Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,962 members, 7,810,659 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:54 PM

I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee (1255 Views)

Ghanaians Living In Nigeria / Strictly For Ladies Looking For A True Lover / Decent And Cute Naija Chic Wanted For Top Gun (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 3:27am On Mar 07, 2008
.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by brownbonno(m): 4:16am On Mar 07, 2008
Oh boy na 4 TV or newspaper you suppose place this advert.
All the naija babes 4 yankee una yab,una suppose gather go beat this guy as em be say him want one of una to be his housemaid/cook.
Anyway thank God say the earth wo soon turn,Yankee wo go where naija dey and naija wo go where yanke dey.Make i see wether u wo fit use candle light take see to type this rubbish advert again.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 5:18am On Mar 07, 2008
.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by brownbonno(m): 5:36am On Mar 07, 2008
Shoo,na u won teach me pidgin again.Make u no forget say i be waffi,na we dey manufacture pidgin for naija.
You say u need babe when -sabi cook egusi soup as well as ofe nsala.Watin remain to make a housemaid.Only say u forget to include laundry sha.Or u for say u need Ekaete.Lol
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by fortunes05(m): 6:17am On Mar 07, 2008
@POSTER
Come home and get a good wife ! grin
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Nobody: 8:34am On Mar 07, 2008
brownbonno:

Shoo,na u won teach me pidgin again.Make u no forget say i be waffi,na we dey manufacture pidgin for naija.
You say u need babe when -sabi cook egusi soup as well as ofe nsala.Watin remain to make a housemaid.Only say u forget to include laundry sha.Or u for say u need Ekaete.Lol


Another Warri guy, that's so cool. cool

fortunes05:

@POSTER
Come home and get a good wife ! grin

You've got a point there. Or, Echeozo should date Nigerian girls who've come to live in the US, but were born and raised in Nigeria. cool
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Encomium(m): 6:01pm On Mar 08, 2008
Bros, it seems you are looking for a Nigerian girl that has a green card that you can hook up to get your own complete papers. If not, what stops you from traveling down to Nigeria to get a decent girl who will match your criteria. Some guys are really palying on the intelligence of lovely Nairaland members.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 6:33pm On Mar 08, 2008
[
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by iou111: 9:20pm On Mar 08, 2008
ol' boi, u worry oo!

grin
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Nobody: 9:24pm On Mar 08, 2008
Eche, that's cool. cool

Still, you don't have to justify yourself to anyone. smiley
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 9:27pm On Mar 08, 2008
[
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 9:28pm On Mar 08, 2008
.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by TheSly: 9:37pm On Mar 08, 2008
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
My pips, I hail o. The kain thing wey I dey see for yankee dey discourage me about women: No morals,no sabi cook. Infact, girls no dey see sex as a taboo.

Abeg, I need to hook up with true born Naija chic wey de yankee,possibly my area,wey sabi cook egusi soup as well as ofe nsala.
I don tire for Yankee born-chic

The only place u fit get this kain girl na una village for that una mud huts. . cheesy
Girls no dey again. . .na pancake full town now. . embarassed
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by martho(m): 11:34am On Jun 15, 2008
hi eche,have u ever been to goethe institute in v.i ,cos sound familiar.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by NubianQ(f): 1:42pm On Jun 15, 2008
you can google for a chick that can cook it really works grin
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by hixxx1(m): 11:17am On Jun 16, 2008
Poster, I feel your pain. Me and u dey d same category. When he reach time to hammer and do boyfriend and girlfriend: babes plenty. But when e reach time to marry: babes scarse.

Just close your eyes pick anyone wey u like. When she enter house him head go correct.

Good luck.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by iou111: 4:02am On Jul 08, 2008
hope say u don find the chic,
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by Echeozo(m): 6:31am On Aug 21, 2008
/
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by nikole(f): 2:45am On Aug 22, 2008
hi
i live in dallas
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by sistajay(f): 7:11pm On Aug 22, 2008
Echeozo:

My brother, i still dey look o. You get pesin for me?

You go look tire, just go find yoursef dose self taught books on how to cook, clean and the rest.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by na2day2(m): 7:50pm On Aug 22, 2008
good luck finding that bro, i don look tire. "born again", "nigerian chick", "yankee", are words/phrases that don't mix well
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by na2day2(m): 7:59pm On Aug 22, 2008
nikole:

hi
i live in dallas

hey nikole, i live in richardson off 75. do u mind having lunch or something? smiley smiley smiley


NB: i got a pic on my profile
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by nikole(f): 4:12am On Aug 23, 2008
I LIVE @ PLANO SPRINGCREEK/ LEGACY. YES WE CAN HAVE LUNCH SOMETIME
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by na2day2(m): 5:23am On Aug 23, 2008
sweet deal. here is my email address decyberworld@yahoo.com when u mail me, we can chat and exchange phone numbers. by the way, what are you doing on sunday after church? we can go see this movie "The Mummy: Tomb of the Dragon Emperor", i checked regal theater and it shows at 2:30pm, 5:10pm, 7:50pm and 10:30pm. let me know if you are interested after the movie we can go grab some dinner or something. looking forward to meeting u.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by theopops: 10:35pm On Aug 23, 2008
Eche, I might have pesin for you. Oya, send me message for my email. And no, I aint kidding.

Na2day, come back and tell us about your movie and dinner date o. All the best.
Re: I Need A True Born Naija Chic Living In Yankee by rocka: 8:31am On Aug 26, 2008
.

(1) (Reply)

Hot Nigerian Romance And Dating / I Am Looking For My Missing Ribs / Really Need A Gurl Friend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.