Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,600 members, 7,809,184 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:32 AM

Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija - Technology Market - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Technology Market / Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija (562 Views)

Free UK SIM Card (+44741) / US And UK Sim (roam Free) / Have An International Number Here In Nigeria. Us And Uk Sim Card For Sale! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by anita08: 11:20am On Jan 31, 2013
get ur UK SIM here. Tmobile. I av 5pounds airtime in it. U can call and recieve call and recharge on it. It goes for 8k. Interested call 08023918155
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by cyif2003(m): 12:50pm On Jan 31, 2013
U b complete fool oh. Who will buy dat sim card 4 25k. U dey jonze
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by anita08: 2:06pm On Jan 31, 2013
cyif2003: U b complete fool oh. Who will buy dat sim card 4 25k. U dey jonze
the mama wey born ur papa na fool. U don kraze finish. C u 4 outside naked with milo pkangolo. Idiot. U no fit price abi. Ur sista na olosho and you no know.
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by cyif2003(m): 2:22pm On Jan 31, 2013
Lol 8k or 25k who go buy sim card 8k U self use ur foolish brain na. Haba poverty na disease oh. D sim card dey make free calz abi e dey browse free
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by anita08: 10:37pm On Jan 31, 2013
cyif2003: Lol 8k or 25k who go buy sim card 8k U self use ur foolish brain na. Haba poverty na disease oh. D sim card dey make free calz abi e dey browse free
oga leave ma shop go anoda shop abeg
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by cyif2003(m): 11:43pm On Jan 31, 2013
rain go soon beat u and ur shop wey no get roof.
Re: Tmobile Uk Sim 4 Sale Works In Naija by anita08: 12:12am On Feb 01, 2013
cyif2003: rain go soon beat u and ur shop wey no get roof.
if rain fall nah showers of blessings tongue
cyif2003: rain go soon beat u and ur shop wey no get roof.
if rain fall nah showers of blessings

1 Like

(1) (Reply)

HP630 With Intel Corei3 & 500GB Hdd / Brand New Emerson HD Digital Video Camera (Handy Cam) - N14,000 / Bold5: 47,000/ Bold2: 24,000/ Bold3: 18,000/ Torch 2: 42k All Wit Waranty

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.