Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,129 members, 7,838,869 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 10:39 AM

Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices - Music/Radio (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices (5683 Views)

[VIDEO] Runtown – Lagos To Kampala Ft. Wizkid / Download Be Mine By M.I Ft. Wizkid / Listen To These New Jame By Michaellem Ft Wizkid (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by dopeJemi: 2:33pm On Sep 26, 2012
Moses247: Who be Camp mulla? I neva hear dis dude song o grin
camp mulla na group name, no be 1 person name
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by Esinwaju: 3:24pm On Sep 26, 2012
dopeJemi: camp mulla na group name, no be 1 person name
Dope siggie you got there man.
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by Esinwaju: 3:31pm On Sep 26, 2012
Dis nairaland word censor na mumu sha. Abi na the pesin wey dey do am na him/her be the mumu ni? I type d0pe you change am to drugs. Na wetin come be the difference? Why you no just leave for wetin I write exactly? Oshi o da ni ile kpako. Mtcheww.
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by dopeJemi: 3:58pm On Sep 26, 2012
Esin waju: Dis nairaland word censor na mumu sha. Abi na the pesin wey dey do am na him/her be the mumu ni? I type d0pe you change am to drugs. Na wetin come be the difference? Why you no just leave for wetin I write exactly? Oshi o da ni ile kpako. Mtcheww.
hahahahahahaha, no mind dem, I wonder y dem no change mah naMe, anyway which way, I get u bro
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by diarra94(m): 4:50pm On Sep 26, 2012
you know this song has a message "anybody can make it in the music industry". EME here i come!!.
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by lakeside025(m): 9:59pm On Sep 26, 2012
Wetin D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ happen nah,,, I no even hear †ђξ voice σƒ wizkid....those kenyan sound right αη∂ they have dimension αη∂ nice rap..
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by mystikal(m): 12:49am On Sep 27, 2012
been a follower of the camp mulla group for a while, I think they make brilliant music
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by fitzmayowa: 1:39am On Sep 27, 2012
Just wondering how does this affect the price of Rice
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by odizzy: 9:48pm On Sep 27, 2012
Esin waju: Dis nairaland word censor na mumu sha. Abi na the pesin wey dey do am na him/her be the mumu ni? I type d0pe you change am to drugs. Na wetin come be the difference? Why you no just leave for wetin I write exactly? Oshi o da ni ile kpako. Mtcheww.
dopeJemi: hahahahahahaha, no mind dem, I wonder y dem no change mah naMe, anyway which way, I get u bro
Esin waju: Dis nairaland word censor na mumu sha. Abi na the pesin wey dey do am na him/her be the mumu ni? I type d0pe you change am to drugs. Na wetin come be the difference? Why you no just leave for wetin I write exactly? Oshi o da ni ile kpako. Mtcheww.
hahahaha omo dem go banne una o, una knw say to banne prsn dey swt seun n co
Re: Camp Mulla Ft. Wizkid – Prices by dopeJemi: 10:50pm On Sep 27, 2012
odizzy: hahahaha omo dem go banne una o, una knw say to banne prsn dey swt seun n co
oboy 4get dem, I go sue dem go court if dem try ​A̶̲̥̅̊
♏. Abeg na play I dey oh seun n co

(1) (2) (Reply)

LYRICS: Miracle Girl Lyrics By Selebobo / New Songs To Download / Naija Djs And Their Shameful Demands For Bribes!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.