Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. (1088 Views)
Bible Vs Phone: Checkout This Guy's Answer To A Question / Harlem Shake - Naija Style / Apple Laptop And Iphone 5 - Naija Style (2) (3) (4)
(1) (Reply) (Go Down)
Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by Nobody: 8:17pm On Nov 24, 2012 |
Guys Let's have fun with this and see how it goes. |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by Nobody: 8:18pm On Nov 24, 2012 |
How una dey? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by bunmioguns(m): 8:44pm On Nov 24, 2012 |
Why una wan knw hw i dey? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by Nobody: 8:57pm On Nov 24, 2012 |
You no wan talk how u dey? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by chukwuinya: 9:25pm On Nov 24, 2012 |
y i go talk how i dey |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by Wendyslim(f): 9:38pm On Nov 24, 2012 |
Wetin u wan do if I no tell u abi u chop craze |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by Nobody: 9:58pm On Nov 24, 2012 |
Na me u dey tell so? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by NAIRA25(m): 10:14pm On Nov 24, 2012 |
Una no get job ni? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by engrfcuksmtin(m): 11:00pm On Nov 24, 2012 |
NAIRA25: Una no get job ni? U get jo too? |
Re: Oya Onto The Naija Style Answer The Question Above You With A Question. by RexioKlasik(m): 4:28pm On Nov 25, 2012 |
Wetin una de tok job sef? |