & Bunmioguns Fighting - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Booqee & Bunmioguns Fighting (1688 Views)

Fighting Corruption As Buhari Comes From China (Hilarious Photo) / Bunmioguns Finally Joins The Security Agency (caught On Camera) / *~ Bunmioguns Voted Joke Section Poster Of 2012*~ Congratulations! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 3:21pm On Sep 11, 2012
NO BE SMALL FIGHT OOOOOOOOOOOOOOOOO

Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 3:25pm On Sep 11, 2012
Can some help me seperate them abeg oooooooooooooooooooooooooooooooo
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 3:29pm On Sep 11, 2012
undecided undecided
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by realsammie(m): 3:57pm On Sep 11, 2012
wetin una expect, with those two strong towers wey dey her chest she go kill the guy today.
bunmi soso mouth no power grin grin
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 4:42pm On Sep 11, 2012
realsammie: wetin una expect, with those two strong towers wey dey her chest she go kill the guy today.
bunmi soso mouth no power grin grin




hahahahhahahahahahahahahahahahahahhaahahahahahahahahahahahahahahah
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Onyiclassic(f): 4:46pm On Sep 11, 2012
CHOI BOQUI DON KILL DIS GUY O,MAKE UNA SEPERATE DEM NAA
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by bunmioguns(m): 5:38pm On Sep 11, 2012
MOGUL.O:
NO BE SMALL FIGHT OOOOOOOOOOOOOOOOO








BUSH PIG..... embarassed embarassed
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Vivly(f): 6:52pm On Sep 11, 2012
Mugulo, u can always do beta dear.
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by realsammie(m): 7:09pm On Sep 11, 2012
bunmioguns:








BUSH PIG..... embarassed embarassed
guy hw the beating now??
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Acidosis(m): 7:57pm On Sep 11, 2012
If I smack una head ehn..!
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by JojoArmani(m): 8:16pm On Sep 11, 2012
bunmi was not even fighting back, he was just there. Seems na him cause de wahala.
But booqee no mata wat he did, abeg have mercy.
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by bunmioguns(m): 9:18pm On Sep 11, 2012
*singing* nnkan to ba wun anybody wọn le fẹnu wọn sọ, ọmọ o ran yan ọmọ ti wọ town.

*Pisses on everybody's head and staggers out of thread*. . . embarassed
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by larride(m): 9:25pm On Sep 11, 2012
bunmioguns: *singing* nnkan to ba wun anybody wọn le fẹnu wọn sọ, ọmọ o ran yan ọmọ ti wọ town.

*Pisses on everybody's head and staggers out of thread*. . . embarassed

You wey don dey hospital dey form for her abi? how ur body, i sure say that beating no be small.. sorry ehn
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 8:27am On Sep 12, 2012
bunmioguns:



I AM A




BUSH PIG..... embarassed embarassed






Na him make boobsqee wan strangle u to death!

See bruises for ur face.......



Eyaaaaaaa!



I know say na ur paddy bin gbagbo dey give u treatment for his hospital abi?
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by larride(m): 9:31am On Sep 12, 2012
But wait oo Mugolo, wetin cause the fight?
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 10:48am On Sep 12, 2012
larride: But wait oo Mugolo, wetin cause the fight?


oK! Bunmioguns has been inviting boobsqee for something(u know na...)He has been bragging that he is the best, that he has 20inchs JT, that he can do this and dat!

My broda, wen boobsqee finally came, my friend bunmi no get anything to offer oooo,His JT na only 2inch...so boobsqee come dey vex. before i know wetin dey happen, the WOMAN sorry! the girl don dey hammer my guy ooooooo..


Anyway boobsqee can explain better..


Over to u Boobsssss!
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by bunmioguns(m): 11:10am On Sep 12, 2012
MOGUL.O:



oK! Bunmioguns has been inviting boobsqee for something(u know na...)He has been bragging that he is the best, that he has 20inchs JT, that he can do this and dat!

My broda, wen boobsqee finally came, my friend bunmi no get anything to offer oooo,His JT na only 2inch...so boobsqee come dey vex. before i know wetin dey happen, the WOMAN sorry! the girl don dey hammer my guy ooooooo..


Anyway boobsqee can explain better..


Over to u Boobsssss!






*pours hot water on his body*

Stop daydreaming embarassed
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Onyeasi(m): 11:59am On Sep 12, 2012
Mehn. Dis one pass Smack Down. 'Kill am' 'kill am'
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by toygod2: 12:10pm On Sep 12, 2012
wah kindda style is dis
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 12:51pm On Sep 12, 2012
toygod2: wah kindda style is dis



Toyboy! I wonder ooooo
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 2:16pm On Sep 12, 2012
Onyeasi: Mehn. Dis one pass Smack Down. 'Kill am' 'kill am'


Why na.....? I think say bunmi na ur guy!
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by dlex21(m): 2:24pm On Sep 12, 2012
make una help bunmi o!!! booqee go kill am o!!!
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by toygod2: 6:31pm On Sep 12, 2012
MOGUL.O(m
Toyboy! I wonder ooooo

yu still dey
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 9:05pm On Sep 12, 2012
MOGUL.O:
NO BE SMALL FIGHT OOOOOOOOOOOOOOOOO
madt man!
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 8:16am On Sep 13, 2012
booqee: madt man!


why na
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by larride(m): 8:22pm On Sep 13, 2012
^^^^^^^ ask bing
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Nobody: 10:50am On Sep 14, 2012
larride: ^^^^^^^ ask bing


MuMU! who call you??
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by Ogbodavies(m): 12:49pm On Sep 14, 2012
what is dis
Raw,wwf or smackdown cheesy
Re: Booqee & Bunmioguns Fighting by larride(m): 9:58pm On Sep 14, 2012
just passing by

(1) (Reply)

Please Join Us As We Pray For The Successful Surgical Operation Of This Little G / . / DNA Results Confirm Michael Jackson Is Biological Father Of Bruno Mars

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.