Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,412 members, 7,819,477 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:59 PM

Only In Nigeria. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Only In Nigeria. (2737 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Only In Nigeria. by razznaija(f): 1:20am On Feb 13, 2013
It is only In Nigeria you'll find a
graduate of
Mechanical Engineering doing his
NYSC in a
Police station.
It is only in Nigeria that one
person is using
Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all
at once. You
be Bill gate?? Abi na you invent
internet?
It is only in Nigeria that you will
see a graduate of
law working as a generator
repairer.
Na 4 only Naija, you go see
madman dey control
traffic, people wey their
head correct dey obey...
Na 4 only Naija chemist, you go
see puf-puf,
chin-chin, dougnut, chewing stick,
santana, etc
inside him shop.
Na 4 only Naija, driver dey blow
horn for traffic
red light make e quick turn to
Green.
Na 4 only Naija, wey you go see
the president
senior the country itself.
Na 4 only Naija, you go see advert
from native
doctor on how to make quick
money.
Na 4 only Naija, you fit get
aeroplane with 200
naira recharge card.
Na 4 only Naija, NEPA go give you
light for one
day in a month yet you pay
bill of one month.
Na 4 Naija obituary postal dem go
say "MAMA
HAS RELOCATED".
Re: Only In Nigeria. by ghostofsparta(m): 9:24pm On Mar 01, 2013
razznaija: It is only In Nigeria you'll find a
graduate of
Mechanical Engineering doing his
NYSC in a
Police station.
It is only in Nigeria that one
person is using
Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all
at once. You
be Bill gate?? Abi na you invent
internet?
It is only in Nigeria that you will
see a graduate of
law working as a generator
repairer.
Na 4 only Naija, you go see
madman dey control
traffic, people wey their
head correct dey obey...
Na 4 only Naija chemist, you go
see puf-puf,
chin-chin, dougnut, chewing stick,
santana, etc
inside him shop.
Na 4 only Naija, driver dey blow
horn for traffic
red light make e quick turn to
Green.
Na 4 only Naija, wey you go see
the president
senior the country itself.
Na 4 only Naija, you go see advert
from native
doctor on how to make quick
money.
Na 4 only Naija, you fit get
aeroplane with 200
naira recharge card.
Na 4 only Naija, NEPA go give you
light for one
day in a month yet you pay
bill of one month.
Na 4 Naija obituary postal dem go
say "MAMA
HAS RELOCATED".

Hillarious!

NA only for Nigeria you go see people dey carry Bible story books go church theatre hall dey find wetin no dey

(1) (Reply)

Must See Photo. Laugh Out Your Sorrow! ;D / Name A Girl's Favourite Lie.. ? / Pls If You'll Have Heart Attack Don't Enter (pics +50)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.