Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,815 members, 7,837,931 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 12:48 PM

Come See O...! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Come See O...! (815 Views)

Make Una See O Laff Tym / Nairalanders! Come And See O..... / See O!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Come See O...! by MrHacker(m): 4:26pm On Sep 22, 2012
3 gals dey bath 4 public bathroom,
unfortunately robbers attack d bank
opposite their yard, as them start to
shoot gun pple start to run, luckily
for 2 photographers com run enta d
yard wey d gals dey bath and straight
dem run into d bathroom, with shock,
d 1st gal cover ha front n back, d 2nd
gal cover ha up and down, den d last
gal cover her face... Na who smartt
pass
Re: Come See O...! by deebrain(m): 6:22pm On Sep 22, 2012
the one wey cover face smart pass. No how the other two go cover them thing wey person no go fit see something...but the person wey cover face u fit see him thing but u no go know who get am.. grin

(1) (Reply)

The 24 Types Of Sh*t / Kids f Nowadayz / Exams Palava

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.