Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,426 members, 7,819,550 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 05:56 PM

Why Always Me - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Always Me (862 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Why Always Me by ebamma(m): 8:48pm On Feb 05, 2013
You were dangote's classmate and mike adenuga's coursemate but today u dey drive molue for oshodi ask yourself Why always me
2)Many People don phuck more than 50 times dem no carry Aids but on your first attempt u carry ask yourself why always me
3)Armed robbers never visit una area before but the day were you go withdraw 2million come keep for house na him dem remember to visit Ask yourself why always me
4)You dey for nairaland more than two years and your topic never make frontpage before,but person were join today topic come make frontpage Ask yourself why always me
5)You don follow 2face for twitter for more than 2years him no follow u back,but person were follow am today come get follow back ask yourself why always me
6) you be musician for more than 10years now you never make money and fame,but wizkid were comot last year come make money and name pass you ask yourself why always me
7)All your mates dey drive assorted jeeps u still dey for lagos dey protest as fashola ban okada ask yourself why always me

2 Likes

Re: Why Always Me by Nobody: 7:50pm On Feb 06, 2013
ebamma: You were dangote's classmate and mike adenuga's coursemate but today u dey drive molue for oshodi ask yourself Why always me
2)Many People don phuck more than 50 times dem no carry Aids but on your first attempt u carry ask yourself why always me
3)Armed robbers never visit una area before but the day were you go withdraw 2million come keep for house na him dem remember to visit Ask yourself why always me
4)You dey for nairaland more than two years and your topic never make frontpage before,but person were join today topic come make frontpage Ask yourself why always me
5)You don follow 2face for twitter for more than 2years him no follow u back,but person were follow am today come get follow back ask yourself why always me
6) you be musician for more than 10years now you never make money and fame,but wizkid were comot last year come make money and name pass you ask yourself why always me
7)All your mates dey drive assorted jeeps u still dey for lagos dey protest as fashola ban okada ask yourself why always me
God's time is d best.

(1) (Reply)

Akpos And The Teacher / Naija Patwa Joke !!! Panty & Bumpee / Lol!!! This Is A Must Watch: How To Die In A Nigerian (nollywood) Film!!! Lmao

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.